Ddeola's Posts
Nairaland Forum › Ddeola's Profile › Ddeola's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 (of 146 pages)
Emi nlo. ![]() |
SHAMELESS SENSELESS PEOPLE. Na jealousy go kill dem. So a woman cannot go to beach again because she's a policewoman. Who is advising these demons in authority in the NPF sef. work-life balance is a civic right not a privilege granted by anyone. #reinstateourprettypolicewomen ![]() |
Olodo ![]() |
Please do it. ![]() |
How old is he and what does he do for a living? ![]() WAEC question. Japa na d mission but love dey the other side. |
Broda Femi don continue em stock and trade. ![]() |
BAD LEADERS have no respect for education sector, they only steal and never stop stealing. This regime has FAILED everybody including themselves. ![]() |
Are you after money or love? |
Don't waste your unavailable resources, VOTE DEM OUT ! Shikena. ![]() |
Haba, you wan catwalk for your dream. ![]() |
IRRESPONSIBLE PEOPLE, STILL CASTING BLAMES ON OTHERS FOR THEIR FAILURE. Una go hear am for 2023 election. ![]() |
ELEYI OF YORUBALAND. ![]() |
Keyamo is a gonna since he joined politics. ![]() |
Psalms 47:1 "O clap your hands, all ye people; shout unto God with the voice of triumph". Heresies don enter church if una no know. ![]() |
When a govt places zero value on education, nothing moves them even when all schools are shut. Nigerians vote wisely. ![]() |
Dem don pocket you and silence you once and for all. Once upon a time there was a vibrant Keyamo ![]() |
Lamba . ![]() |
BACK-TO-SENDER BY FIRE. ![]() |
Everyone deserve being loved |
It is called point of correction shikena. ![]() |
This life na turn-by-turn. ![]() |
Except say na d gal get d lappy bebe nlo o. ![]() |
Where were they when Fela was busy with the struggle now they are threatening Femi no b by force to support politicians nau. ![]() |
Are you sure she hasn't destroyed her womb before meeting you because dis wan wear wrapper o? ![]() |
Miyetti Allah on the other hand represents their boss satan. DEMONS wey go burn very soon ! ![]() |
You dey play ball without raincoat, you come dey say it can't be. O'l boy wake up, you are the next daddy-in-waiting. Start planning for the baby now ![]() |
You better thank God and focus on how to improve yourself, many people for Naija dey look for wetin you get if you no know. ![]() |
Na nollywood Yoruba version b dat. ![]() |
Don't give yourself to anyone to damage you shikena ! ![]() |
Morals MUST begin to matter even in giving awards. |
Dis guy dey make mistake. Why attack dem ![]() |
Never-ending story. ![]() |