Delors's Posts
Nairaland Forum › Delors's Profile › Delors's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 81 82 83 84 85 86 87 88 89 (of 95 pages)
jammyng: For those thinking Nigeria should be on that list, think again. Nigeria is a super rich nation!Abeg, tell them o...cos this one wey dem dey do like mumu so dey yarn bone thugs on nairaland, I tire o...if na so we miserable reach, sey Seun Osewa go own Nairaland abi all these mumu members wey dey use android post yeye comments on Nairaland go get access to internet? |
chemberlin: How come Ajegule, mushin, bariga, oshodi, and warri is not on the list....NIgerians like to dey do ojoro to muchWhat part of Mushin exactly are u talking about bros becos na for there me I grow oooo....and i dont see myself being ranked alongside a Bokoharam trained Malian terrorist...WATCH!!!!!!!!! |
Osaze is fast becoming silly with these comments! He ought to have buried his head in shame following his babyish clash with his club weeks back and how the super Eagles performed exceptionally well at the last AFCON...WTF is he still running his dirty mouth for? He is fast loosing all the respect n admiration I have for him...yeye brat |
shymexx: The list is a joke!! Most of the countries on the list are communist countries that are anti-west!!!Bros, open u gaddamn eyes n brain...Nigeria cannot be ranked alongside Iran, Sudan, Mali...etc How many Malians have access to the internet you are using to post this yeye comment on Nairaland right now? dull brains!!!! |
rakumiii: I have to say I was really shocked when I didnt see Nigeria on thie list. I wonder if someone payed someone to remove Nigeria from the list.Give one reason why Nigeria should be on that list you Camel! |
mosho2good: I rememebr wen I was driving and fall asleep and d car drive himself all d way home to my place can u believe itsumbori shaut alaluya!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! ![]() U be correct morafoka o ![]() |
If your answer is yes, then I guess you are posting this comment on Nairaland from either heaven or (definitely) hell...because God self nor go allow u enter heaven... |
Wait o....
|
Recognize - Mode 9, 6-foot plus, Ruggedy, Lord of Ajasa, MI abaga...Okada no get reverse o |
OBASANJO! Dont compare a dead man with a sleeping man...OBJ isnt Tinubu's mate anytime anyday...You better recognize... |
[quote author=huni_naija]This story has just proven that anything is possible in africa! Wouldn't be surprised if all them disney cartoon films where based on real life african stories i.e. "the jungle book" a young boy raised in the jungle Still waiting for the african version of "puss in boots" from shrek, i'm sure there's a village somewhere of such phenomenon... May God hammercy![/quote]Are you trying to make a point...or just trying to post a comment for the sake of it? |
rx steve: and yr point is?Abeg help me ask the baboon oooo...he probably thinks everything is funny! |
greateros: y is the wole family looking like they were brought up by same monkeyThats a wrong thing to say bro...wtf is your human senses? you probably dont know the torment he is going through right now and if he would ever recover... |
Caracta: I be woman o. You might be right, you know? I need your help. Save me from this situation, Prof. Delors. Please!Ahh! Sorry o my aunty! Nor mind me...if I don drink Budweiser for morning, no so the thing dey worry me...nor be u talk say u go Covenant Univerrity so? Which kind help u come need again abi |
Christo724: I represent state primary sch, ewutuntun, Ewutuntun Grammar sch Oshodi and Abia state polytechnic, Aba- Abia stateNa why u come stay inside bush snap this picture be dat? |
lindiwey: Premier day nur n pry schl isolo road lagosPremier Day? Close to my crib...I remember always jumping on the okada then from front of your school gate around Palm Avenue junction...#nostalgia - home beckons# |
Tolexander: u don craze. Lol! Na who tell you say me no dey go lagos for excursion after each term break. Beside, we dey see am for tv. ...I don die! maga!!!!! |
ItsModella: Caracta, which one na? this one 'nice meeting you', that one 'nice meeting you too'I tire for the guy o...e be like say the guy never gain admission...JAMB don jam the guy |
freecocoa:Bros, u nor go school? |
His Majesty: I rep...Oh boy! You are well learned n well travelled...from Oshodi to Mushin...to ilasamaja (still under Mushin) to Shiribi (Ajangbadi) to Ojo back to Ilogbo (Ajangbadi area) to Ayingba (Kogi)...and u never finish for Kogi o...who knows whether na Nassarawa or Bauchi u go complete ur BA...uu try nor be small |
MEILYN: Nigeria Navy Nursery Sch Ojo Navy Town lagos, Nigerian Navy Primary Sch Okokomaiko Lagos.....Nigerian Navy Secondery Sch Abeokuta Ogun State,Hopebay College Okokomaiko lagosSee this Ajangbadi guy...I sure say u go know Ideal Comprehensive High school for Afro n Okoko...I know say Hobebay students been dey go there well well to check out dem girls that time.... |
[quote author=ondo_boi]Blessing Nursery and Primary School.....Ile-Ife The Vine School.........................Ile-Ife Henry Alex-Duduyemi Memorial College....Ile-Ife Osun State University...................Okuku Obafemi Awolowo University..............Ile-Ife[/quote] Tolexander: Pearl Preparatory School, olanade, Ile-Ife. rchilee: St Mary's nur/pri sch....lagere ile ifeRural-to-Rural boys...una no wan commot for Ile Ife? How una go know wetin dey happen for outside world? Haba, take a trip down Lagos, see sea, sky scrapers, BRT, area boys, Ozone, Galleria, Shoprite, SWE bar, De Marquee, etc...na only Modakeke, Lagere n Ilesha una just siddon put...SMH |
[quote author=sweet_gala]U.S.A -Akure Life fort primary - Ibadan Sunbeam primary school - Ibadan I.S.I - Ibadan ![]() St Patrick's grammar school - Dublin Institute of Tech Tallaght - Dublin[/quote]Bros, St. Patrick Grammar school na Ibadan na, nor be Dublin...abi na typo? |
Aunty Kenny Nur/Pry school, Ikorodu Loyola College Ibadan ICHS, Lagos OAU, Ife French Language Village, Lagos Leeds Uni, UK Uni of Waterloo, Canada... |
cyril83: Nawa for you oh, dem born you for Abeokuta, primary,secondary and institution stil in ogun state. No tell me say you stil dey abeokuta.Lolz...the guy na RURAL TO RURAL...i sure say him never see BRT for Lagos before self...lolz |
biolabee: [size=32pt]I LOVE THIS THREAD BUT CAVEATYou see what I am talking about? Nigerians and scamming! No truth! No sincerity! Everybody eye dey red! na wah o |
I ONLY WISH NAIRALAND WOULD BE LIKE KIJIJI (kijiji.com) , A CANADIAN SITE WHERE U CAN BUY VIRTUALLY ANYTHING & EVERYTHING WITH EASE...NO WAHALA, NO NOTHING, EVERYTHING IS THERE, JUST CHECK OUT THE ITEM, CALL THE OWNER, AND YOU GUYS MEET N TRANSACT BUSINESS, CHEAP, EASY, LEGAL, CONVENIENT...EVERYTHING SENGE MENGE...EVERYTHING IS THERE - CARS, CLOTHINGS, PHONES, IPADS, HOUSEHOLD ITEMS, DATING/RELATIONSHIP FORUM, EVEN GIRL PANTS (REAL PANTS O )...EVERYTHING (EXCEPT HUMAN HEAD)...You fit rent partner self for the night (if you know what I mean )I thought Nairaland was supposed to be like dat but I trust my people, idea don change sharp sharp...besides, who wan go visit seller for him house for Mushin? God help you if the seller na area boy for my Fadeyi area...lolz |
I swear my paa nor fit say that kind thing while him still dey alive....never...him know the kind pikin wey him get ...the room and parlour wey him get for village, e sure say na me get am...all him ties and troussers gwani, na me get them...na me go inherit everything - the car tyres wey dey in front of our house, the remain paoints wey we been use remain after we paint our room and parlour 10 years ago, everything na me get them! He nor fit talk say all these wealth na for charity...even my maa nor go allow am finish before she pour pepper for him eyes...I trust my people... |
Depending on your location...poo packing (not packaging o) and waste carrier pay in some countries (definitely not in Naija o) but in Niaja...all jobs na dirty job na...so just close ur eyes and pick at random...although I pray u dont pick public latrine packing at Mushin o....na highway to hell be dat |
Is this one of the arrested suspects, the real arrester or the one the arrest was reported to?
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 81 82 83 84 85 86 87 88 89 (of 95 pages)


)...EVERYTHING (EXCEPT HUMAN HEAD)...You fit rent partner self for the night (if you know what I mean