Cybriz82's Posts
Nairaland Forum › Cybriz82's Profile › Cybriz82's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 134 135 136 137 138 139 140 141 142 (of 154 pages)
And she wey get brain like d size of water melon imagine wz she post talkin abt her fallin boob..d guy brian is smaller dan her nipple bt he still use d brain to reason.e pain her dat y she reply d guy back.n d guy no evn boda. |
See cockraoch callin scorpion imature..u wey maturbate with wizkid pics 247 like no 2moro..even if u beg him dog to bleep u.d dog will stil refuse u.d person u call imature cn change ur family life for Good.by d way ur boyfrnd iz a fan of wizkid I mean standin fan. |
Lizard of d same tail...wat of u? Swear say no b ur papa house u still dey.which 1 u buy?u fit buy bicycle tyre dey here dey chop ur tongue as if u dn ever reach lekki b4? |
Aint u d 1 dat told shadow dat ur nephew took ur fone charger n refuse to return bk. |
Aint d 1 dat told shadow dat ur nephew took ur fone charger n refuse to return bk. |
See how d dog fine pass u abeg na u suppose to b in dat chain with ur tongue out. |
N d prices? |
Ok we shud be xpectin d baboies ryt? Where is ur location. |
Old men love bitterkola children love ice cream...bet why? |
How much dem pay u? N who send u? No go play ruff play ooo. |
How much dem pay u? N who send u? |
Anoda born troway to jupiter askin who is wizkid....wizkid is a name of a person animal places like yankee.banana island,lekki,things like porche.bling bling,house, |
Taaiii my frnd common taaii mek I hear words.yoruba ke which respect dem get when iz cme to insult? |
If probably knw wat he iz doin.if wizkid cn afford a house in yakee haba wetin b house for naija.buhari change dn effect am dat y. Those wh tink wizkid is a fool r d fools.d dude hz invested in so many tinz am sure he hz more dan 1house in naija. |
I understnd bt atlis we shudnt blame him duh..he need advise..I respect all women n knw waz dey r going thru in d hand of sum people calld husband.like my sis husbby 4 instance..he bought a camry 2014model 4 sum1 (mistress abi na concumbine) I go call am sef.y my sis herself iz still usin a benz eclass.she knew abt it bt I calm her down.afterall she dn born 6children 1 a graduate 2 r in der final year in uni.d rest r in boardin sch.wat else is she lookin 4 mek she calm down.if she start to misbehav nw dem go say she dey do dis n dat.dat y I say I respect women dey r tryin bt nt all.wink |
Madam u dnt av to regret anytin..all u need to do is put on ur tv n start watchin him also pray for him..nobody go tell say atarodo na pepper.just liv am mek him chew small.he will run back to u for water. |
Austine hit nail 4 ur head n u still dey alive to comment...hmmm I dey suspect u and austine...wz if d woman is avin affair outside n refusin d man hiz right at hme? Women una 1+1 na 22. |
I knw say na vex u tek reply am bk..dat y u do mistek.correct am b4 d op go begin tink say him wife dn marry a she. |
Op u see d comotion wey u cause nw.as if demon dn enter der fone see how dem dey quote n abuse demself. |
Ogbeni kini mo se? Why u dey mention me na? Shey na me talk say I dey maturbate ni? Evn if I dey maturbate I no cmplain no b anybody bizness jor ooo han han kilode? See how u cme write d thing with bold n blue sef. |
Mister mannerism,sambisa n iceland...I knw say u sabi english pass me aburo oloshi mr busy body...upon all d english wey u speak nw how much u dn use am get..well no vex say my english cnfuse u.my primary sch english teacher died when I dey pry2 so ever since den I no see anoda teacher to teach me english again.if I say u no well na cus say u no truly well aburo oloshi. |
Yemi for kukuma pray mek God give her bow leg or k leg..if posible mek she do leg bending surgery.,,I beliv God will give her 1 bow leg n 1 k leg in her next life. |
E better say no b oga seun..cus assumin na oga seun I 4 dn pour sand sand for him garri reportin him to wife(tontodikeh) abt hiz movement n d babes wey him dey flex with.until d day he stop to dey ban ban us. |
Patrick dn show am say power no b by size.bt wait ooo I still dey imagine how d babe go ugly ehnn. |
Me no go lie ooo..I no dey there but I believe d girl story cus she too fine..infact am 1 of d witness if she agreed to go out with me on a date.d mumu lecturer himself forget say d news reporter is once a student n dem knw how some lecturer wicked reach.infact ehnn dis girl dn win d case all she need to do nw is 4 her to promise everyguys on her facebook a list a date.walai witness go yapa. |
Funny people...since dem born our fore father dey av been shoutin up nepa..useless nepa and den up nepa again..even u ursef cn u swear dat u av never been shoutin up nepa right frm ur mother womb..haba guy live dat tin.up nepa is part of nigeria anthem. |
I tot I saw dis pic on facebook last 2mnth..op u too wan charge ur power bank abi? |
Selfish pastor na offerin u dey fine? U no even preach.do u Want hiz cndition to b permanent? Person never heal finish u dey shout praise thy lord n u till dey ansa ontop. |
No need dem don close...wait till 1$ equal to 1naira. |
Which loot again? Shey d 1z wey he discover never reach to buy USA ni? |
2002 small pikin of yestiday wey her mama dey carry sch for christobel @iba estate.she shud b arnd 4 to 5yr bk den. Beautiful duh. |
Dem no teach u how to read 4 sch? Shey na mummy n daddy go help u write exam? My frnd go and wash those plate b4 u sleep. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 134 135 136 137 138 139 140 141 142 (of 154 pages)