Chijeep's Posts
Nairaland Forum › Chijeep's Profile › Chijeep's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 73 74 75 76 77 78 79 80 81 (of 84 pages)
just lik sanitary pads |
Call MC Oluomo na... na 4 only garage una dey do thug ![]() |
![]()
|
vry vry btiful... d man dat is taking care of her is 1 of d most luckiest man on earth. n der kids will just b glowing daily. oh God! pls grant me a lady whom if I look at her with a closed eyes will still c her perfect image in my hrt. |
everything about dx Buhari is different. y is it dat it's only him dat stood on d black tile ![]() maybe it indicates dat d country he's leading is in dark |
![]() dx man n hard drug r just lik Garri n sugar |
yea...U will soon knw d real Yahoo boy just as U showed Nigerians dat u r d real scapegoat. ![]() |
Ok....10 Q. he gud mak pson look bak atimes 2 knw if he really av achieved so far |
Dx ppl sef...
na introduction dey cuz una 2 tak group pix ni ![]() |
Nigeria is no longer a Country but a Cone-tree. ppl foolishly promoting masturbation. |
C me c something ooo wen pson dey raise him pikin Ministry of Interior no com ooo na wen I wan con reap d fruit of my labor na dem wan show. mak dem dey legal am 4rm dat place wey dem dey na |
y haven't he conquer Boko 4 na ![]() abi wat is he waiting 4? |
They will want 2 grow 2 young dat we will not want 2 grow old again. but God pass dem. |
b4 Nigeria was a country but now it nothing buh a cone-tree |
Yea...U r vry ryt. just as Politicians r far richer dan Professors |
E b like say these ppl gather money tak invite Beyonce com make she com feature 4 una songs bcoz dx 1 wey all of una com dey feat Beyonce 1 after d other so...ah no wan understand again ooo |
d likes Olu Jacob n co won't be needing dx app u knw? |
blindjustice13:something dey worrying am so badly n I bliv it hell fire |
a times som ppl will just use der hand n throw away hope by demselves... this is wat nt bn born again always leads to. chai... my ppl perish 4 lack of faith |
pls confirm it offspring wellla I can smell yahoo boys handwork here |
Mr. Buhari pls remind us wat u said doing 2015 election campaign on security most especially about bokoHaram |
n u say village ppl(witches & wizards) do nt exist? my fwd, u beta give ur life 2 Christ b4 dey descend on u especially all dox nairalanders dat r saying religion is a scam. u go soon knw |
dry want to start 4rm der own territory. see, abokist...we don wise up bcoz we don read tortoise story. |
dey want to start 4rm der own territory. see, abokist...we don wise up bcoz we don read tortoise story. |
see this 1 ooo. he never turn to human being he dey steal if e com bcom human now e go bcom Assassin |
![]() oya Buhari meat don land. kwaraption is smelling. Buhari: sharaaaap...U don't knw phyful |
![]() Laugh and Dye ABEG TALK TRUE!!! "lecture" Topic :- 5 things that makes ladies fall in love with guys. 1. The guy must b Caring. 2. Must have time for his girlfriend. 3. The guy Must knw how to dress properly. 4. The guy Must b Humble n gentle. 5. The guy Must be hard working n intelligent. "Examination time" Question 7: Mention 5 things dat makes ladies fall in love with guys. (Ladies Answers ) 1. The guy must b Caring. 2. Must have time for his girlfriend. 3. The guy Must knw how to dress properly. 4. The guy Must b Humble n gentle. 5. The guy Must be hard working n intelligent. (Guys Answers ) 1. Money. 2. Money Money. 3. Oga I repeat, na Money. 4. Oga hear me well ooo, I say na Money ooooo. 5. Lecturer U dey hear me I said na money money money money money.>Abeg who pass d question? Talk true oooo |
Dis Okorocha is a Buhari in disguise. Nobdy bliv dat he will bcom d beast he is 2da. Same way Buhari is acting lik messiah 2 som ppl we'll knw d fact wen he leaves his office |
Bauhari ah 4 say mak u help me beg Nairalanders to patronize us buh I no sure say dem lik u reach dat level. Well we deliver @ ur doorstep. If U like 2 train but u r nt chanced during d week days n u can av chance on Saturday morning u can as contact us. Especially ilorin base |
Nice Idea.... Pray it won't b rigged ooo bcoz in Nigeria evrytin av rig either as a prefix or surpix |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 73 74 75 76 77 78 79 80 81 (of 84 pages)

.