Boogyman557's Posts
Nairaland Forum › Boogyman557's Profile › Boogyman557's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 126 127 128 129 130 131 132 133 134 (of 252 pages)
Holly Gram number 1). I don HIGH INTOTO to READ ur message but 4 u to avoid Dem.. START to de dress like MUMU.. INFACT de act like pastor.. if u SEE Dem, 1st go meet Dem and invite Dem to ur church fellowship... LITE UP my WEED in peace.. it's a new MONTH, So man gat SMOKE ENOUGH WEED.. WTF MAN! |
Holly Gram nothing de HAPPEN!Na normal PAROLE.. if Dem JUNZ or ZUZU u give Dem my LOCATION.. Na to BLAST BLAST der left legs drop 4 GROUND b4 people go begin settle matterz.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram DIS MANCHI just de SPRAY SPERMM like say Na BULLET.. which kind matterz b DIS... ABI na to use my old KALA take BLAST em BLOKOS.. WTF MAN! |
Holly Gram ![]() I DROP my KALA DIS Time.. ABEG abeg make Una Carry dat useless MANCHI of a woman JAZZ in my UNIT or AMA.. Na to use my WEED take BURN her TOTTO... WTF MAN! |
Holly Gram real matters on top real MATTERZ..DIS 1 Na BIG MATTERZ wey get BELLE.. LITE UP my WEED in peace.. it's a New MONTH. SO BLA DAT WEED OF URS.. WTF MAN! |
Holly Gram DIS MATTERZ tire me!it's MONDAY morning.. make I JUST LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram ![]() my WEED, my MOTIVATION! WTF MAN! |
Holly Gram Nothing CONCERN MEBCUS I no GET RELATIONSHIP.. Na WEED be my RELATIONSHIP and MOTIVATION.. WTF MAN! |
Holly Gram ![]() As 4 me... I no get RELATIONSHIP.. Na WEED be my RELATIONSHIP.. Na ASHAWOO house I de NOW, JUST de one CONNER de use EYES find better ASHAWOO BANI wey get standing BOBZ and NACK... WTF MAN! |
Holly Gram 1st of all, U B MUMU MAN! Na people like una de make me BLAST pesin left leg wit my old KALA 4 FREE... WAITING DE WORRY U! 70yrs OLD MAN! U NO 1 GET SENSE.. I don LOAD enough BULLET 4 my KALA.. ABEG give me the LOCATION to ur house.. I one come SETTLE SOMETHING... WTF MAN! |
Holly Gram ![]() which kind NONSENSE b dis... which kind RUBBISH b dis.. how I one take BLAST dis Small useless BANI my KALA now... OVER to d police WTF MAN! |
Holly Gram As 4 me... I no get RELATIONSHIP... Na WEED be my RELATIONSHIP and MOTIVATION.. for the tall girls matterz.. Maybe Dem no de give BETTER style 4 bed... right NOW I de ASHAWOO house, I just de one CONNER de use EYES find better ASHAWOO BANI to NACK and I no go like ASHAWOO girl wey tall well well.. at least average height.. so I FIT NACK NACK her any how 4 bed... WTF MAN! |
Holly Gram ![]() As I de HERE so.. I no get RELATIONSHIP.. Na WEED be my RELATIONSHIP.. for the growth matterz.. maybe Na to INCREASE d Level of my WEED SMOKING.. MEAN WHILE.. I de ASHAWOO house NOW... I just de one CONNER de use EYES find better ASHAWOO BANI with standard BOBZ to NACK... WTF MAN |
odinson1:Holly Gram ![]() Dem no ban me ooo... Na drugs make me no de too come HERE again.. I mean tablet drugs. HIGHNESS.... been taking more Dan wat I should take... normally 5 to 10 tablet 4 hard men but I take up to 40 TABLET... AFTER 3 minutes, I no go FIT open mouth talk again or remember waiting happen at dat moment... PLANNING on buying more NEXT week.. make I use WEED hold BODY 4 now |
Holly Gram ![]() WTF MAN! |
Holly Gram ![]() Na 18 stick of WEED I de on NOW ooo PLANNING on JAZZING in ASHAWOO house in d evening... although food de fire... spaghetti and I go NACK am wit BREAD and 5 SACHET HOT GIN so dat d ASHAWOO wey I go NACK go feel the matterz from another angle.. WTF MAN |
Holly Gram WTF MAN! |
Holly Gram I SWEAR DOWN Any AWO or EKELBE wey go REASON me CARELESS! Na to BLAST der left legs and TWAMER... u SEE my FACE, u no SEE my FACE.. DIS 1 no be face me I face u house... LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram I no need READ ur STORY bcus e go need ENERGY DRINK to read...but to my UNDERSTANDING u de LOSEGUARD! JAZZ in her UNIT or AMA wit better LOADED KALA.. BLAST BLAST like 3 BULLET 4 AIR and every AMA go TWAMER... JAZZ in wer she Mount and carry ur KIDS... I no say make u BLAST pesin ooo.. JUST BLAST like 3 BULLET 4 AIR... LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
. |
Holly Gram 2:19pm LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram ![]() which kind NONSENSE b dis... which kind RUBBISH b DIS... ABEG abeg make una carry dat useless MANCHI of a guy JAZZ in my UNIT or AMA.. I SWEAR DOWN Na to BLAST BLAST em left leg wit my old KALA then use my new KALA BLAST em right leg.. I no go STOP der oooo I go USE my WEED take LITE UP em BLOKOS... PITOTO PILOLO MANTOTO WTF MAN! |
Holly Gram OGA no 2much capping..ENTER ASHAWOO house NACK wit 5h or 1k.. I de BLA WEED now, in the EVENING I de JAZZ in ASHAWOO house.. Na to use EYES find 1 small ASHAWOO BANI wey get standing BOBZ... WTF MAN! |
Holly Gram to my UNDERSTANDING ooCIGARETTE and WEED WTF MAN! |
Holly Gram MY G... JAH go SEE u thru..I SWEAR DOWN I no FIT IMAGINE my self 4 prison for 2yrs without WEED.. Na die be Dat na... BUT 1 tin u gatz know, Life is a struggle and it ain't easy but u will get thru it.. if too sey na WOMAN now, dat one for b different Case bcus me n u know der PAROLE of making 10k in a day wit out working... JUST BELIEVE in ur self MAN... It will be a past STORY soon... CUNTREE hard now but we STILL de SURVIVE.. it's 1:42am Na WEED I de BLA so... WTF MAN! |
Holly Gram nothing to cope der MAN!So far as sey she CONTRIBUTE to my WEED business, no WAHALA... it's 1am in d morning... I de BLA WEED NOW.. WTF MAN! |
Holly Gram I avoided WEED wen I was 9yr oldI remember one Nigga give me to BLA WEED but fear no gree me den... E STILL de PAIN me till now bcus I no say better WEED go de during dat Time... BUT STILL on STILL LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
buckeyemedia:Holly Gram TRUE talk man!WTF MAN |
Holly Gram ![]() SELF made to my OWN UNDERSTAND oo is wen u hve d MIND to BLA like 17 stick of WEED in a day or 24 sticks... WTF MAN! |
Holly Gram ![]() I SWEAR DOWN DIS ur English, I no UNDERSTAND am.. mean while.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram ![]() Me I no get RELATIONSHIP.. Na WEED be my RELATIONSHIP... So no drama 4 my WEED UNIT.. WTF MAN! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 126 127 128 129 130 131 132 133 134 (of 252 pages)