DAVE5's Posts
Nairaland Forum › DAVE5's Profile › DAVE5's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 105 106 107 108 109 110 111 112 113 (of 138 pages)
smh for all u. so u guys cant simply help ur fellow nairalander wit procedure on how to apply... una no dey try, abi na only una wan get work sef |
Drejohn: http://workforcecareermanager.comthankz a milli |
wait ohh, so if dem dey hack account dem go hack my own sef.. i laff. if them nid my password make dem 4 call me make i tell dem cos notin dey wey i dey hide, i fit even borrow them my 2 atm n check books sef plus pin |
why are u guys on this nairaland being stingy self, i asked a question as to how anyone applied for this workforce and i got no reply, its kinda unfair IMHO, Walahi its appauling |
pls i take God and beg you, how did u apply? pls,pls or u can contact me on my mail; sokolo690@gmail.com, pls i beg of thee |
AK Money: You are wrong on this one bro and you might wanna rethink, see few spec of this device below.u must b hallucinating 2 say dis thrash... 1gig ram wen pple already had 3gig ram since dreamer |
abeg how we fit apply ohh |
@ gevis ; pls how can i apply ohh, help a broda out pls... my mail is sokolo690@gmail.com. . pls i'd really appreciate if assist me. |
pls how can d rest of us apply... please!!! |
how do we apply ohh pls.. pls send details 2 sokolo690@gmail.com |
pls send it 2 sokolo690@gmail.com |
i admire your courage boy... wish our Nigeria wld b like him |
abeg how did u pple apply ohh,, u can send their email addy or method of application to ma email- sokolo690@gmail.com |
pls can pple like mysef apply for this access bank tingy... pls help a broda anybody..pls......... i nid job like yesterday |
pls how do we apply. is it online or in physical i.e to their addresses... pls reply wld b much appreciated |
how can i apply ohh pls someone heeeeellllpppp |
November 1 candidates i suggest we make a bbm group 2 kip eachother posted n up 2 date. here's ma pin 4 anyone creating d bbm group- 7BDF84E9 |
MaforBea: Nov 1 candidates, has anyone received any email of success?got mine som days back,still waiting 4 d next step though |
am hopin mine isn't a scam sha. .. job search tinz, ednut u wan dey deceive pple here abi, if education na scam then stop writing that exam, u wey dey read like say 2moro no dey com here dey try deceive pple |
abeg make 1 pesin try answer me nah... watz d meaning of Shittu |
Worwor: Let me pay 2k. I swear! I will pray for you.guy go coscharis, collect 2 range sports, 1 4 u n 1 4 me, then tell them say u go pray 4 them... abeg hold my own 4 me. i dey com collect am later |
how much |
pls,ejoo,biko can any1 tell me d meaning of Shittu, I'd really appreciate |
10k God 4 dia lives |
i thank God 4 me... |
i tink ma nu favorite fruitz wld now b apples, carrotz n pineapples. 10x 4 d info @op |
pls what is the meaning of Shittu? |
at least som of you here hav been able to make payment and print out d acknowledgement slip, for me i dont care about d cash, all i care about is that my acknowledgement slip should print out, we can resolve d 1000 naira case later. abeg my acknowledgement slip never gree printout, who get any solution for me ohh, i don dey frustrate here already |
onegig: go to my computer and right click. Choose properties and at the top right hand corner select device manager. Open it and see it your network adapters are installed. I.e there's no yellow marks on any device.thanx for ur response, I checked wat u asked me to n there's no yellow marks on d network adapter,, so I don't know if u mite have a possible solution 4 moi pls, |
just got a message, don't know if its fake or real, pls help me out if u know a thing or 2 bout d ffg address or phone number Good morning,you have been shortlisted for a chat for the position of finance assistant at inspired delta tech solutions abuja.no 9 senanga str wuse zone 5 on the 23rd by 10am prompt. HR |
my hand no dey ohh,una don't dey call named abi |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 105 106 107 108 109 110 111 112 113 (of 138 pages)
