Cybriz82's Posts
Nairaland Forum › Cybriz82's Profile › Cybriz82's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 133 134 135 136 137 138 139 140 141 (of 154 pages)
Na so died dey hungry u reach? U evn write am boldly Bleep him n hiz God....only d almighty God deserve dat big letter G.e b like say u get talent for abuseive words sha. |
And den d husband go dey go market go buy food stuffz..just like omotola husband.jumoke go cme b like I cnt go to d market cus of my statue... |
Am sure some of dis girls go dn born sef..der face look sumhow n harden.is d girl @ d back tryiin to smile or what..? Bet me if u give dis girls knife to stab sum1 dey wudnt tink twice b4 doin it..wonder wat dey av gone thru...so much painz. |
U are a MUMU..because ur dad dey go market for ur mum n even wash d plate no mean say mek everybody 's dad b like dem. |
Some ugly shoe face girls on nairaland b like she no fine n yet we dnt get to see der own pic on profile cus dey r ugly as s**t... |
D prob shud b frm ur right n left eyes.check ur eyes well if 1 of dem is nt dark n d oda is light...pls do it nw cus prevention is better dan cure. |
Upon ur rubber face ur hus and still dey play away match. |
So many fools dis days...shey na nairaland send u d money? Shey nairaland b like uk and efcc for ur eyes.jeezzz some people are just too dumb.dude get ur fuckin lame ass to d bank n xplain to dem..here no b bank abeg.tryin to tell us ur uncle send u 350k..mtcheeeew |
No mind dat op jur I dey even suspect d nigga dn smoke fuel b4 cmin here.u send a lady a msg she no reply u.shey u no go liv am ni abi na byforce? D lady block n after 20yr she cme bk begin beg u cus u na u b d ambasador of wizkid n davido nw ba? Dnt evn knw why I comment sef. |
Sum people like u are small minded just like u.wat d point of u bring abt d past datin a chief herbalist 's daughter.let talk abt d agbero 's daughter u are datin nw liv d past behind. |
The corper dn get job nw? |
U well so? Wat all dat space for? Dnt u knw things are expensive.n yet see how u dey waste space wey oga seun dn work hard for. |
Abeg who dn see fowl prick and urine b4? Maybe d op is refering to all those jss1 girls(under 8 to 10) even villiage babe sef dn tear eyes reach der ears side...if to say ur tittle na HOW TO IF A PROTITUTE JUST HAS SEX WITH A CUSTOMER B4 UR TURN...I 4 agreed with 101percent. |
Ur name na confuse. |
No go talk am for where those agbero wey dey sleep under brigde ooo.money no b everytin n yet wizkid get mouth to talk to her aunty linda anyhow...money no b everytin n yet ur papa till dey hustle.dangote still dey hustle,bill gate till dey huustle n u say money no b everytin.#smh |
Charcoal and lighter not shoe. |
Ehya fear no good ooo see how fear mek dem develop bow leg,A leg,and flash logo leg. |
U are being cheated!!! Shooo shey dem force rope for una neck to buy d fone ni? Na wa ooo. |
U dn come face 2face with jet b4? U dn touch g wagon b4.jealousy no good ooo.atlis show us ur own tyre we no need see d motorcycle or kekenapap wey u get.just show us only d tyre abeg. |
No mind dem.dis is what happen when God say tell me just 1 thing u need just only 1 thing and I will do it.children b like I want to bcum a musician....n sum people dey pray mek der children b like her.God begin lock up. |
Edo man like me girl lure me inot bed say wetin..I be like woman wrapper for ur eyes..even when d girl never knw wetin b my name I dn already lure her to bed thru my thinking and calculation.for wetin na girl go cme dey tell me say she dey feel cold.evn b4 she feel cold I dn see thru vision say cold dey her body.so she no need tell me again. |
YES!YES!!YES!!! Go cossy squeeze it hard..reaal defination of a bitch. |
Dis aint marriage bt manage. |
Madam caro go and sit down...upon all ur beauty wey u tek dey do shakara see ow ur husby dey tek u do yeye.u no see ur mate marry na dat old man u marry cus of money n yet u even hav d guts to say u dnt knw hiz family b4 u marry him.see ur life na sorry b ur name.well enjoy d money enjoy d trouble.all na ur own.wetin concern us. |
Fool u no get mama dat y.born troway pikin eediot. |
Dem resemble buhari s' nepa for ur eyes? Or do dey look like fuel distributor to u? |
She is 22 n u are 28 yet ur body dey do u gidigidi.I like d babe style sha.cus she no want mek u ruin her fun life.she still young n nt ready to b call mrs lagbaja.dude free d babe mek she go do her tin cme bk.if she is urs.den she is urs.if she aint urs she cnt never b urs.bt if ur body till dey do gidigidi to marry no p u cn go out der n catch anoda fish.ur babe aint ready n scare for her mind nw she never still see mr right. |
I suspect sesan even for d pic sef see how he dey smile cus him knw he dn do bad tin. |
How sounded more real..did she show u d reeceipt? Any proof pls? |
Lolzz dat y I love kanye west.. |
Uncle linda naija no b yankee.if justine career spoil e no concern us wey b naija.evn if ur sister like mek e dey tell d world say wizkid dey wet him bed naija no care wetin dem wan na music ey go keep dem body dancin. And ps also tell ur sister mek she shut up she talk to much.she keep callin wizkid a kid n yet she herself no sabi cntrol her fingers frm typin. |
No mind dem,tell dem to come sokoto mek dem cme see d real defination of heat. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 133 134 135 136 137 138 139 140 141 (of 154 pages)