Ddeola's Posts
Nairaland Forum › Ddeola's Profile › Ddeola's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 146 pages)
Gandollar is at it again. ![]() |
ALL NIGERIAN POLITICIANS ARE TRAITORS if not Naija suppose don become a global giant by now. ![]() |
Dis lying attention-seeker don start again o. ![]() Is he not Maj. Gen. M Buhari again. ![]() |
All of una keep quiet until he kill d woman abi ![]() |
Make una continue to help terrorists and continue to face innocent citizens that re crying, koontinuuuu.! ![]() God will surely deliver Nigeria. |
So your plans include borrow-borrow like Bubu. ![]() |
Ikpeba is wiser and has handled the matter in the right way. A word they is enough for the wise, wetin elders dey see sitting down all dis smallies wey think say dem sabi no fit see am even if dem climb mountain. ![]() |
When will FG do what is right? ![]() |
MrMuric, please go and get a form if you are interested. Every Nigerian of right age is qualified to contest if they so desire. Shikena ! ![]() |
Thunder wey go fire you dey wear marykay ![]() |
Now they are beginning to kill demselves yeye polithiefians. ![]() |
A government of the terrorists, by the bandits and for the herdsmen Naija version of demoncracy. ![]() |
Unlearned leaders have no respect for education. ![]() |
You save am for stomach. ![]() |
A governor whose hands should be cut-off according to law of islam. ![]() |
BORROWERS GENERATION ! Borrow-borrow make dem rich. ![]() CLUELESS DEMONS in authority but God will surely deliver Nigeria willy nilly. ![]() |
Poor construction that's the cause of the collapse, storms are very normal in Gombe we call it hiska. |
Power-drunk ![]() |
RIP Issy Sawaba |
Let's see what federal govt, NFF and FIFA will do. ![]() |
U no how many times Shekau die ![]() |
After how many years? Dis na una second term o ![]() |
Oversabi dey worry am. ![]() |
So the military is behind hereders in Ondo state just like their oga at d top. ![]() |
Blood of Jesus! ![]() |
Now na ya turn and YOU HAVE FAILED WOEFULLY BUHARI. ![]() |
SHAME on the WEST ![]() |
SHAMELESS PEOPLE ![]() |
Saboteur abi na BH informant sef. ![]() |
A government of the bandits, for the herdsmen and by the terrorists - Naija demon-cracy. ![]() |
E b like say she never collect enough slaps. ![]() |
D thunder wey go fire you and your family still dey wear marykay...apology ko, sapology ni when people don die under una korokoro eyes ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 146 pages)