Cybriz82's Posts
Nairaland Forum › Cybriz82's Profile › Cybriz82's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 131 132 133 134 135 136 137 138 139 (of 154 pages)
D boy is already a doctor straight 1... |
Game over ke Me dey squeeze paper like ball. |
Cn u imagine...den 2moro dem go begin post 1 useless poster like pls help look for dis missing girl she hz missing for d past 2mnth.if to say d guy remove her breast for ritual dem go say people are heartless abi?girl wey her parent send go sch live sch go sleep for starnger house chaii o lord av mercy.iz waz a man z world until d arrival of eve b4 d world begin spoil. |
To catch a monkey u need to act like a monkey.dat 50€ equal to 50brushing wen he finally catch u finish. |
Na 2day? No mind those yeye people n politicz.even d ak47 registration number cn also provide a clue for dem to knw where d guns cme frm..dem dey der dey deciev der greatgrandpapa. |
Yes exatly why I view d post is to check how much she wll claim dey took frm her.131k..na mumu she be.fear dey catch her to claim say na 1million naira. |
D mama wey born okene n lokoja finish sch in ajegnle universty...y d mama wey born abuja kano sokoto zarai kaduna finish frm universty of new york city. |
D mama wey born okene n lokoja finish sch in ajegnle universty...y d mama wey born abuja kano sokoto zarai kaduna finish frm universty of new york. |
Who b dis 1 again? Abeg na how many saraki u want mek naija police arrest? Tompolo b like person wey dey fear naija police?my frnd go n baff abeg. |
U dn talk finish abi? Oya go ask ur boyfrnd wetin he go eat. |
See am she dn live her own husbamd cme dey do amebo for here.may God forgive una. |
Oga tee u av been battlin with a spiritual issue since u wer a kid abi? Tau! Then why u cme say mek mama tiwa confess for wetin she do to u? What she there when ur mama born u ni? |
Weda u want kill urself or u want come back alive dat 1 no concern me.d issue is dat just transfer all d money u are not using again into my account pls. |
See d last dude on white singlet b like.cameraman wait lemme post well afterall dem dn catch me der is nothing I cn do again..who use slap spoil doz small boys face na? |
Dis ugly uniform is to decieve people like u u and u.... |
God bless u jor u av spoken well.I remember when my bro hz an accident iiz wz d police patrol van dat took him to d hospital uduth sokoto..sum1 dat wz bleedin thru d nose mouth n ear..dey didn't evn bother to touch instead dey wer tellin d police to call hiz people so dat we cn cme n deposit sum cash b4 dey cn start treatment on him.1 of d policeman took pity on my bro n pay d money b4 dey start d treatment.I ws der with my bro watchin him arnd 2am when he stop breathin n all d doctorz and nurse wer inside der office sleepin I rush to d office knockin d door bt dey heard me bt wudnt ansa.I hz to peep thru d window to my surprise d guy wz evn askin me what! What!! Evn when I told him d situation on ground d guy just hiss like am disturbin iz sleep oboy na beg I begin beg ooo n with slow motion he stood. up.and attend to my bro thnkz God 4 hiz life.mek una no mind my typo. |
Sharap there my frnd!!! Doctorz n nursez worst pass police.who are dey tryin to deieve 1st time d doctorz said iz wz d 1st hospital dey went to dat delay dem if nt der collegue wud av survive.n nw anoda 1 dey blame police....y Police no go do shakara for dem when doctors n nurse sabi reject accident victim too.well na dem sabi.may der soul rest in peace. |
No mind dat 1 mek she dey go person wey she never see b4.4 her mind lala b like wizkid. |
Too much garri no good. U need wash ur eyes with hypo. |
Flavour no dey do virgin.sorry. |
She for kukuma show her nipple.been wonederin if d nipple is d round n flat top type or d pointed type like arya sword in game of throne.or d yam head type. |
Cus u are in a lost island. |
The pu**y is never urs...iz just ur turn. |
True talk my brother u knw her type wella she dey really jump arnd.imagine b4 sum1 put snake inside She mean sum1 like sugarboy sugarpapa customerz.if she like mek she curse me I dn go. |
So u mean cars and light never still reach ur villiage? Na wa ooo ur canoe go dn suffer ooo. I dn tell b4 live dat villiage relocate to maiduguri u no hear. |
Ok nw shud we vote for obasanjo n kick buhari out? Asap... |
Just like dat u jusrt wake up and to lie begin hungry u? Na wa ooo! |
Sumtym we just av to drop sum habits.av been bleepin dem girls since 92.those days doin papa and mama under d table with wrapper to cover it.bleep thru out secndary days and higherintitution.nw wey cntry dn hard u till want me to cntinuel bein unloyal to my girl.haba wetin dey there wey dey sweet una for body sef as if na achievement.I dnt care even if my boo got a boo.der are sumtinz we shud drop after all when we marry e go tired person. |
And yet mot of der priest are gay_ishh |
U like...me love her hot body who am I to jugde her.when no b me create her. |
Lazy ass like u..who him epp? Mek him come help u b4? |
See as d guy resemble olamide seniour brother. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 131 132 133 134 135 136 137 138 139 (of 154 pages)
Me dey squeeze paper like ball.