Ddeola's Posts
Nairaland Forum › Ddeola's Profile › Ddeola's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 47 48 49 50 51 52 53 54 55 (of 146 pages)
Confused prof, wetin make south com dey talk if if dey yarn dis okpata. ![]() |
Gandollar. ![]() |
Se na N30 food em dey chop 4 em house ![]() Shameless pedo ![]() |
Don't look far they are inside Aso rock. ![]() |
Who borrow una sense. ![]() una eye don dey clear small small. ![]() |
We get boko-satan, miyetti-devils, criminals, fulani herd-rapists and kidnappers, bandits and politivians(thieves) and looters of national treasury all in one country, Naija dey try o. LOOTED FUNDS all over the place. ![]() |
Yet you are NOT speaking against the RUBBISH happening in the land and failed leadership. ![]() |
Dem don kill am. ![]() Meanwhile na person husband, father, brother, uncle, etc. DEMONS-IN-AUTHORITY. ![]() #Badgovernmentmustendinnigeria |
Dis wan na John-scatter nau. ![]() |
What about all the ones wey em cousins dey do all over the country. ![]() Shameless "demons in power" ![]() #Endbadgovernmentinnigeria |
Londoners sef dey collect chicken-change to support PMB? ![]() Poverty na serious disease o even inside UK. ![]() |
Let's balance it fish-out the boko-satan members and their sponsors, bandits and kidknappers in the north, miyetti-devils and their herders formenting evil all over the country, Sheik Gumi the spokesman of kidnappers and rapists, northern elites sponsoring insurgents. that's when we will take you serious. ![]() #Endbadgovernmentinnigeria |
Dis characters plenty for southy sha, ![]() How many people Jesus fart for dier head. ![]() |
Visit for what? To say sorry abi when the real demons are allowed to continue their demonic acts? Dis country no balance at all. ![]() |
Is Nigeria stable? when una no go go school, how una go know the difference between stability and instability? Ignoramus youths. ![]() |
E no concern dier fada. ![]() |
E mean say Boko satans get experts wey dey doctor "thingz" for dem. God go catch all dem devils. ![]() |
Keep your condolence to yourself and REPENT OF ALL YOUR EVIL PMB. ![]() |
Beautiful Nubia sang "...eni rere, won i pe lo, eni buruku won nbe nile o. Oro aiye soro o, oro aiye soro oro aiye male..." ![]() |
Nigeria and all our pot-bellied politicians. ![]() |
Wait until you hear how much e don spend, na then you go remember say e get presidential ambition wey need funding. ![]() |
Na lie, e don receive wella before e come Chelsea and dis na just the beginning for premiership. as e go dey flog other clubs, em sef go dey receive no lele. ![]() |
Yoruba proverb say na when one hand dey wash the other hand both hands dey clean. Shikena. ![]() |
Ìgboho is NOT responsible for insecurity in the South-west, he's restoring security. Mr. IGP, please invite the following characters if you are serious about security: 1. Shekau - boko satan 2. Miyetti-devils president who keeps threatening the peace of the land 3. Sheik Gumi - spokesperson for bandits Demonic people buruku. ![]() |
Boko-satan and Miyetti-devils plus their "demons-in-power" are the ones behind insecurity in Nigeria. ![]() God will wrest power out of their demonic hands and restore Nigeria in Jesus name. |
Hypocricy. ![]() |
By the time the film don finish you go know where you dey. ![]() one ko, two ni. ![]() |
She be 1st class material already even before her pregnancy. ![]() Congrats to her. |
Make una sidon there. ![]() |
Rest in peace |
God punish our BAD leaders |
Elders? ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 47 48 49 50 51 52 53 54 55 (of 146 pages)