Ddeola's Posts
Nairaland Forum › Ddeola's Profile › Ddeola's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 146 pages)
BAD BELLE. ![]() |
Thank God o, na so another pikin for don enter ritualists den. ![]() This housegirl abi na househelp saga sef. ![]() |
Hmm ![]() |
Naija authorities and lies na 5 & 6. ![]() |
Governor Sanwolu, se you don see your police and why there cannot be peace without justice to the #ENDSARS victims. ![]() |
Your liver for don hear am. I thank God for your life bro. ![]() |
Tell dem ![]() |
CAF needs to address the disrespect from UEFA over Afcon, they should stop threatening African players who want to represent their countries. National honour should come first |
Reality don hit am hard. I pray all the abductees are released unharmed very soon. ![]() |
Make una dey deceive unasef dey go. ![]() |
Wetin again ! Man no go get freedom to cruise em only possession again. Even Bible say make I enjoy my wifey bobby make I drink from my own "something" . As long as I no do am for public and my woman dey enjoy our "paranran" make una perish with una yeye law wey never deliver Nigeria from all these demons wey dey govt. ![]() |
Correct HEAVY KNOCKS for all dem racists. ![]() |
Soonest recovery bro, God is on your side |
I smell lies ![]() |
![]() |
ganja dey work wonder 4 em lyf. ![]() |
Just tell am say em no b God shikena ![]() |
You are asking your demons to resume their evil abi. ![]() |
I remember covid-19 palliatives. ![]() |
Sex-toy senator ![]() |
Nobody send Lai because em lie too much. ![]() |
The same way Buhari is blaming everybody na tit for tat. ![]() |
Are you interested in his present status or his potential. ![]() |
Some good ones still dey among dem. ![]() |
Kontinuu. ![]() |
This govt is USELESS, they are still talking about Janathan even in their second term. FRAUD ! ![]() |
After how many years. ![]() Nigerians are in pains... ![]() |
Joker ![]() |
Why not when their patron is in Aso rock. ![]() Why didn't they do that during Obasanjo or GEJ's tenure. ![]() |
The same OLD BLAME GAME. Na una still be the past govt because dis na una so-called 2nd term. Shame on your govt. ![]() |
Awon demons ![]() |
Dem don start again with their hypocrisy ![]() Awon boko-devils ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 146 pages)
ganja dey work wonder 4 em lyf.