₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,213 members, 8,444,403 topics. Date: Monday, 13 July 2026 at 01:58 PM

Toggle theme

Boogyman557's Posts

Nairaland ForumBoogyman557's ProfileBoogyman557's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 119 120 121 122 123 124 125 126 127 (of 252 pages)

CrimeRe: Wahala Be Like Bicycle by Boogyman557: 3:03pm On Mar 08, 2022
Holly Gram cool Na ERIGGA u 1 de listen to or BOOGYMAN..



Carry on wit ur SLANGS


nothing do U..

LITE UP my WEED in peace..


WTF MAN!
CareerRe: Pilot Vs Soldier: Ladies, Which Of These Jobs Would You Choose? (Photos) by Boogyman557: 1:50pm On Mar 08, 2022
Feggie3:
Are you a woman?
Holly Gram cool

nope but d question na 4 EVERYBODY na!


LITE UP my WEED in peace


WTF MAN!
RomanceRe: MEN!! Society DOES NOT GIVE A FVVCK About You!! It Only Cares For Women! (Photo) by Boogyman557: 10:29am On Mar 08, 2022
Holly Gram cool Na u Sabi waiting u de CAPRISUN..


LITE UP my WEED in peace


WTF MAN!
CrimeRe: No to Ukraine invasion by Boogyman557: 10:25am On Mar 08, 2022
Holly Gram cool

ABEG no VEX...


WAITING CONCERN u and War wey de happen 4 another CUNTREE...


D TINZ wey dey go ON 4 NAIJA pass WAR ooo..


Make Naija try de MIND der BUSINESS...


LITE UP my WEED in peace


WTF MAN!
RomanceRe: Between Men & Women, Who Uses More Of intimacy gadgets? by Boogyman557: 10:21am On Mar 08, 2022
Holly Gram cool AMABOBI D MANCHI


U d REASON waiting I de REASON..


Sure sey I no go OPEN Shop begin sell does toy toy TINZ...


WTF MAN!
RomanceRe: Stop Approaching Women....Do This instead.... by Boogyman557: 4:59am On Mar 08, 2022
Sam0:
Weldon Sir
Holly Gram cool thanks my G..


WTF MAN!
RomanceRe: Why Does This Always Happen To Me? [Picture] by Boogyman557: 8:48pm On Mar 07, 2022
Holly Gram cool real matters on top real MATTERZ



EVERYBODY wit der OWN MATTERS

LITE UP my WEED in peace


WTF MAN!
FamilyRe: Why Are Nigerians Too Obsessed With Marriage? by Boogyman557: 8:39pm On Mar 07, 2022
Holly Gram cool



ME I no de REASON dat matterz at all..



D ONLY matterz wey FIT make me REASON dat marriage matterz, Na ONLY bcus of PIKIN..


IF Na PIKIN b d matterz Na to FIND baby MAMA...



I been de REASON to JAZZ in ASHAWOO house dis night but I don too BLA enough WEED..


IF u SEE my EYES NOW, E b like PESIN wey SLEEP de catch...



I JUST de manage OPEN am...



LITE UP my WEED in peace



WTF MAN!
RomanceRe: As A Man, If You Don’t Marry A Virgin, I Am Sorry, You Will Never Have A Home- by Boogyman557: 8:00pm On Mar 07, 2022
Holly Gram cool Na Which kind useless CAPRISUN wey DIS MANCHI de CAPRISUN 4 here...



I SWEAR DOWN



Na dis KIND useless MANCHIS de make me BLAST people left leg wit my old KALA 4 FREE...


WAITING DE WORRY U!


70yrs OLD MAN!


U NO 1 GET SENSE...



WTF MAN!
RomanceRe: I'm Confused Please by Boogyman557: 7:57pm On Mar 07, 2022
Holly Gram cool

IF u de SMOKE WEED u go know sey DIS MATTERZ Long WELL WELL...


U SURE sey Dem go FIT SOLVE DIS MATTERZ 4 MAIN MARKET so...


ABEG make Una COME help dis MANCHI bcus me don LITE UP my WEED in peace


WTF MAN!
RomanceRe: Nigerian Men Know How To Satisfy A Woman In Bed – Kenyan Lady by Boogyman557: 7:52pm On Mar 07, 2022
Holly Gram cool real matters on top real MATTERZ


Dis BANI don MOTIVATE me as I de BLA my WEED in peace...

INFACT I de JAZZ in ASHAWOO house DIS night after I BLA my WEED finish...


WTF MAN!
EducationRe: AAU Medicine Student Tasked To Build University Hostel. by Boogyman557: 7:43pm On Mar 07, 2022
Holly Gram cool

Make Una no go KILL people children ooo


E get waiting student Head FIT carry ooo


WTF MAN!
EventsRe: Carnival Monday Night In Trinidad And Tobago(photos, 18+) by Boogyman557: 7:40pm On Mar 07, 2022
Holly Gram cool


IF I JAZZ in dis KIND CARNIVAL


I SWEAR DOWN


Na DRAG Dem go de DRAG me to go back House...


PITOTO PILOLO MANTOTO..

BRAZILO IS A CHILOLO KINDA PLACE..


WTF MAN!
FamilyRe: How Best Do I Punish My Mum? by Boogyman557: 7:36pm On Mar 07, 2022
Holly Gram cool I no GET ENERGY DRINK to READ all Dis ur matterz


BUT if u one PUNISH PESIN


JUST put enough WEED INSIDE der POT of FOOD and WATCH d MIRACLE...


LITE UP my WEED in peace


WTF MAN!
RomanceRe: Why do girls pretend to hate light skin guys?? GIRLS!! by Boogyman557: 7:32pm On Mar 07, 2022
Holly Gram cool real matters on top real MATTERZ..


Even for MAIN MARKET Dem never FIT SOLVE DIS MATTERZ...


LITE UP my WEED in peace


WTF MAN!
RomanceRe: How Do You Know The Right Person? by Boogyman557: 7:28pm On Mar 07, 2022
Holly Gram cool


U will no d BANI wen u SEE her...



like me NOW.. if I JAZZ in ASHAWOO house, I go 1st LITE UP CIGARETTE bcus u no FIT BLA WEED der..


Den RELAX der wit 1 or 2 BOTTLES of BEER.. Den USE my EYES to FIND better ASHAWOO BANI wit STANDING BOBZ...


ONCE I SEE d ASHAWOO BANI, my MIND will TELL me, DIS 1 is d right BANI to NACK...



LITE UP my WEED in peace


WTF MAN!
CareerRe: Pilot Vs Soldier: Ladies, Which Of These Jobs Would You Choose? (Photos) by Boogyman557: 7:21pm On Mar 07, 2022
Holly Gram cool


I will CHOOSE to be a Ganja Planter..



BUT I FIT still join soldier bcus of der KALA..


ONCE I HANDLE der KALA..



1st tin Na to BLAST all of der left legs DROP 4 GROUND b4 people go begin ask waiting happen..



LITE UP my WEED in peace


WTF MAN!
RomanceRe: Stop Approaching Women....Do This instead.... by Boogyman557: 7:14pm On Mar 07, 2022
chikasnight:
Your post de always give me joy this man
Holly Gram cool


ODOGWU.... I SAMANKWE 4 ur GOVERNMENT...



WTF MAN!
RomanceRe: Ladies Share Their Amazing Backside Photos As Yansh Trends (top Photos) by Boogyman557: 5:59pm On Mar 07, 2022
Edyice:
You sometimes lite up your weed for them ( ashewo)
Holly Gram cool LOLZ


Dem no de BLA WEED der ooo


Na only CIGARETTE..

WTF MAN!
RomanceRe: BE HONEST!! Do You Prefer The Lights On During Sex? by Boogyman557: 5:58pm On Mar 07, 2022
TheWolfen:
Don't die before your time.
Life nah jeje
Prostitutes or masturbation I always tell people weaken the soul. They are like dirt on a white cloths that needs to be wash off
Holly Gram cool OKAY I go take am easy..



LITE UP my WEED in peace


WTF MAN!
RomanceRe: Ladies Share Their Amazing Backside Photos As Yansh Trends (top Photos) by Boogyman557: 4:46pm On Mar 07, 2022
Edyice:
Are they allowing doggy style
Holly Gram cool


YES of course MAN!



NACKING is 5h but if u want other STYLE, U pay extra 5h Which is 1k and enjoy all ur GROOVE MAN!



WTF MAN!
CrimeRe: Boy Arrested For Scamming A Lady Who Wanted To Buy Love Machine For ₦22k by Boogyman557: 3:53pm On Mar 07, 2022
Holly Gram cool real matters on top real MATTERZ


LITE UP my WEED in peace


WTF MAN!
RomanceRe: Is What I Did For My Girlfriend Simping(pics). by Boogyman557: 3:51pm On Mar 07, 2022
Holly Gram cool Dope TUNE!


Make I LITE WEED on top dis JAM



WTF MAN!
RomanceRe: Who Can Find 20 Words From The Picture by Boogyman557: 3:49pm On Mar 07, 2022
Holly Gram cool


REACH me wen am SMOKING WEED..


WTF MAN!
RomanceRe: BE HONEST!! Do You Prefer The Lights On During Sex? by Boogyman557: 3:45pm On Mar 07, 2022
Mystic969:
Hmmm!! take am easy boogyman.
Holly Gram cool

Yes BOSS!

WTF MAN!
RomanceRe: When A Lady Begs A Man To Have Sex With Her (photos) by Boogyman557: 3:24pm On Mar 07, 2022
Emychina:
This guy,ur matter don taya us. Na to report u to d elders remain.
Holly Gram cool real matters on top real MATTERZ



Na we be d ELDERS and WISE MEN..



LITE UP my WEED in peace


WTF MAN!
RomanceRe: BE HONEST!! Do You Prefer The Lights On During Sex? by Boogyman557: 3:04pm On Mar 07, 2022
JAHHHHHH:
You are mad bro... You eat the pussy of a prostitute.
Holly Gram cool

Na human being Dem be ooo


LITE UP my WEED in peace


WTF MAN!
RomanceRe: Repeated Post (i Need A Wife) by Boogyman557: 2:29pm On Mar 07, 2022
Holly Gram cool



U NO add ur PICTURE and u de look 4 wife...



No make me DROP DIS WEED and use my old KALA take BLAST ur left leg DROP 4 GROUND...




WTF MAN!
RomanceRe: Ladies Share Their Amazing Backside Photos As Yansh Trends (top Photos) by Boogyman557: 2:26pm On Mar 07, 2022
Holly Gram cool

Dem FULL ASHAWOO house


LITE UP my WEED in peace


WTF MAN!
RomanceRe: Ladies Share Their Amazing Backside Photos As Yansh Trends (top Photos) by Boogyman557: 2:25pm On Mar 07, 2022
.
RomanceRe: Top 8 Types Of Men In Nigeria (which Category Do You Belong To? by Boogyman557: 2:18pm On Mar 07, 2022
Holly Gram cool


WEED MAN


OR



Ganja MAN...




LITE UP my WEED in peace



WTF MAN!
RomanceRe: BE HONEST!! Do You Prefer The Lights On During Sex? by Boogyman557: 2:13pm On Mar 07, 2022
...

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 119 120 121 122 123 124 125 126 127 (of 252 pages)