Ddeola's Posts
Nairaland Forum › Ddeola's Profile › Ddeola's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 146 pages)
Justice? What a joke by a fulani herdsmen patron in the land. ![]() |
BAD LEADERSHIP. ![]() |
10 years ! ![]() |
Dis wan na rubberstamp senate president o, after how many years. ![]() |
Unfortunately, na dis small boy dem use as scapegoat meanwhile dem worse pass am. See life ![]() |
Dis govt sef na SCAM ![]() |
Your baba don groom em biological son to take over. ![]() |
That's why your party will lose the next election ![]() |
Una dey complain on top wetin dey happen for Naija again, enemies of progress everywhere. ![]() |
You fall hand bro. ![]() |
May your gentle soul rest in peace and may your killer never know peace until they confess and repent |
ROBBERY of the highest order. ![]() |
Happy birthday handsome man. He is a talented actor and very humble. God bless your new age. |
NEVER AGAIN ! ![]() |
Imagine say d gal no get belle and she no come out publicly? ![]() E don tey. ![]() |
Simple questions, una dey send many agents to dey yarn opata for us. Just answer all these questions once and for all and put it out there for all and sundry to see. ![]() Questionable characters in leadership are disasters in-the-waiting. ![]() |
If she no come out to accuse am say him impregnate her... ![]() |
Face your sh*t, nobody beg you before you go dey pose with am now you come dey yarn opata for here. ![]() |
Please go to the hospital and get proper testing and treatment. My broda, no let dem finish your "situation" for you o and put shame aside o. ![]() |
Guilty conscience ![]() |
Mere pictures by a FAILED GOVT. Hunger dey wire the citizens on top of the hardship and all this govt can do is to snap pictures of rice pyramids ![]() |
RIP Mama Faze |
Where is the joint-venture electronic company today? ![]() |
I love this |
And what did he do for the boys ![]() |
Now N1000 cannot solve the problem he created. ![]() |
See Lauretta Onochie wey dem wan make electoral commissioner...Yeye pipus ![]() |
D farms wey your herdsmen don destroy and kill the farmers on top as well. ![]() And kidnappers dey abduct people from their farms. ![]() He didn't even give any figures to correct Seun which means he is not abreast with the true situation of things. ![]() |
Sufferings fueled by you and your demons. ![]() |
Malami get personal interest for d matter , it is obvious ![]() |
One day, e go touch d people in authority na then Dem go know how e b. ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 146 pages)
