DAVE5's Posts
Nairaland Forum › DAVE5's Profile › DAVE5's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 122 123 124 125 126 127 128 129 130 (of 138 pages)
the yoke dry ohh.chei nonsense |
the yoke dry ohh.chei nonsense |
( Who dey talk hia ) u no c the name beside the post abi or shei u don blind,that 1 when u dey squeeze ur face so beta stop make ur blind eye nor pop out |
the guy wan turn himself to star overnite,wey boyz don dey mod appz sef talkless of prov file wey i dey use ordinary xplore take edit.Mugu |
Get urselves an x-plor,file explorer etc 4 ur symbian phones |
Trium |
Buy the 2 then parcel the 1 u dont like to me,i'll do u a favour by accepting it wholeheartedly |
it aint hard modding some gaddamn apps |
@Doncharles:no mind anybody ur thread is the bomb but hin go blow u 1st |
That phone is the ish |
lol.that girl bobbie go flat ehn |
Make una let me in on the tweak |
hahaha.the man dognapped the dog out of jealousy i guess |
yei c as una yab my super chickens.lol |
without been told naija don loose already.They should prove me wrong if they can |
the heat down here is much.y'all should grab a bottru of chi coke n smile 4 d camera ![]() |
i tell u most solemnly i am still not as stu.pid as u r |
c kunbee oh;u 4get say ur grandmomsi no go school |
na u call am rat by ur question.maybe it was r kels hin call rat but u pinpointed it to jazzy |
Yeah age is nothin but a number,but then what i've noticed is if a guy tells a girl his age she should delete abt 3-7years 4rm it,but as 4 girls u add abt 8-12years to it for their respective ages. There4 27+10=37 [muma gee is 37 take it or leave] |
dis joke is off the hook,though i've heard dis b4 but urs is funnier ![]() |
Na the poster cos all this nonsense with hin meaningless writeup |
thatz the fork |
@kunbee no he wont kip it down. @efe maybe u've heard this b4 but some of us havn't.but come 2 think of it maybe u hav smthg nu 4 nl-erz |
@kunbee maybe i cant afford the expensive 1ce like the carrera gt n all that but there are cheaper 1ce for d price range of my reach, but. mind u,u kent even afford my present cruise either. |
so the poster think say we still dey 1995 abi.hin nor go grow abi hin wan remain a du-mb 4ever |
wetin dey worry the girl sef abi bishop no fit c naked woman again.wetin special 4 her body sef wey other ppl nor get |
hahahahahaha thatz a good ond.loved it poster kip it up |
geez.omg.that guy is so gamed up,the woman must be fun to hang around with.hmn ![]() |
haha.nice 1 |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 122 123 124 125 126 127 128 129 130 (of 138 pages)
) u no c the name beside the post abi or shei u don blind,that 1 when u dey squeeze ur face so beta stop make ur blind eye nor pop out