Boogyman557's Posts
Nairaland Forum › Boogyman557's Profile › Boogyman557's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 118 119 120 121 122 123 124 125 126 (of 252 pages)
Holly Gram real matters..LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram AMABOBI D MANCHI all Dis 1 Na Long matterz wey u TYPE 4 here and Na ENERGY DRINK u go GIVE me to READ DIS MATTERZ...ASHAWOO na d BEST tin! JAZZ in ASHAWOO house u go STILL see 18 to 24 wit STANDING BOBZ... As u SEE me SO, I No de LIKE STRESS oooo.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Czario:Holly Gram my MANCHI make we NO 2 CAST our SELFS ONLINE..LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
JentuPrinz:Holly Gram Na der SURE pass Bcus niggaz Dem FULL der..LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
AutoshalomUSA:Holly Gram ODOGWU I SALUTAMUS to ur GOVERNMENT..LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
mybiz234:Holly Gram ![]() U need KALA and u come ONLINE to CAST ur SELF sey u need KALA... If too say Na my STREET u de.. Na drilling ABOBIS Dem go GIVE u... SEE if u NEED KALA. KALA full STREET.. JAZZ in any UNDERGROUND GHETTO STREET or BUNK or maybe REASON or CAPRISUN ur own STREET niggaz sey u need KALA... Dem go provide 4 u... what if I be MEN on BLACK or EKELBE pretending to sell KALA ONLINE.. AMABOBI D MANCHI NaSo PESIN de take ENTER SANKO ooo.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
mybiz234:Holly Gram AMABOBI D MANCHI dis kind question.. U b EKELBE MAN? U be MEN on BLACK? Waiting I mean b sey... U B police MAN? WTF MAN! |
MadeINchenzen2:Holly Gram ![]() I No de BLAST INNOCENT PEOPLE ooo LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram ![]() I SWEAR DOWN IF I START to CAPRISUN my OWN.. E go FULL PANT... SO make I just LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
MichaelSokoto:Holly Gram Do justice to dat useless MANCHI and return back my old KALA bcus I No de JOKE wit my old KALA.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram GUY U just de make Short matterz Long..ABI ASHAWOO house no de Dat UNIT.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram real matters on top real MATTERZU don JAM MATTERZ FACE ur matterz LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram ![]() I SWEAR DOWN D AMOUNT of WEED wey I don BLA DIS evening... Na ENERGY DRINK u go GIVE me to READ all dis matterz wey u TYPE here... BUT STILL on STILL... real matterz LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram FREE EM...FREE my GeeZ... if Una no go FREE Dem at least FREE d DRUGS... WE NEED it... at least some go ENTER Naija, Bois SELF go HIGH something... LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram GAME is NEVER d WAY... I JAZZ in FROM p.h to Lagos just to flex and enjoy myself... yesterday EVENING I from ASHAWOO house de JAZZ out, UNDER BRIDGE ikeja computer VILLAGE... Some niggaz see me and Dem just REASON COME my way... AMABOBI D MANCHI Me I CAP Dem... make Una look my EYES well and Tell me waiting Una de SEE... I SWEAR DOWN does Guys Dem CALM down Bcus STREET pass STREET... me and Dem became friends... Na blak X Dem be... I gatz tell Dem sey GAME is NEVER d WAY... I even Carry dem JAZZ in another ASHAWOO house were I GIST Dem a little of my STREET life in p.h and I no EVER join GAME... some of Dem COMPRISUN my CAPRISUNSUN but some JUST block EAR... 4 DIS LIFE NOBODY JAZZ PASS, NOBODY JUJU PASS, NOBODY OKOMBO TESTED PASS... GAME is NEVER a PROTECTION... LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram ALL dis 1 Na Long matterz...4 u to be SAFE in DIS useless CUNTREE! BUY ur OWN KALA and dog am 4 ur bag... As I de here so, I get 2 KALA... old and new KALA.. Anywer wey I de JAZZ in, I de carry my KALA.. I SWEAR DOWN Any MANCHI wey JUNZ or ZUZU Na to BLAST BLAST em left leg DROP 4 GROUND b4 people go begin ask waiting happen... So if u get PIKIN BUY KALA give AM! No too REASON d matterz BCUS children of dis GENERATION de adapt to TINZ fast.. PIKIN of 5 minutes don de OPERATE PHONE.. PIKIN of 2 seconds Don de OPERATE LAPI.. So no too REASON d matterz... LITE UP my WEED in peace... WTF MAN! |
Holly Gram ![]() I SWEAR DOWN I no READ DIS MATTERZ but d WEED wey I de BLA NOW, the HIGHNESS de COME from another angle.. so I gatz COMMENT something.. WTF MAN! |
Holly Gram Na old video b DIS NAA!But Na New video to does wey NEVER seem.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram My BLODA d way matterz de RUN matterz for dis useless CUNTREE...I no SURE sey BANI wey no FIT cheat de AGAIN oo Even if Dem de... E go HARD to LOCATE ooo LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram real matters on top real MATTERZLITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram AMABOBI JAM boxers...I SWEAR DOWN DIS boxers go get JUJU or OKOMBO INSIDE... I SWEAR DOWN make dis ur boi FRIEND no NEAR SWIMMING POOL oooo LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
teezzybee:Holly Gram LAST year na 14 STICK of WEED I de FIT BLA but since DIS year I de BLA up to 18 to 20..I JUST de thank JAH bcus am happy.. WTF MAN! |
Holly Gram I COMPRISUN ur CAPRISUN..Na CONFIRM CAPRISUN u CAPRISUN SO.. if NO b say SUN 2much I for BLAST 3 BULLET for AIR.. real TALK MAN! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram I No really get waiting de TURN me OFF 4 BANIS.. Make u just FINE and every matterz go SETTLE it SELF.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN. |
Holly Gram real matters on top real MATTERZLITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram ANY BANK wey try Dat NONSENSE wit me... I SWEAR DOWN ME and my MANCHI called UNDERTAKER go JAZZ in dat useless BANK wit our old KALA.. I SWEAR DOWN We go BLAST BLAST ALL d STAFF left legs DROP 4 GROUND.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram real matters on top real MATTERZ..LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram real matters on top real MATTERZ..ASHAWOO na d BEST tin.... Make I No too CAPRISUN MUCH... LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
teezzybee:Holly Gram NaSo d matterz b my G..no too REASON d matterz.. SO CARRY on, nothing do U... LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 118 119 120 121 122 123 124 125 126 (of 252 pages)
real matters..