Boogyman557's Posts
Nairaland Forum › Boogyman557's Profile › Boogyman557's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 95 96 97 98 99 100 101 102 103 (of 252 pages)
Holly Gram real matters on top real MATTERZLITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram I COMPRISUN ur CAPRISUN 100%true talk MAN! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Daniel7543:Holly Gram NaSo my Gee!but u no gatz blame de Nigga, no be EVERYBODY Sabi how d STREET de role... I don Carry one JUNZIN nigga like dat JAZZ in ASHAWOO house... even to talk to ASHAWOO na problem for d guy.. I gatz help am REASON 1 slim fine ASHAWOO.. this guy JAZZ in room with ASHAWOO for short time of 5h or 1k.. ASHAWOO SUUK dis guy PREEK, dis guy carry 10k give ASHAWOO.. I one made dat day... So no be EVERYBODY Sabi STREET parole.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram no be all money be RUNS money or from sugar papi...most of does BANIS (girls) go beyond wat ur EYES can SEE! my grand POPS MAN is a traditional doctor, u can sey native doctor... I don see ALOTA tins happen in his SHRINE! if u no COME, u no go know and if Dem no tell u, u no go fit SEEM.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram real matters on top real MATTERZLITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram ![]() My Gee, u just come! Na now u start de COMPRISUN the real matters! My Gee, the matterz don TEY! since 00s... LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Daniel7543:Holly Gram ![]() who be dis NIGGA! wer u de SINCE! I SWEAR DOWN... U deserve ODOGWU BITTERS! make I BLA more WEED because u don BOOST my ENERGY DRINK and motivat my Head pan! infact na ASHAWOO house I go crash dis night... I de BLA WEED NOW! my PREEK just de rise and fall... by 8pm na to JAZZ in ASHAWOO house LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram Na who all this matters help NOW!PESIN de REASON WEED and ASHAWOO house, u de CAPRISUN me another matterz! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram Waiting male child do u Na!No who make u VEX Na! abeg the weather Cold, the weather de alright, Na CONFIRM weather be dis... make I BLA enough WEED, because by 8pm I de JAZZ in ASHAWOO house... E get one ASHAWOO BANI wey I NACK yesterday night, she SWEET well well.. she give me her number but I don 4get waiting I use SAVE her number.. make I BLA WEED so that I fit remember the name I use SAVE the number! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram I COMPRISUN dis topic 100%..ABEG make una come answer dis MANCHI because me go like JAZZ in der to NACK NACK d ASHAWOO BANIS for ojodu! I NEED test Dem too.. I just hope sey d ASHAWOO BANIS 4 der dey collect 5h or 1k.. if e pass 5h or 1k, Na to BLAST BLAST der left legs wit my old KALA... LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
silibaba:Holly Gram my Gee!WTF MAN!
|
Anisilas:Holly Gram lolznormal PAROLE my Gee! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram EVERYBODY fine..But I hope say u take permission b4 u Post her picture here! make I no talk 1st.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram real matters on top real MATTERZLITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram real matters on top real MATTERZLITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram WTF MANN!WTF MAN! |
Holly Gram DIS MANCHI no be real Gee!So all dis while u just de collect gift without receipt.. U don LOSEGUARD! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram real matters on top real MATTERZLITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram ![]() E be like sey Na butterfly PLANET u de SINCE! anyways, WLCM to GORILLA PLANET! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram here I COME in...make I SHINE small disco LITE 4 ur matterz! I like as u 1 go into SMOKING and ALCOHOL but I recommend SMOKING 100%.. E go make SENTENCES if u start de BLA WEED! but start wit half rap of WEED! my Gee! Na only WEED fit give u that kind INSPIRATION and MOTIVATION! WEED go make u get MIND! WEED go make u de BOLD! WEED go make u to REASON mature and talk mature! SEE even if u de write exam and u no READ book, so far as sey u BLA WEED, u go just de write full book because WEED don give u the WISDOM to understand the question! The only solution here is WEED! try SMOKE half rap of WEED and see how ur life will change.. u go even get SWAG! U no go de SHY.. infact na SWEET SWEET tinz go de JAZZ out from ur mouth anytime wey u de wit woman, u self go de wonder how u take de do am.. So go out der and get ya self a WEED! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram how we 1 take settle DIS MATTERZ now!because I no one BLAST anybody Left leg wit my old KALA dis early morning! WTF MAN! |
Holly Gram I COMPRISUN dis topic 100%..My Gee! NaSo ASHAWOO Dem de RUSH me! Abi u never hear the saying dat goes like this, FINE boi Na Dem de RUSH Us! Me SELF I be fine Guy but 2much SMOKING of WEED don make my lips Black like black diamond! Even the MAMA CHINELO wey de SELL d WEED, she save my phone number as HELL FIRE! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Sureboyy:Holly Gram LoLz!my Gee! No kwams... Any time wey u JAZZ in lag, make u REASON me ALERT, make we lap.. make we JAZZ in different ASHAWOO joint. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram YES Na! I get up to 7 ASHAWOO BANIS wey go MARRY me now if I ask Dem... LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Chaos14:Holly Gram my Gee!waiting u 1 use my type of KALA take do... Na public forum b dis ooo.. make we TRED wit AKONUCHE.. WTF MAN! |
slawormiir:Holly Gram my Nigga, my Gee!make we go NACK BLAST Dem WOTOWOTO! WTF MAN! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 95 96 97 98 99 100 101 102 103 (of 252 pages)
real matters on top real MATTERZ