Ddeola's Posts
Nairaland Forum › Ddeola's Profile › Ddeola's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 146 pages)
Japan still wan steal technology from Naija again. ![]() |
Na lie. ![]() |
Na who put dem for bondage before? Even God created them equal. This so-called women liberation nonesense. ![]() |
Yes o but the reality is that Man Utd na racist club when it comes to African players if na lie ask Ighalo wetin dem do am. ![]() |
NONESENSE, complaining in a place where everything is working. Go back to boko haram nau ![]() |
LIES LIES LIES... ![]() Your team members are working on it and you are lying to your mumu self. ![]() |
After ya broda don name ya cousin as anointed candidate abi...who b fool ![]() |
5 African countries in the top ten. Shame on African leaders for their religious and tribal bigotry. ![]() |
Bobrisky, come carry your people o . ![]() |
#Voteoutbadleadersinnigeria |
It will be nice to have you be in his shoes for one week maybe you will understand what he's going through. I believe there is a better way of getting him to shower in the evenings since it's for his own good but dis ya ultimatum go favour side chick. ![]() |
Same lines by politicians every time their demons strike ![]() |
Anty Kemi supplier don disappoint her again so na to spoil em business remain. ![]() |
Same lines, "I condemn bla bla bla", "my thoghts and prayers are bla bla bla" until the next one happens again and again. God will surely win in Nigeria |
TRUTH will never change simple. |
He is 1million times more qualified than you Mr. Cow-Shettima. ![]() |
Even God resists the proud... ![]() |
I hope it's fake news or else...God have mercy. ![]() |
BAD LEADERS. ![]() |
Who is deceiving who? Did you bike across the sea? ![]() |
Yes o, by playing along and asking him lots of questions like a mugu. I waste him credit well well before I tell am say me sef na street I dey. Na then em begin dey swear for em papa and em generation. ![]() |
Dino and drama no b here. ![]() |
I even think say na passing out ceremony pictures dem post, d em post d same thing wey Dr. Zeh sef don use before. Anybody can wear NYSC uniform but no b everybody get valid NYSC certificate. If NYSC sure say dem dey talk true make dem sue her for forggery nau. ![]() |
Like EFCC and Rochas. ![]() |
Kleptonanism continua ... ![]() |
Na em village people from bush no b dey give advance for dier stomach infrastructure ![]() |
Dis govt dey fight corruption in dier own eyes now. ![]() #DemonsmustleaveAsorock |
Hope they will pay the the damages. ![]() |
God deliver Nigeria from the hands of DEMONS-IN-POWER. ![]() |
Innoson has better cars made specially for Nigerian roads. Please let's encourage them and help the business grow and improve. ![]() |
Child abuse ![]() |
Take the battle to the forest and destroy their fada ! ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 146 pages)