Stats: 3,165,358 members, 7,860,950 topics. Date: Friday, 14 June 2024 at 07:44 PM |
Nairaland Forum / Coolbadguy's Profile / Coolbadguy's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 10 pages)
![]() |
I rather choose Lagos than the ravaging north by terrorist.. 1 Like 1 Share |
![]() |
![]() |
Make this entity shot his gutter mouth up, always spewing rubbish as usual as if him nor dey part of the elite when dey finish this country useless set of old men,una time dey come when the youth go burn unleash fire against una. |
![]() |
Hoelosho na this people be, Virginia people |
![]() |
I go with spec and peace of mind together... positive on having both in one quality. 2 Likes |
![]() |
This people nor mean well for human beings at all, even the north nor safe for them own people not to talk of outsider. |
![]() |
Ehn Ehn and so make we come fry akamu |
![]() |
Abeg relationship na scam that's all. |
![]() |
Thank God he just saved you from the unknown, Jezebel of a woman you have,my brother just move and cancel that shit called marriage. Please my guy don be a full flesh general of simp. |
![]() |
Madddooooo ![]() ![]() ![]() |
![]() |
The worst experience i ever had.. |
![]() |
This hoes ain't loyal world wild. |
![]() |
Na which kind book be that |
![]() |
So now is no longer IPOB and ESN, now is aggrieved politicians that sponsored those attck, confuse lots, let them learn to keep quiet when investigation has not been carry out before assuming, na this kind thing na make Efcc dey loose case any how. |
![]() |
So the driver na trick president to sign documents, e show say the president head nor dey work...na dem press him neck till him die bcuz the cabal nor want make the guy hustle him own take for the president head, same people na dey say na honest and upright and sincere person..chia na who do this to this country e nor go better for that person ah, nothing Adamu nor go see for Nigeria police force headquarters... |
![]() |
This people don mad i swear,but e dey legal to siddon for the office and to thief money nothing Adamu nor go see for police force headquarters. ![]() ![]() ![]() |
![]() |
I hear say buhari driver die inside Aso rock, abeg na joke abi na wetin i dey hear so.. Na God go punish all the people, being business men or billionaire that is control this nations wealth or politician. |
![]() |
Guy just know say your babe dey hide something from you, forget the cry and check wetin she dey hide from you but my advice to is that change all your password for your mails, social media and your phone too and just be wise and never to check her phone again because what you will see my brother might kill you. |
![]() |
Coup plotter and executer dey still dey condemn coup attempt in Niger republic, kettle calling pot black nonsense. |
![]() |
No urgency or emergency but they are hoping the president comes back after the check up. With that statement just know that there is something � fishing there by Garbage shehu for guffing...hope he gets better though not wishing him bad but it's better to keep quiet instead of spooling rubbish from his mouth or better still he went for medical check up that's all. Inter savvy indeed... nonsense talk. |
![]() |
I watch the match the guy was too good, na vardy Bleep up well because this guy was creating chance for vardy but him messed up but all same he his the man of the match, Maguire couldn't mark the guy... |
![]() |
I Will take the one at ibadan 2 Likes |
![]() |
Make them nor try that nonsense ooooo that money belong to delta state, let them use it to fund projects in the state. Foolish government as if they are not planning to re..loot it telling us they want to use it for projects far north and west or Niger bridge, wetin do the money when dem take dey do the 2 Niger bridge and those roads, better still make them share the money give citizens of delta state and student studying in the state whether indigen or none indigen as you are a student. |
![]() |
This money belong to delta state, let them use it to fund projects in delta state nor any other place, just imagine using someone state money to fund federal roads in far north nonsense shit. Let them use it to fund projects in delta state, the whole federal road in the state is gone. 1 Like 1 Share |
![]() |
This is coming out from the father of thugs and upholder of thuggery in the state, the biggest joker of all time in the universe. 1 Like |
![]() |
Terrorist speaking from their devil's heart. |
![]() |
This are fucking terrorist, let's not sugar coat it with a baby name, this people are destroyer of properties and killingers and they don't want anything good but any ways it is the monsters this so called northern leaders created that is paying them back with their coin, i rest my case but my own advice is to just flush this guys once and for all. |
![]() |
My kwantry people una don hear am... ![]() ![]() |
![]() |
Damn...nigga gat balls...love this shit |
![]() |
Commendable....better wife when get respect and value for her family. Make the husband continue to behave well ooo because it is hard to find such woman in Nigeria. May God continue to bless her and family. |
![]() |
I choose 50million because it will help me secure my future and generations... |
![]() |
asdfjklhaha: I just love what you typed here very risky to accept gift from an admirer when you are in a relationship, it will definitely ruin everything 2 Likes |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 10 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 30 |