₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,960 members, 8,447,969 topics. Date: Sunday, 19 July 2026 at 12:24 PM

Toggle theme

Bossrillboss's Posts

Nairaland ForumBossrillboss's ProfileBossrillboss's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 36 pages)

RomanceRe: My Nysc Girlfriend Would Not Let Me Go by bossrillboss: 6:36pm On Jul 05, 2017
d way sme niqqa dey bhave self,op na ur type dey make innocent nd clean guys no dey get beta gurl cos wen u Bleep her up nw na so she go dey see oda guys nd judge dem..op I pity u gan sha cos d kind suffer u go suffer for dis nonsense u wan try ehn...I wish u all d best either in suffer or appiness.
CelebritiesRe: OAP Dami Shares Story Of How Her Friend Ruined Her Life With A HIV Infected Man by bossrillboss: 10:02pm On Jul 03, 2017
Walahi dis orobo OAP na mumu witha her mumu story,hu ask her to broadcast d news,abi dis news self na OAP thngs ni,nw u don do amebo dey expose ur frnd wey dey enjoy her life jejely nd coolee for Canada,nw u want d whole wrld to knw she is Hiv postive despite d owner quietly left naija to chill nd work on her life,Mtchewwwwwww.pls miss orobo abi na fat OAP shut d Bleep up nd face ur self nd ur life.oniranu oshi jatijati.
RomanceRe: I'm Confused!!!!!!! I Need Your Sincere Advice, Nairalanders by bossrillboss: 2:10pm On Jul 03, 2017
phrickAjax:
I'm living a priestly lifr
..Hmmmm,na em one gurl dey confuse ur hrt.smh
PoliticsRe: Eunice Erdoo Ortom Shares Food To Pupils In Classrooms In Benue (Pics) by bossrillboss: 1:56pm On Jul 03, 2017
na dis way dem wan use deceive mumu benue pple for reelection thngs ba,After nw u go hear d amount d state use feed d whole state u go open mouth dwn nd fly go enta am.instead of paying salaries and pensions dem use style wan deceive dia pple.wheelbarrow United pple.abeg hu curse benue state self?
RomanceRe: I'm Confused!!!!!!! I Need Your Sincere Advice, Nairalanders by bossrillboss: 1:28pm On Jul 03, 2017
phrickAjax:
I never chop anything ooo
..must u chop smthng bf u get sense..lol
RomanceRe: I'm Confused!!!!!!! I Need Your Sincere Advice, Nairalanders by bossrillboss: 10:32am On Jul 03, 2017
op op op,na ojukokoro dey wori abeg,most of u guys will just jump nd go nd disturb an innocent lady enjoying her life peacefully with I luv nd I want to marry u nd d gurl will fall for u nd d next for u do is afta choping sme thngs or meet anoda gurl wit gud physique,luk or moni,u gurls will nw b lik my old gurl luv is nt in my hrt again I meet smbdy beta or cares mre.mr op or wateva ur name is,just imagine ur own sister been treated d way u want to treat ur old gurl nw ao will u feel?guy na longer throat go kill u at d end of d day.get out frm dis place please.Mtchewwwwwww
RomanceRe: Why I Can't Marry A Guy That Earns 100k A Month - Naija Girl(photos) by bossrillboss: 10:23am On Jul 03, 2017
Billyonaire:
You are right, dear parasite.
..guy kuku cum nd kill me o.laff wan finish me here o.
RomanceRe: I'm Dating My Neighbor Pls Advice by bossrillboss: 10:21am On Jul 03, 2017
d way sme mumu topic dey land for fp dis days ehen e b lik mods dem don dey take bribe.rubbish
Christianity EtcRe: "Demons Attracted Big Men To Me"; Lady Who Slept With Various Men For Money.PICS by bossrillboss: 10:16am On Jul 03, 2017
na d demon still tell her to bleach ba undecided undecided.iranu oshi
RomanceRe: Lady Goes Braless In Pre-Wedding Photos With Her Man: See Reactions by bossrillboss: 10:08am On Jul 03, 2017
make I no comment nw,I dey fasting mood.later den.Hmmmm
BusinessRe: What Can I Import From New York And Sell In Nigeria? by bossrillboss: 10:01am On Jul 03, 2017
see d way I dey laff fall down for here oooo,imagine d mentality of sme naija pple,make e import used thngs,na wa o.smh
FamilyRe: My Neighbor's Child Is Disrespecting Me. How Do I React? by bossrillboss: 9:54am On Jul 03, 2017
so na dis milk man cum up wit anoda story within ao many days of been thrown out becos milk..op e b lik ur brain dey pain u too much or na d three spoons of milk dey affect u.rubbish.
PoliticsRe: Father Of 3 Trying To Bury Charms At His Ex-Girlfriend's House Caught In Imo by bossrillboss: 9:40pm On Jul 02, 2017
Urdreamgirl:
oloshi man just like my useless ex that is so obsessed with me, thank jah I dodged a bullet though it render me booless.
...lol..I beyonce hand up for u.
RomanceRe: Man Carries His Plus-Sized Fiancee Effortlessly In Lovely Pre-wedding Photos by bossrillboss: 9:36pm On Jul 02, 2017
myfantasies:
I know know y thin guys like big women huh
...dem lik dem big becos dem b dry bone nd want to be holding meat on d bed nd in d house.
RomanceRe: Man Carries His Plus-Sized Fiancee Effortlessly In Lovely Pre-wedding Photos by bossrillboss: 9:23pm On Jul 02, 2017
smartty68:
It takes courage to lift such a weight! The man use him knee take support the lifting! The man really needs to go for waist checkup!
That was really breathtaking I must say!!!

https://thumbs.gfycat.com/UnnaturalSlightHare-size_restricted.gif

Congrats to them!
...d guy even use em dick join d support to d lifting too.
RomanceRe: My Fiancée And A Man Are Living Together, She Said It's Nothing! by bossrillboss: 4:49pm On Jul 02, 2017
in mama peace voice,chai!!!God go punish hu eva do or struck op wit high definition mumu lik dis,oluwa oooooo,Jesus is lord oooooooo,op ur middle name suppose b mumuni or mumunati,Walahi,op abeg wer u kip ur brain abi d brain is paining u ni?bf I open my eyes will leave dat gurl nd move on.Mtchewwwwwww.
RomanceRe: I Have Never Seen The Full Unclothedness Of My Husband Pls Is This Right? by bossrillboss: 11:38pm On Jun 30, 2017
d way e dey hungry me to slap dis op nw ehn..is ok op continue.I just dey luk o
CelebritiesRe: D'banj Pictured With Amber Rose by bossrillboss: 11:24pm On Jun 30, 2017
d way Nigerians dey think self taya person self,ao una go say dbanj must work with or beg donjazzy for wat na,no b by force d banj is running is show in is own way nd don jazy d same thing,bangalee is still d guy to beat joor,no b lie joor.
CelebritiesRe: Zynnell Lydia Zuh In Too Much Cleavage-Baring Outfit by bossrillboss: 11:16pm On Jun 30, 2017
oluwa jesuuuuuuuuuu ooooooooooo skiboroskiboroboskibo oshey bobi baddest,sucking it in my dream ooooooooo skiboroboskibo shey oooo nunu skibo grin grin
CelebritiesRe: Genevieve Nnaji In Cleavage-Baring Pose In New Photo by bossrillboss: 6:15pm On Jun 30, 2017
klassykute:
Massive clevage indeed....
...I taya oooo,small small breast lik tangarine oranges.Mtchewwwwwww,bt d babe dey beautiful sha o
CrimeRe: Man Caught Making Love To Neighbour’s Teen Daughter Inside Parents’ Room by bossrillboss: 5:56pm On Jun 30, 2017
gabinogem:
Good thinking my dear... This is how some people put others into unnecessary problems due to their lack of self control & stupidity.
...y d mumu guy no invite her to em rum,na wetin eye dey find e go see oooo,na ubani find trouble for himself.
CrimeRe: Vigilante Group Shoots Young Man Dead In Kontagora, Niger State (Graphic Pics) by bossrillboss: 1:15pm On Jun 30, 2017
easzypeaszy:
goat
..big goat kawai
CelebritiesRe: Ray Hushpuppi Blasts Ice Prince: "Broke Boy, When Last Did You Drop A HIT Song?" by bossrillboss: 9:06pm On Jun 29, 2017
see dem bushmeat wey evans for help us kidnap sharply fa undecided undecided
CelebritiesRe: Belinda Effah Shares Photos Of Oyinbo Lady Wearing Fake Bum Pad In US by bossrillboss: 9:55pm On Jun 28, 2017
see d way op just jam jam english dia Mtchewwwwwww...bt y d mumu dey shout ass pad lol upandan na.if she no dey use am ao she use knw na ass pad d oyinbo use.pot calling kettle black.Mtchewwwwwww
RomanceRe: Beautiful Pre-wedding Photos Of A Man And An Albino Lady by bossrillboss: 9:49pm On Jun 28, 2017
ProsperOkec:
Wow see mine. Below

Guys am still looking for a buyer GTA V Ps3 Pes 2015, Last Of Us, 50 cent plus one free ps3 pad.

Just N10,000 am Port Harcourt pls buy from me 08169302745
..guy dis ur receptionist shirt and tie self na wa oooo couple wit no fashola for una side.is a wa joor.
CelebritiesRe: Ejine Okoroafor Sexy In Pink Bra In A Swimming Pool (Photo) by bossrillboss: 6:43pm On Jun 28, 2017
walahitalahi dis nunu fit carry person reach paradise if u dey suck am.oluwa oooooo,shey na breast b dis . grin grin
PoliticsRe: Abudal’aziz Abubakar Yari Buys House Of $1m In The US - Sahara Reporters (Photo) by bossrillboss: 6:39pm On Jun 28, 2017
Esseite:
Am trying to draw your attention to the useless crop of leaders we have, but my area of concern is they never get ridiculed or called out in the north. Okorocha was so much dragged he must have regretted his action and thereby strangling his political ambition..

But the north has kept quiet while a few from them drains our collective common wealth.
Its even a much serious concern when the same governor refused to buy vaccine but administered prayers to erradicate meningitis
..d north will kip quite since dia imams and emirs av nt given dem permission to speak.shikena
RomanceRe: Most Girls Decay After 25 Years Old – Twitter User Claims by bossrillboss: 9:57am On Jun 28, 2017
bt y dis guy no tell us d kind weed e smoke before e post dis thrash on Twitter na,haba grin grin
RomanceRe: Most Girls Decay After 25 Years Old – Twitter User Claims by bossrillboss: 9:55am On Jun 28, 2017
ikeepitreal:
grin This is 45 years old and it doesn't look rotten to me at all.
..hmmmm,my guy me for lik meet dis 45years old o so dat we go fit run package as in ehn no time o.
SportsRe: Taye Taiwo Looks Fresh And Cute In Recent Pictures by bossrillboss: 9:50am On Jun 28, 2017
Evaberry:
even with all the money this Nigerian monkey has. he's Still so ugly like this, ugly ND impotent monkey
his teeth are so irritating
.

.this guy is senseless I Dont even know who the modafucker is
...I take God beg u no kill urself wit high BP ooo.Thank u.
RomanceRe: I Caught My Fiancé In Bed With His Niece. by bossrillboss: 9:37am On Jun 28, 2017
choi...igwe must hear this oooooo......tear race to d palace without sleepers nd shirt.
RomanceRe: My Being Handsome Is Putting Me Into Trouble by bossrillboss: 9:39pm On Jun 27, 2017
d way some mumu post dey use reach front page u go dey wonder ao seun use employ sme pple self..Mtchewwwwwww

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 36 pages)