Delors's Posts
Nairaland Forum › Delors's Profile › Delors's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 82 83 84 85 86 87 88 89 90 (of 95 pages)
Special thanks to me... ... Na me dey market this site for North America to all Nigerians and Ghanians in the region...Bros Seun, sey u dey hear o ...in case u wan appreciate my effort, i fit send u my account details...na dollar account so u no get excuse say one thing one thing happen to naira and pounds...I dey wait o ![]() |
martyns303: It made it to front page, what now? Tell you what, how about we beat up the MOD responsible for this messOh boy! See area! Na to waylay the MOD remain o...nor worry na my area she dey follow go house everyday...I go arrange boys deal with am...next time, na only Asa's story go dey make frontpage...AREA!!!!! |
If Tonto isnt paying Seun for these ads, then something is going on! she keep smaking the front page when more important health issues in the health section are just neglected with impunity...na wah o...later we go dey talk say na only Nigerian politicians dey play us mago mago...CHARITY BEGINS ON NAIRALAND(not at home anymore).... ![]() |
Eleponblue: See her Breasts like agbalumo...Chei1 This bros! Na only wetin ur eyes been see for this lady dat? Na wah o...well, me I kukuma see her belle button wey be like toothpaste cover...at least my eyes see pass urs... ![]() |
Hope say she wear pants sha...becos boys nor dey smile oooo |
Nonsense... ![]() This is what I call 'IDEAS THAT MAKE MILLIONS' Packaged GARRI, GROUNDNUT AND SUGAR! exported to France and Sweden...u wan try? ![]()
|
I for like get that girl in blue's number o....she be like say na Jona's daughter n she set small...who knows maybe na she God been send to me....Abeg anybody know her name and facebook id? Reward is huge oooo... ![]() |
Na circus show? ![]() |
Chei! See Azeezat Sule! Na u be dis? |
Im girl-fliend or im aunty? Check am well o |
That is why PM never really makes any sales...broke as.s. publishers...my guys only stand for vendor side and read una headlines...and then discuss (or even argue) the possible content of ur empty pages, right there by the news vendor stand...who dey waste money buy PM news? Never! |
Idacrux: Hope say god no wan punish person.na who hid my post abi na papa buy me MB.....I swear after mourning Goldie all night, this this ur post bring laughter come like ...damn! I just cant stop laughing even with tears on my face! |
Kaysalas: nice and inspiring. I smell forex. Wudnt mindBros, i no do forex o...at all at all...I have been trusting in God since...and when pple been dey look me say inspite all the First Class wetin we see? I swear na dat time God come uplift me...na the thing...just trust in God n dont rest until u make sense of what ever u r doing...Finished in 2007...no correct job at all at all till God do me strong thing now o. |
OMG! This is really unexpected and heart-breaking! OMG! |
Correct song...nice rhythm...though I nor understand Igbo but I sure say he makes sense...I just like the flow n the rhythm... |
Bros, u better nor go kill urself...I get first class comot for school...first of it in 9years in my dept...I swear nothing show...how much was I making after my service NYSC? plus the transport fare and small small tips wey my oga dey try add to my basic salary, e nor reach 25k monthly...I dey always try cut cost, waka from my area to Oyingbo every day and one day, i don waka from CMS, via Eko bridge reach Ilupeju before... But I think God has a way of doing things. I remember the last salary or so I got from my boss, it was the remaining change in her bag after she bought some very bawd pairs of shoes...she just gathered the remaining change in the car becos I told her my salary was due...bros, when i got home that day, I locked myself up in d room n for the first time in a very long while, i cried genuinely; cried to God that that amount must be the least I would ever make again as salary...I used to pay N20 or, at most, N50 as offering but I told God to change my story that day in my room...All this was in 2011 oooo Bros, without trying to sound off, I thank God for whats happening now...when I convert how much I pay as offering now, its close to N5000...every sunday...plus God changed my story from barely making N25 monthly to several folds of dollars now... So my advice is ... go to GOD genuinely in prayers...show Him the money n make a vow with Him...He is faithful enough to change ur story...you dont have to be perfect, just go to Him with a sincere heart...that's how he changed my story and I give him all the glory becos He is going to do greater things for me... |
Whiskey nor dey for the album? Wizkid I mean... ![]() |
Usher go vex for wande coal ooo...abi which one be stolen title, stolen concept...no swag! These Mavin guys are all about their yeye, small small 'BANANA'...He try sha. |
Oh boy, the man kuku ma wan deport himself go heaven (abi na hell self)...e nor easy o... ![]() |
Crazy Ghanians...they are just jealous and bent on victimizing Nigerians...they feel we will take over their economy soon...like we haven't already... ![]() |
Cool down jo...who tell u say we don lose hope for naija....abeg dey verufy n do research well before u come here come dey yarn bone thugs. You know the kind re-branding we dey do for where we dey? Me lose hope? Lailai! I go come leave all that oil money for una make una dey waste am? God forbid bad thing...na me n una go chop that national cake for sure.. |
I just know say you be terrorist...see him head! |
coolzeal: chillingYou this Ibo boy, plate u nor wash, floor u nor sweep...na yeye picture u dey snap up and down with ya sister camera phone abi..Ok...na ya night food u dey take play so...See him head! |
idnoble007: MeHmmm...Ijebu fada! This ur up-nepa guinea com be like say na only startch u take wash am...ikira! |
None! I be guy na...I dont do guys...unless Mikel turn to Sharapova...then fit try small... |
when I was unemployed in Nigeria then after my Bsc...I did graphic designs for small businesses, churches, schools (handbills and flyers) all in my room n on my computer...Then I did sports schedules for Worldcup, Olypics and Afcon soccer fixtures...made some cash...and even got people to help with marketing them. Dont stay idle people...do something, no matter how seemingly unimportant... |
Why is Omotola hiding her husband from the media? Becos he is bleaching doesnt mean he is nolonger handsome na...how can u have a whole birthday bash without anyone sighting ur husband in the picture collections? haba! |
I have a feeling this is a remix f Alingo...almost the same beat, almost the same pattern and rhythm, almost the same lyrics...same same all the way...except of course the 'ayayaya' part |
This a fallacy called POST HOC ERGO PROPTER HOC...(meaning, witch cried yesterday, pikin peme today)...ask Hon Pat Obahiagbon...or google search it...nor be lie I swear! ![]() |
Omen, part 1 Evil Dead 1 and 2 Dracula.... |
na naija man be the driver? |
But Glo just announced that they will take over his salary payment from March...whats gonna happen now? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 82 83 84 85 86 87 88 89 90 (of 95 pages)

