Danielmichael's Posts
Nairaland Forum › Danielmichael's Profile › Danielmichael's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 25 pages)
Lalasticlacla push |
Classify this girl SLIM OR LEKPA OR MORE LEKPA Abeg which one
|
Ghen ghen |
Nonsense |
Nonsense..buhari no de send anybody wen it comes to constitution.bt mak him also hard him hrt wen him son de do am |
daramfon:daramfon xo yu neva rememba me??..na dan b dis na..owk kall me 09033920619 |
Why dose bobos no dey shw south south.na dey dem for knw say we dey,,adiok onor mmor...buhari is really recruiting these people to b killing..God punish am..god punish our president...unam |
Omor that guy bear ma exact name..de surname,de first name but the last name is different..tnx jah he didnt hav ma lastname as his cos dee police wud hav also arrested me tinking im de bobo..god punish dee bobor and his huzhold..adiok onor anye |
daramfon:Baby Where re yu? |
Mre fotos
|
A terrible Fire-out break occurred in one of the female hostels W1,annex campus zone in University Of Uyo,uyo.akwa ibom state today. It was reported by a source that this event occurred as a result of the use of electric heater which ignited a spark which led to the fire. Several properties of students were said to be lost by this tragic event and abysmal conflagration. The authorities of the university had to suspend examination slated by 11am-3am today till further notice.
|
korel9:Like una illeterate president |
Barcelona over 2.5 HT Sure banker |
Una nepa tcee aniching jet... Mabasi Make una shout change Una no knw say good ting fid change to bad Unam Make I do comot for dis kind contry be4 dis poo president order boko boys to kill me as he killed GEJ administratn Adiok onor anye |
Sexytemi:Girl daaaaaa if guy get mind come out plain tell yu say him de have sex somewhere,daaaaa girl respect such guy cos dee bobo don respect yu be4 him open up yan yu de stuff..it means it has conscience for yu and love bkos he feels he is cheating on yu bt that's not a cheat..its a weak point baby so forgive him pls and always try to keep him hard sex.... Finish |
Wen all dose black boys der for US to date..u go date abracadabras white he-goat... I no knw why our ladies go dey fall for all dis whyte PRICk Nonsens |
But wait Mak una rilly look closely to those 2 boys Are they rilly young or old Daaaa dose boys na confirm dwarf oooo Mabasi |
Daaaaaaaaaaaaaa
U see dis contry
I will neva and can neva akcept the fact that I'm a nigerian To hail wid ma black skin Its a big mistake to have born here to human reason Bt nad a mistake by God Ill have money an get outta here to where life is,, Idiets Loothing our money since 1960 God punish una Punish change Punish whoeva seek for change Mak dem do wetin dem feel say jonathan bin do fid do Nad to tok crab say mak we giv dem time Unam |
Charlie calm down Sheby una dey look for change Charlie calm down |
Charlie calm down Dis is change we need 2mao de contry wil be declared islamist contry On monday de president will say all refugees and mad people should move down to otueke God punish change and it supporters |
Demdem:Charlie calm down Una no get light for una street Anoda nonsense change Idiet |
Guy der is no difference between aje butter and kpako..I was once aje butter but all gone when ma parent died... Make aje butter parent and guidance die all and dey dnt hav any help frm any angle omor u go knw say noting like aje butter dey for dis life..u go see confirm hustling maybe block moulding or agbero and conductor..u go knw say na dose kids wher u kall aje butter na dem get power and ability to hustle pass..wen dem don siton like months hunger go don kill dem.... So aje kpako dey dis life bt aje butter no dey at all..all gone down to aje kpako |
Demdem:Keep short and look at what comes out of buhari 1st he has ordered de movement of de military headquartr to maiduguri which is nad proper. Very soon yu will hear I declare nigeria a muslim contry.. Sheby na change una want.. Charlie calm dwn let's see in de next 21 days of dis fvcking dude in dis office |
Na change naaaa 2mao na to inslamised dee country Idiotic change |
What small money can't solve, more money will solve--GOV AKPABIO. No fucking baga in nigeria government will be like yu MABASI |
agarawu23:Probe ya dad first be4 yur uncle be4 yur stupid girlfriend and thereafta jonathan... Shey jonathan is yur mothers mate.. Idiot |
contactwale:Unam |
2undexy:Charlie calm dwn Make we see what will come out of dis old man He might be speakin in age Charlie jus calm down(olamides tone) |
Omor chewing gum for inside champion beer cover so dat our players will gain momentum for shooting... Choi,our goal na sugar packet and our ball na radio tape rubber(white or black). Choi i once slap my bro cos he won me woefully that day.. Bleep indomie generation Unam |
Look at bunkums and balderdashs... Wad du u mean by pre-cum Wen mbakara go dey kill una wid nonsense hypothesis abt pre-cum.. Omor i get awt ma stuff be4 de sperm drops and also hav some precums left 4 dee 2nd round.. Unam OP amesimeh etieti |
You see--- He has started appointing boko haram instigators.. Unam |



