Cybriz82's Posts
Nairaland Forum › Cybriz82's Profile › Cybriz82's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 130 131 132 133 134 135 136 137 138 (of 154 pages)
Smh all dis men wey u mention dem b ur papa agemate oooo. N yet dem dn hammer. |
Ogbeni lo jo ko jurr we knw ur type stop forming father abraham here. |
Come on getrarahere my frnd! What r u sayin? U dey compare amrerican soldierz with naija soldierv which weapon una get shey na all those 4th class tokunbo weapon una wan tek fight dem? If country like israel wan kill una e dey very easy na to just put athrax for inside bale of tokunbo cloths send come naija.so as una dey bend down select na so una go dey sleep. |
Come on getrarahere my frnd! What r u sayin? U dey compare amrerican soldierz with naija soldierv which weapon una get shey na all those 4th class tokunbo weapon una wan tek fight dem? |
Big up to dat kidnaper wey pour cement n sad 4 dat evil guy garri. |
Cus all d footballers wey dey ur villiage dn die finish abi? |
See Nlanders formin cleaness sum sayin disgustin dirty bla blabla as if dey av ever seen a bathtub b4 in der life.more of dem use pithole n bush as toilet even catapult sef join(poo in nylon n fling like a david brought down goliath) |
She dn ever quench fire b4 All dis oga at d top babe..present or absent dem go till dey pay her pass pay sef. |
Even duh na buhari she want go meet abeg how e tek effect u?? |
Thunder bleep dem all.n also bleep any1 dat post tiwa n tee issue again. |
Nah nah iz cnt be!!! Cus everytin is shekau body is bomb includin iz sp*rm meanin d sp*rm dn blow already.so he cnt produce anytin at alll. |
Which well u dey wish am again person dn lost iz eyes 4rever u dey wish am well to grow new eyes or wat? Well as for me n my prayer whoever did dis to him will surely xperience same things frm hiz children also.frm generation to generation he go dey born pikin wey no get eyes in jesus name.Amen.I admire d little boy courage strong dude. |
Too much of drinking garri...2.5m nt 20. |
Hausa children no dey kuma fear anytin evn if d father tell him to run na so e go stand like say him dn swallow jet li spirit. |
Sorry dis is a black man country nt white man. |
Thunder dn dey bleep dem ba? |
To d xtend d weed begin smoke her. |
Hey bro taking it easy he is 4yr old 2day oya let wish him a hapi bday. |
See ur life!!!? Ur mama send u go sch, for u to enter d sch u pass d sch. |
I really dnt knw duh bt I dey suspect say d woman mix d ogogoro n d mnkey tail. |
Sharap der my frnd who knw weda na ur brother or uncle dem arrest sef? U dnt knw u are der behind ur 2500naira android sayin dey shud kill him immediately.u no knw wey boko haram form dey mek u buy join dem.abi Appolo do u 4 eyes wey mek u no read well? Dey r nt evn sure if he is d killer or he is involve or he is just a suspect until guilty. |
Chaii anybody wey emploay dis 1 for night watch security no go ever get problem with am....itz well bro no b only u dey go thru dis tin. |
#1Rejoice rejoice be glad in d lord and rejoice.. And #2 praise him praise him jesus our blessed redemer. |
Zombie abi animal ![]() |
Where in sokoto am at tamaje close to trade fair road.no need going to offa rd or diplomac to play.I av ps3 at hme.with anoda oldps2.ps4 on d way. |
Bro pls cn I av ur contact u knw sup abt ps.i mit need ur help anytime soon.thnkz. |
Una want lemme dey tink of my oyinkansola again when I dn already get 1 sweet calabar babe wey set.chaii 4yr ago when she left me na only God knw d reason sha cus me myself uptil I never knw wetin I do mayb cus I get hot temper....after d suffer I suffer for her bt no b money mata ooo cus d girl is really nice duh n she dey spend b4 I blink. She dey forbid to come my house witout buying me stuffz.even duh we are working in d same cmpany duh she na my juniour for work.I smooch dis babe like 247 we dey bath 2geda like everyday bt I mumu sha cus she b virgin n am like baby I wudnt rush until u are ready lemme knw.cut long story short as we break up na anoda man help me do wetin I no want rush do.a girl of 21yr fa! I dey say baby I wudnt rush.infact ehnnn mtcheeeew. |
Na her mama pack her poo.na she breast feed her send her to sch.I hope say u remember say na she carry her for belle for 9mnthz.so live her for her mama she no dey cmplain.makeup or no makeup na her mama money kill am.go and born ur own. |
U will cry n cry n cry till cry go begin dey cry for u.idiot...shey nairaland b like shoprite for ur eyes wudnt u go n get tiwa d tissue paper she send u.itk.. |
So tiwa tj dn mek u remember say u get mama after all dis years,1st time seein pics of her mum duh#ilovemymother |
Ur mumuness no dey market even tokunbo market sef dem no go see am buy. |
Kidnap him n steal himafter u suceed in doin dat feed him garri frm mrning afternoon n nyt for 2monthz.nobody go tell am to cool down. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 130 131 132 133 134 135 136 137 138 (of 154 pages)
All dis oga at d top babe..present or absent dem go till dey pay her pass pay sef.