Boogyman557's Posts
Nairaland Forum › Boogyman557's Profile › Boogyman557's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 123 124 125 126 127 128 129 130 131 (of 252 pages)
Holly Gram ![]() Na my old KALA I go use BLAST der too left legs drop 4 GROUND... which kind NONSENSE b dat... LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram Nice and BIG CIGA... i JUST ordered mine on jiji... CIGA de SWEET to SMOKE oooo but mean while.. I de ASHAWOO house now.. Na cigarette I de BLA bcus u no FIT BLA WEED here.. I also de use EYES find better ASHAWOO BANI wit STANDING BOBZ to NACK... LITE UP my CIGARETTE in peace WTF MAN! |
Holly Gram Na u Sabi waiting u de CAPRISUN..The weather is Cold bcus e RAIN small today.. So I de ASHAWOO house now... I JUST de BLA some cigarette bcus u no FIT BLA WEED here... I also de use EYES find better ASHAWOO BANI wey get standing BOBZ to NACK... LITE UP my CIGARETTE in peace WTF MAN! |
Holly Gram IF u carry dis KIND matterz ENTER room.. NA EXPRESS U DE GO! WTF MAN! |
Holly Gram way de FUKING picture...I JUST CLEAN my KALA finish now NOW.. PESIN left leg go SOON drop 4 GROUND WTF MAN! |
Holly Gram real matters on top real MATTERZ..I NEED BLA more WEED to SEE DIS MATTERZ CLEAR.. WTF MAN! |
Holly Gram Na u Sabi waiting u de CAPRISUN..The weather is Cold bcus e RAIN small today.. So I de ASHAWOO house now... I JUST de BLA some cigarette bcus u no FIT BLA WEED here... I also de use EYES find better ASHAWOO BANI wey get standing BOBZ to NACK... LITE UP my CIGARETTE in peace WTF MAN! |
Holly Gram ![]() As I HOLD my WEED so... I TELL u... congrats MAN! U will get der MAN! WTF MAN! |
Holly Gram Na u Sabi waiting u de CAPRISUN..The weather is Cold bcus e RAIN small today.. So I de ASHAWOO house now... I JUST de BLA some cigarette bcus u no FIT BLA WEED here... I also de use EYES find better ASHAWOO BANI wey get standing BOBZ to NACK... LITE UP my CIGARETTE in peace WTF MAN! |
Holly Gram real matters on top real MATTERZLITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram CUNTREE don CAST big time..STREET DON CAST BIG TIME... EVERYBODY carry ur own KALA oooo... LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram fixing me will require 1 billion WEED on d TABLE...WTF MAN! |
Holly Gram Which kind matterz b DIS...PESIN no FIT LITE UP em WEED in peace.. WTF MAN! |
hectorr:Holly Gram Dis guy tink say Lagos na small MARKET..Na Chinese warehouse and d RUBBERZ na 40k WTF MAN! |
Holly Gram for d GIRLS..I SWEAR DOWN Dem Sabi NACK well well... Dat is y if I JAZZ in any ASHAWOO house, I de LIKE ask were d GIRL from... if e come be say Na akwa ibom, U go SEE NACKING Dat day... Dem FIT chop off ur PREEK wit der MOUTH... WTF MAN! |
Holly Gram I no de READ dis kind Long matterz bcus na ENERGY DRINK PESIN go need later..so make I just LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram PESIN go like JAZZ in Congo ooo..I get d believe Say PLENTY ASHAWOO house go FULL der... LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
haffaze777:Holly Gram ![]() I SWEAR DOWN D matterz tire me... WTF MAN! |
Zaheertyler:Holly Gram Which 1 be salama again...WTF MAN! |
Emperorx:Holly Gram My GD tin don already stuck.. INFACT e b like super glue... But I de JAZZ in ASHAWOO house dis nite.. I no FIT LITE UP WEED der SO I go manager cigarette 4 der till I JAZZ back to my BUNK... WTF MAN! |
[quote author=guobe post=110741478][/quote]Holly Gram my G Ur OWN MATTERS better ooo me SELF don de try to quit SMOKE but no way... I hope say u no de NACK ASHAWOO! WTF MAN! |
[quote author=guobe post=110740044][/quote]Holly Gram PESIN like me no FIT REMEMBER dat kind matterz again...U no how many WEED wey I don SMOKE 4 INSIDE dis Life and drugs wey I don take... my G my BRAIN de on another level bcus na another planet I de SO... WTF MAN! |
Zaheertyler:Holly Gram OKAY MAN!make I just LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
guobe:Holly Gram ![]() I SWEAR DOWN ur BRAIN Na hard disk drive... u Na ODOGWU! WTF MAN! |
Holly Gram The only tin I FIT REMEMBER na wen I de HIDE go backyard to use paper SMOKE...WTF MAN! |
[quote author=guobe post=110736398][/quote]Holly Gram ![]() How I one take REMEMBER wen I de 3yrs... Na human being I be oooo... I no be JUJU... WTF MAN! |
Holly Gram EVERYBODY just de PARA 4 dis useless CUNTREE...Make I just LITE UP my WEED bcus e b like say RAIN 1 4all and this is d BEST WEATHER to BLA enough WEED... WTF MAN! |
Holly Gram Which kind matterz b DIS!How dis MATTERZ take CONCERN me... Anyways... LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram way d ADVICE MAN!I JUST CLEAN my old KALA finish now NOW.. PESIN left leg go SOON drop 4 GROUND! WTF MAN! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 123 124 125 126 127 128 129 130 131 (of 252 pages)

