Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,153,515 members, 7,819,859 topics. Date: Tuesday, 07 May 2024 at 03:50 AM |
Nairaland Forum / Bossrillboss's Profile / Bossrillboss's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 36 pages)
Travel / Re: Tree Falls On Vehicle During Rainfall In Lagos (Photos) by bossrillboss: 10:00pm On Jun 21, 2020 |
OLDESTWARRIBOY4:..some politician nd mumu na lik 5&6,abeg na juju e wan use rule dem ni,since e get juju make e declare himself winner na.d poster dey make me laff. |
Health / Re: Jigawa Discharges 222 COVID-19 Patients by bossrillboss: 6:47pm On Jun 08, 2020 |
Juliusmalema:,Bross dos northern niqqas don use style dey open dia state o,pple wan go farm ,revenue don reduce,aboki no lik hunger o,make southwest,east dey increase dia figures,still na north d moni go enta pass.yeye pple 1 Like |
Romance / Re: Her Mother Said She Can't Marry An Ebonyi Man by bossrillboss: 12:17am On Apr 21, 2020 |
op ur own even gud,I almost die becos of dis gurl nd her troubles,her family abandoned her nd I took care of her thru school,mehn op if I tell u say dis gurl mama Just woke up frm no where say me nd d gurl no fit marry o,say one pastor say d marriage no go gud or smthng,I was just sad,d gurl follow her mama join mouth too,to cut d long story short,right nw she is dating anoda guy nw,wen I saw it,mehn my hrt wan collapse fa,after all I did for her nd her family bt I leave everything for God to judge.op just forget her nd b strong bt e no easy o,cos am still thinking nd very hurt nw, 1 Like |
Health / Re: Having HIV Is Not A Death Sentence by bossrillboss: 1:08pm On Apr 18, 2020 |
d day I go wan private hospital go do typhoid nd malaria test,d private hospital for dia law,dey will do hiv test for u secretly nd staple it nd gv it to u to show d doctor,dem gv me d stapled paper I wan die o,plenty thngs dey run for my mind o,las las I tear am o,has I see negative d kind heat nd cold breeze wey blow me d same time no b here o,I just rest for one bench,nurse think say I wan collapse ni,I just tell am I wan rest,dem dey tell me sorry for my mind I dey thank God dey laugh,.dat hiv result bf e cum sme pple don die already self.e no easy. |
Health / Re: White Tongue After Unprotected Sex: Please Doctors In The House I Need Your Help by bossrillboss: 10:39pm On Apr 14, 2020 |
Scaredd:..go do typhoid fever test o. |
Health / Re: 5 New Cases Of Coronavirus In Nigeria. Total 323 . 85 discharged. 10 deaths by bossrillboss: 10:48pm On Apr 12, 2020 |
Lorazepam:..corona just dey score dem anyhow. Lorazepam:..corona just dey score dem anyhow. 1 Like |
Politics / Re: Rivers State Government Declares Carveton Helicopters Persona Non Grata by bossrillboss: 9:15pm On Apr 08, 2020 |
Politics / Re: Rivers State Government Declares Carveton Helicopters Persona Non Grata by bossrillboss: 9:13pm On Apr 08, 2020 |
Celebrities / Re: Isabella Ayuk Flaunts Her Fiancé And Diamond Engagement Ring, Set To Wed by bossrillboss: 8:04pm On Apr 08, 2020 |
Oluwasaeon:..no vex Abeg. Oluwasaeon:..no vex Abeg. 1 Like |
Politics / Re: Covid-19: Lagos Lockdown Day 4 In Pictures by bossrillboss: 6:05pm On Apr 03, 2020 |
Richdad50:guy long time,wer u go hide |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Liverpool Vs Atletico Madrid : UCL (2 - 3) On 11th March 2020 by bossrillboss: 11:18pm On Mar 11, 2020 |
na COVID-19 affect looserpool joor |
Culture / Re: Emir Dantoro Suspends Officials For Allowing Fulani Herdsmen Enter Communities by bossrillboss: 3:23pm On Mar 09, 2020 |
Witcher:...guy we dey wait for d payback,dis is nt all dos state dem dey cum do anyhow,dem just turn d whole turn to sleepless town,even okada no dey carry fulani here again,all eyes dey d bushes nw,dos useless chiefs wer collecting kickbacks nd d captured fulani mentioned dia names wen dey wer captured. |
Health / Re: Third case of Coronavirus confirmed in South Africa by bossrillboss: 3:02pm On Mar 08, 2020 |
Lilbest3:...rivers full every where na inside forest na. |
Celebrities / Re: Juliet Ibrahim Celebrates Her 34th Birthday With Queenly Beach Photos by bossrillboss: 1:48pm On Mar 04, 2020 |
GOFRONT:...my guy na mai duri u go b o.lol |
Romance / Re: Will You Marry A Guy Or Lady Against Your Parents Wish? by bossrillboss: 1:35pm On Mar 04, 2020 |
u pple r still far from the recent truth in nowadays parents,some parents are just not serious walahi,ur daughter/Son av bin dating sm1 all dis years nd ready to settle dwn wit him/her,den u will hear thngs lik av gone to our pastor,mallam,chief priests, dey say if u marry her/him,u pple will b poor,ur husband/wife families will b fighting you,u will nt gv birth,or anoda guy/lady dash dem moni dey will b preferring d moni dash inlaws.nd bf u knw d mumu him/she will fall for all dia tricks nd yeye tuk.all I knw a parent shld do is pray for his or her child wen ready for marriage. 3 Likes |
Science/Technology / Re: World's Oldest Black Rhinoceros Dies Aged 57 by bossrillboss: 10:12am On Dec 29, 2019 |
Isoduwa:..na buhari na.rubbish. |
Romance / Re: I Easily Lose Interest In Guys, Will I Regret This? by bossrillboss: 12:34pm On Dec 26, 2019 |
healthserve:..bross I take God beg u no vex again.take am easy.chai. |
Phones / Re: Photos From Computer Village Carnival 2019 Edition by bossrillboss: 11:09pm On Dec 20, 2019 |
Mutemenot:...elder council don advice am o.Lwkmd |
Family / Re: Should I Keep Enduring In This Supposed Marriage? by bossrillboss: 10:41pm On Dec 18, 2019 |
this marriage thngs self don use style to dey fear me self,abi na only Nigeria the thng dey ni.kilode gan. 1 Like |
Properties / Re: Anambra Government Demolishes Brothel In Kara, Ogbaru (Photos) by bossrillboss: 8:42am On Dec 17, 2019 |
maynattion:...Lwkmd...dat mumu spoilt meat seller no get ankalii..em nd mumu nd 5&6 1 Like
|
Romance / Re: Am I Making A Mistake? by bossrillboss: 11:14pm On Dec 16, 2019 |
pls hurry and marry him u hear ba.as u no wan get sense,u go get am later.na part one u dey so,part two go worse o.u beta vamose from dat lion u called ur lover. |
Romance / Re: Nigerian Men Used As Sex Machine By Rich South Korean Ladies - Man Says by bossrillboss: 9:25am On Dec 13, 2019 |
SaintHilary:...guy u wan kill me wit laff ooo. |
Crime / Re: Four Doctors Commit Suicide In Abuja by bossrillboss: 2:23pm On Nov 28, 2019 |
Hmmmm |
Music/Radio / Re: VIDEO : Too Late – Mr P by bossrillboss: 7:38pm On Nov 18, 2019 |
some fools here just dey jam mouth upandan,if dem gv sme of dem d opportunity mr p get dem no fit do anything,u did nt watch d video neither did u get d message bt u r fast to condemn d guys hard work..dat why u pple r always backwards,mumu politicians will treat u guys lik trash bt u kip mute lik four days fufu.awon omo ale oshi.weather mr p or any naija musician I will always respect dia work.if e easy go start sing too.useless mofos wit 10mb data jamming tuk. 5 Likes 1 Share |
Family / Re: I Impregnated A Pastor's Daughter, We Rushed The Wedding by bossrillboss: 11:34am On Nov 12, 2019 |
All dis bura nd duri matters self.Rubbish |
Romance / Re: Man Returns Home To Meet His Friend In Boxers With Only His Girlfriend Around by bossrillboss: 10:17am On Nov 04, 2019 |
GAZZUZZ:..ha!!!dey caughted him oo. |
Romance / Re: Man Returns Home To Meet His Friend In Boxers With Only His Girlfriend Around by bossrillboss: 10:17am On Nov 04, 2019 |
GAZZUZZ:..ha!!!dey caughted |
Family / Re: Can I Give My Daughter 'ALUKO' As A Name? by bossrillboss: 12:54pm On Nov 02, 2019 |
name her buhari.shikena.case closed |
Romance / Re: What Ended Your Previous Relationship? by bossrillboss: 12:08am On Oct 24, 2019 |
Emily22:...guy abeg wc app u use,I need am urgently.I can't kill myself.please help me. 2 Likes |
Education / Re: Help!! My Results Cannot Be Found In The Department by bossrillboss: 11:58pm On Oct 23, 2019 |
op hope no b nupe man sha,dos pple can b wicked nd very stupid.btwn they r very fetish. |
Education / Re: Meet The Youngest Medical Student In Ambrose Alli University Also A Nairalader. by bossrillboss: 8:51am On Oct 12, 2019 |
KingAzubuike:..chai..wc kind bad mouth b dis na...u wan kill me wit laff o. |
Politics / Re: Over 1,000 Ghost Workers Uncovered In Niger State - Brainnews by bossrillboss: 9:21am On Sep 29, 2019 |
after kogi na Niger State b d most useless state fir Nigeria.very lazy nd dumb set of pple.na only to Bleep nd marry dem get sense put.smbdy go siddon for house nd cant even read or write bt e go dem government payroll.dat state na scam. |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 36 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 54 |