Cybriz82's Posts
Nairaland Forum › Cybriz82's Profile › Cybriz82's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 132 133 134 135 136 137 138 139 140 (of 154 pages)
E go sweet well well as far d kitten aint physical challenge linda ikeji. |
B4 u end up in kirikiri prison kukuma use ur head for money ritual..even ur scrotum is der.stop blamin federal blame ur father and ibb na age mate.atiku na em mate.obasanjo na em mate.na wey him dey where all dis people dey hammer.I dn tell u my own no do wetin go mek people say ehyaa for u ooo. |
Chaaiii those days when my crush dey among d choirmember sleep cme dey catch me for nyt vigil me too cme dey form superman.1 yeye usher go cme tap u for back like bro pls move to d front cus d front space is empty...shoooo na me empty am? To mek mata worse pastor go cme mention ur name like brother harry come and lead us in prayer. Me wey never fit pray for myself na how I want tek start wey I no go fall my hand wey my crush dey.usherz dey try sha bt sumtym I dey form blind deaf n dumb each tym dem wan push me go frnt seat.nobody tell dem to liv me after dem see my iron man face. |
Ansa to ur question what would u do I will slap u if I cme face to face with u. |
Even me myself and I hate u too.cus u no want get common sense no wonder ur pastor hate u.infact gehrara here.shey dem tie u with rope join d church ni? |
Amen. |
Toke makinwa abeg no vex I want see jst 4 5mins |
Anoda aburo oloshi in d making part2, |
oloshi in d making. Cngrat! |
FORD nice car. |
Question-why are there no game developer in nigeria? Answer-no game develop in nigeria because economic hard don develop their brains. |
No mind d mumuni.2moro he go see lizard call am crocodile,who arrest am? Who cuff am? |
She pretty bro....hold her tyt b4 she start givin u xcuse. |
Amen atlis na Good tin. |
If I curse dis op nw..dem go say I no get respect... |
I said hez tryn mek u blush n he shud take it easy on ya cus u are already taken. |
So u be animal? Nt even better animal like dog or rat.na cat u be see ow d car ugly sef. |
Check ur anus and ask ur brain same question. |
Dat cus u dnt av a girlfrnd poor u.Kashybaby dn already dey look u like aburo oloshi...aka ode oshi. |
#smh |
U mean chain reaction or d 1 she act with larry goldwest.. |
Na rug d Guy tek cover him resting plc abi na shrine.see d church as e b like dat ship wey dn ruts for tin can island.jesus ko dajut ni.. |
And 1 big bow using for drinking garri......and yet der missiong dn cmplete b dat.since na bags of garri b der target. |
U av brain in dis world n u never thought abt it b4 cus u av thinkin thru ur anus oh what a pity #smh |
See dat 1 carry hair like calabar masquerade.ik ogbona kukuma na runs guy he knw mind if sumtin happen bttween dem.so far she cme home with d mula. |
I like d fone but hate d name TECNO.dat logo det shud change d name just like pluto mars or jupiter.most people dnt value tecno cus iz too cheap.buyin iphone6 iz like investment u cn till sell it n wudnt regret it. |
Check her fone na wizkid songs full am..check her whatsapp dp na wizkid pic.her call bk ringtone na wizkid.enter der parlour na wizkid poster cover d wall..even her dad na wizkid fan..her mother love wizkid son die xpecaillyy holla at ur boy.live her mek she dey here dey form as if linda send her b4.. |
See advice abeg see how e dey sweet dem to type..dis 1 say dnt swiutc off d engine.dis 1 say put am for automatic gear.dis 1 say drive to safe haven abi na hell.dis 1 say dn panic..dnt panic if I hear...bt nobody tell u wetin u go do when u are in a plc like oshodi or mushin..nobody tell u how u go jump up with d car to avoid hitin anytin.bro my only advice is for people to stop buying a car witout a brake and dnt drink alumo bitter why drivin b4 u mistek d gearshift for a footbrake. |
Op dn kukuma talk am say na only pregnant ladies fit do all dis 1..nt pregnant mother wey dn born 2 to 3 b4.those 1 will get pregant and act like iz ntin.no b all dis shakara girl of nwadays, shout out to all motherz una dey try. |
Op dn kukuma talk am say na only pregnant ladies fit do all dis 1..nt pregnant mother wey dn born 2 to 3 b4.those 1 will get pregant and act like iz ntin.no b all dis shakara girl of nwadays.shout out to all motherz. |
Or use ata rodo...(Aligator Pepper) |
I doubt dis white clown didn't wrote dis shit.amyb her ex did.dat how blck dude behve.sum1 is just pain dat awon white ti take over. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 132 133 134 135 136 137 138 139 140 (of 154 pages)
I will slap u if I cme face to face with u.