Boogyman557's Posts
Nairaland Forum › Boogyman557's Profile › Boogyman557's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 116 117 118 119 120 121 122 123 124 (of 252 pages)
Holly Gram real mattersWTF MAN! |
Holly Gram ![]() HBD yemi... I HOPE sey WEED go de 4 ABOBIS Dem wey go JAZZ in ur birthday party... Make I just tell u waiting I go NEED bcus any mistake of atente, Na to BLAST BLAST EVERYBODY left leg DROP 4 GROUND b4 people go begin ask waiting happen.. I go NEED... 4k WEED, u FIT STILL buy 7k WEED... I go need better White HOT Gin to step TINZ down.. I go NEED better PEPPER SOUP... I go NEED big BREAD of 700h... LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram ASHAWOO BANI Make SURE sey u COLLECT ur RUBBERZ oooOr Make u carry d useless MANCHI of a police MAN and JAZZ in my UNIT or AMA Na to LOCK am up inside 1 of my WEED BUNK for 1month, Na only RAW WEED EM go de CHOP inside der.. I SWEAR DOWN b4 3days EM go don become MAD MAN! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
. Holly Gram . which kind wickedness b DIS..I SWEAR DOWN Na to LOCK up d useless MANCHI of a father inside my WEED BUNK for like 1month without FOOD, Na RAW WEED EM go de CHOP inside my BUNK.. I SWEAR DOWN b4 3dayz EM go don TURN to MAD MAN... WTF MAN! |
Iseoluwani:Holly Gram ![]() dats my Nigga and we niggaz.. Y una de always compare OLAMIDE and dagreen, ERIGGA and young6ix, wats all dis SUPPOSE to mean.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram ![]() Even if my own na, AA OR GS OR AS OR GOTV OR GTB, I No send OOOOOOOO I go NACK anything and MARRY wen I like LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram ![]() respect DIS Car oooo Na DIS car Dem use toast some people Mama oo chai oldies stuff SWEET ooo chai Na only 504 STILL de our compound BUT e don SPOIL WELLA.. Miss d old GROOVE WTF MAN! |
Holly Gram ![]() ABEG abeg make una carry the useless MANCHI of a THIEF and JAZZ in my UNIT or AMA I SWEAR DOWN Na to BLAST BLAST em left leg wit my old KALA then use my new KALA BLAST BLAST em right leg... LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram ![]() I 4 like COUNT am but I don de BLA WEED since morning, If u SEE my EYES now E b like PESIN wey SLEEP de catch... But u SEE dis SATURDAY WEED, E Make BRAIN WELLA.. I go BLA WEED today tire.. We die HERE! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram ![]() DIS 1 Na family MATTERZ I No de CHUK MOUTH 4 family MATTERZ LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram I de COMPRISUN ur CAPRISUN..U SEE de more REASON y some MANCHIS need to de BLA WEED.. sometimes I CHEW RAW WEED... I also DRINK AGBO all d Time... Dat is y I FIT NACK up to 5 different ASHAWOO for different ASHAWOO house and my BODY go STILL Galant... LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram real matters on top real MATTERZLITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram real matters on top real MATTERZSINCE morning Na WEED I de BLA if u SEE my EYES now, E be like PESIN wey SLEEP de catch.. I No SURE sey I FIT STILL JAZZ in ASHAWOO house dis evening... LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram ![]() Which kind NONSENSE b DIS Na! So MANCHI hold KALA to BLAST BLAST d useless MANCHI of a bike Rider left leg... I SWEAR DOWN Na to BLAST d useless MANCHI of a biker Rider left leg wit my old KALA then use my new KALA BLAST em right leg So dat EM no go FIT Walker 4 EM Life again.. WTF MAN! |
Holly Gram I SWEAR DOWN DIS BANI go SWEET to NACK oooo ABEG abeg abeg... which PRISON wey Una de CARRY dis BANI JAZZ in.. I No go MIND ENTER PRISON bcus of DIS BANI ooo chai Na police people go de NACK dis BANI 4 CELL ooo LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram ![]() As a LADY wey I be.. I go ADVISE u to .......... I SWEAR DOWN I know no waiting to CAPRISUN 4 DIS MATTERZ.. SATURDAY WEED de SCATTER my brain WOTOWOTO LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram ANYTIME wey I BLA up to 26 STICKS of WEED, Na dat Time I de DISCOVER TINZ... So I BELIEVE wit the HELP of d youths we can DISCOVER MORE and MORE TINZ! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram ![]() I SMELL something WEEDY.. WEED is my RELATIONSHIP and MOTIVATION WEED is my LOCATION and RELOCATION WEED is my EXAMINATION and CALCULATION... LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram ![]() I de on my 9th STICK of WEED b4 I JAM DIS useless message.. BANI E don TEY wey u VISIT here... U SUPPOSE ask QUESTIONS b4 u JAZZ in dis NL again. Na me be ABOBI BOOGYMAN, AKA BABA YAGA, Na me de BLAST BLAST useless MANCHIS left leg wit my old and new KALA... I go ALLOW u dis Time bcus E don TEY wey u JAZZ in here and u SUPPOSE be GRAND MAMA of NL if 2 say u STILL de JAZZ in since 2013.. SO ENJOY ur GROOVE.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram ![]() I No JUST 1 CAPRISUN 4 DIS MATTERZ.. DIS SATURDAY WEED de NACK NACK my BRAIN WOTOWOTO.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram I No JUST de COMPRISUN dis MATTERZ Make I WAIT so dat other MANCHIS go CAPRISUN 4 d matterz MEAN WHILE LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram I No de READ long matterz... LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram ![]() Na who TYPE dis KIND confusion message.. U NO GO SECONDARY SCHOOL! WAITING DE WORRY U! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram ![]() U wer not wit ur CLASSES and u did not SEE WELL.. So waiting U want make I do 4 u since U no SEE d MATTERZ WELL.. I SWEAR DOWN Na people like una de make me BURN PESIN left YANNSH with my WEED... LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram ![]() 32gb wey u don USE CLEAN YANNSH 4k.. JAZZ in jiji and check for PRICE b4 u post TINZ.. WTF MAN! |
Holly Gram . Na CONFIRM topic be dis oooAnytime way I JAZZ in ASHAWOO house, I de RELAX 1st wit 1 bottle and CIGARETTE bcus u no FIT BLA WEED inside ASHAWOO hotel... As I de RELAX my SELF, I de also use EYES de look 4 better ASHAWOO BANI wit STANDING BOBZ to NACK and d AGE must be from 17 to 24... LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram ![]() I de COMPRISUN ur CAPRISUN but No be to look like dat and u COME get small PREEK.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Mogajunior:Holly Gram ![]() ODOGWU I SAMANKWE 4 ur GOVERNMENT.. WTF MAN! |
Rastaramsey:Holly Gram ![]() I have been waiting 4 ur comment MAN! I HEARD it's ur birthday MAN! JAH bless U MAN! WTF MAN! |
Holly Gram CHINA don JOIN d BUMBUM matterz.. Naija BANIS, wat are u BANIS waiting 4! Go show us some BUMBUM MEN! I SWEAR DOWN Na to LITE up my WEED on top CHINA BANIS der BUMBUM bcus d BUMBUM carry FIRE! WTF MAN! |
Holly Gram ![]() No be sey I No fit COMPRISUN ur CAPRISUN.. No be sey ur CAPRISUN No make SENSE... JUST dat E don too Long and PESIN like me go need ENERGY DRINK to READ AM.. although d WEED wey I de BLA NOW, E de HIGH me WOTOWOTO... LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 116 117 118 119 120 121 122 123 124 (of 252 pages)
real matters