Ddeola's Posts
Nairaland Forum › Ddeola's Profile › Ddeola's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 98 99 100 101 102 103 104 105 106 (of 146 pages)
Just congratulate dem abeg... |
The God that saved you will restore you completely in Jesus name |
The man is marrying a matured woman. he's not a pedo like some northern elites |
She's an adult. Alafin is not a pedo... ![]() |
I smell rat... ![]() |
hizaya16, your post may be untrue ! Give the name of the company and let's see how it goes. Stop fooling people abeg ![]() |
OMG...God have mercy ![]() |
Even my neighbor pigeon sef dey prophesy...Abegi ![]() |
I disagree ! This na just one-time thing because you don't get pythons everyday. Python no b bushmeat nau |
All I will say is Congrats in this time and age that jobs are scarce, you have 2 at the same time. God loves you |
Eko ile. ![]() |
Wetin person no go see for this twitter ? Soon dem go say make we dey drink akamu with fork ![]() |
Even a blind man can see MaryKay and lipgloss. ![]() |
Eyah ! ![]() |
You should be ashamed of yourself Mr Guvnor |
NANS has adopted this song as NANS anthem |
At first, it was a LAUTECH 1st class graduate that died in Kano camp, now another 1st class graduate dying in NYSC camp again. NYSC needs to be restructured jare before they kill all our future leaders. |
Where are the Dangotes andn Otedolas ? |
God bless you sir for not judging the poor lady. |
Na who you be ? ![]() Some of these pple sef and their mosquito brains. ![]() |
1. Travelled to the village with my family 2. Wore new Christmas clothes and shoes 3. Visited extended family members and relations during the festivities 4. Went swimming with my siblings and cousins in the rivers and streams in the village 5. Attended local night parties with my siblings and cousins with local musicians performing e.g. Taosan, Soku, etc ...The list is endless but I choose to stick to the rules Mehn...it was fun |
The good Lord preserve your soul. I wish him soonest recovery |
Abeg make una allow this gal move on with her life nau. ![]() |
Eyah, even armed robbers don dey collect title by right. ![]() |
Yeye pple. ![]() He no even get common sense and he dey insult our president. Yeye political "jobberman" and em oga |
Na Prof. mess emsef up. Nobody ask am before e go dey run em mouth. Dem think say Hillary go win. Now wey she no win, all of dem don enter "ONE CHANCE". I belif say d man don learn em lesson. No b everything person dey voice out publicly. ![]() |
God bless you Sis |
Don't be surprised some of his colleagues joined in beating him. ![]() |
Maybe somebody don hide gallons of petrol inside wey catch fire somehow... ![]() |
Baba, we don close that chapter nau. ![]() Talk about something else... |
There is one Jesus, the savior of the whole world. Any other jesus is a FRAUD ! JAIL THEM ! ![]() |
Happy married life my sista. Nothing do you jare. Leave all d yeye ladies wey dey depend on makeup to look beautiful... ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 98 99 100 101 102 103 104 105 106 (of 146 pages)