Ddeola's Posts
Nairaland Forum › Ddeola's Profile › Ddeola's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 146 pages)
APC and boko-hari imported terrorists to distabilize Nigeria, yet dem dey blame PDP for their failure. ![]() |
. ![]() |
Your govt is killing Nigerians everyday. ![]() |
SHAME ON YOU! Your govt is wasting lives owing to the terrorists you imported to distabilize Nigeria. ![]() |
Na only our girls dey do us proud, our boys na yeye. ![]() |
When the president supports terrorists why won't they be bold to do such evil ![]() |
All d best guys |
Shine ya eye broda ! ![]() |
Eyah, we don almost forget dis comedian of a liar. ![]() |
Dem don finish d yeye guy. ![]() |
Thank God say dis Lauretta Onochie no become electoral commissioner, she for rig election for d state wey Buhari post am go ![]() |
Are you not in Naija, you no know wetin dey ![]() |
Arrangee gimmicks as if na so dem dey kidnap and release people. Anyways, no b dem dem dey run the kidnap gang b4? ![]() How can terrorists kidnnap terrorists? ![]() |
Ba tilani ! (No sense) ![]() |
As if na em go play d ball. Careless statement that a normal celebrity makes. ![]() |
Those boys entere em palace dat time ![]() |
Kaabo ![]() |
If Innoson na northerner, dem go don make d brand Naija official vehicle tey tey. ![]() |
My Momma (God bless her soul), was very happy from inception because they never saw me or heard me mention any gal whatsoever because I never had a girlfriend (Relationship wise) so they were worried. My sisters even tried to fix me up with one fine gal like dat but I didn't give d girl face because I was focussed on my career and future plans as a young banker with nice job, my own apartment, my own car and then I was also doing my MBA. I just no want any girl wahala but when I was done and ready I spoke with my mum about my next move. It was as if she knows the girl already and just wed us asap. As God will have it, I met a smashing beauty, we courted for 4 years and got married. She's my world. Even before my mum passed on, they were like 5 and 6, they spoil me like say tomorrow no dey. Na God o, who I b? |
D cat wey some people dey chop. ![]() |
You mean they all smiled home ![]() Awon elewon jojo ![]() |
Does a demon regret doing evil. ![]() |
Consultation hmm... |
Same-Same CORRUPT GOONS. Only stealing money and deepening crisis. BAD LEADERS! ![]() |
At times, at interviews the interviewer looks out for reasons not to hire you am sure it's nothing personal. |
Dis guy dey sick. ![]() |
Drama. ![]() |
Meanwhile they are still exonerating Kyari. ![]() |
Na dem kill Egbunike. ![]() |
So na una kill Egbunike to exonerate Abba Kyari abi. ![]() |
Golden "igbo" ![]() |
That's how Ghana will win because una don dey divided. ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 146 pages)