Coolbadguy's Posts
Nairaland Forum › Coolbadguy's Profile › Coolbadguy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 12 pages)
As usual and expected tufiakwa.. |
E don show say Nigeria government dey dementia from the top to the bottom,all of them dey mad and to top it all some foolish Nigerians when dey this platform dey write rubbish here fools, una suffering and smiling just dey start... tufiakwa. I regret say them born me from this country, tufiakwa i will never bring up kids in this country by God's grace..Amen. |
You see why i tire for the North and Nigeria entirely, na this kind useless set of human beings na i don tire to see for this country, i know this year by the grace of God me go japa comot for this country...make una enjoy una shit nor be me and una..tufiakwa.. |
I thought they have postponed this summit abi nor be another doctor him don dudge go see for Paris.. ![]() |
Congratulations to Leicester city deserved victory.. |
Normally buhari foolishness and cluelessness na follow come. ![]() |
I dislike simps begging vagina genda for relationship or sex as if their life depends on it, if she doesn't reciprocate the love or interest back,man up and move on, there might be a beautiful and caring girl out there that want you badly without giving you stress, i love women that gives attention and likewise me will give her same, any ways am single Sha. ![]() |
You people are misquoting the man, he said it's not by force to take the vaccine..haba na wa. |
Dukeolumidemans:This guy you too funny jor...tuale for you. ![]() |
The way dictionary describe Desmond Elliot just dey make me laugh, foolish and stupid person, i confirm am well for Google.. ![]() |
I rather choose Lagos than the ravaging north by terrorist.. |
Make this entity shot his gutter mouth up, always spewing rubbish as usual as if him nor dey part of the elite when dey finish this country useless set of old men,una time dey come when the youth go burn unleash fire against una. |
Hoelosho na this people be, Virginia people |
I go with spec and peace of mind together... positive on having both in one quality. |
This people nor mean well for human beings at all, even the north nor safe for them own people not to talk of outsider. |
Ehn Ehn and so make we come fry akamu |
Abeg relationship na scam that's all. |
Thank God he just saved you from the unknown, Jezebel of a woman you have,my brother just move and cancel that shit called marriage. Please my guy don be a full flesh general of simp. |
Madddooooo ![]() |
The worst experience i ever had.. |
This hoes ain't loyal world wild. |
Na which kind book be that |
So now is no longer IPOB and ESN, now is aggrieved politicians that sponsored those attck, confuse lots, let them learn to keep quiet when investigation has not been carry out before assuming, na this kind thing na make Efcc dey loose case any how. |
So the driver na trick president to sign documents, e show say the president head nor dey work...na dem press him neck till him die bcuz the cabal nor want make the guy hustle him own take for the president head, same people na dey say na honest and upright and sincere person..chia na who do this to this country e nor go better for that person ah, nothing Adamu nor go see for Nigeria police force headquarters... |
This people don mad i swear,but e dey legal to siddon for the office and to thief money nothing Adamu nor go see for police force headquarters. ![]() |
I hear say buhari driver die inside Aso rock, abeg na joke abi na wetin i dey hear so.. Na God go punish all the people, being business men or billionaire that is control this nations wealth or politician. |
Guy just know say your babe dey hide something from you, forget the cry and check wetin she dey hide from you but my advice to is that change all your password for your mails, social media and your phone too and just be wise and never to check her phone again because what you will see my brother might kill you. |
Coup plotter and executer dey still dey condemn coup attempt in Niger republic, kettle calling pot black nonsense. |
No urgency or emergency but they are hoping the president comes back after the check up. With that statement just know that there is something � fishing there by Garbage shehu for guffing...hope he gets better though not wishing him bad but it's better to keep quiet instead of spooling rubbish from his mouth or better still he went for medical check up that's all. Inter savvy indeed... nonsense talk. |
