DisGuy's Posts
Nairaland Forum › DisGuy's Profile › DisGuy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 397 398 399 400 401 402 403 404 405 (of 414 pages)
where my holy ghost water. i don buy holy water wey do quench you fire today ![]() abi na my goat horn i go bring come catch you and your mates |
u don come again abi, you dis winch, abi na ogbanje i go call you sef ![]() make u no pour sand sand for my jollof o |
I dey old enough abi you dey fear? ![]() |
its either Ayama = digusting= ewwww, erhhh or Iyami = dear mother !! like some Oh boy!! some exclamation hmm gross i dont mind i'd like to pull that you long hair wey be like ogbanje ![]() dat ur hair dey mezmerise me o e be like say make i dey scatter am lol |
iyami aww you be veggie no worry i go give you plenty soya cream 100% natural you no get liver o na so u dey fear fear ![]() |
cut wetin? noooooooo no be me and you abegi carry your knife go front my worldly possession, my pride and my joy the only gift wey god bless me with na him you wan cut? abeg o thunder fire your knife ![]() dont worry this one is very very chewy with succulent meat around it ![]() |
If you check my package you go blind, you go even faint sef! If you try am na choke e go dey choke you lol pum pum slayer |
mallam = mai guard = gate keeper ok i go cause mini earthquake before i chop bellyful! after i go cause tiny earthquake after i done chop finish ! earthquake before i eat another one after i eat you no want try my thunder skills o wet wet wet ![]() |
why now, youdey always save me chop remain u think say i be mallam? mind yourself o ![]() I go find your house 2moro with GPS come cause mini- earthquake after i done chop spaghetti be that o aww no worries, you sure say no be CIA abi na FBI you dey work for ![]() |
i think say you dey go US for holiday next week ![]() if you dey here make i hail cab o come chop sunday dinner ![]() |
I like the jazz on channel 0113 with magarita* taylor very good for revision ![]() |
Ok now make i call cab, i dey come o, make u prepare food make we chop belleful sho you don book your ticket now, why u no tell me before make i get bargain ticket ![]() |
na i dey wait for you now, i want some soul food wey go make me get power well well ![]() abi you too dey wait for me? ![]() |
ikamefa, that is the naija story at the moment ![]() Alternatively, you can further your studies by going to law school or have a graduate degree in International relations, Public Policy, Strategic Studies etc.Yes, but dont expect any significant rise in your income if you work for the Govt ![]() |
yes correct person, no mind dem likkle pickin ![]() where we dey self i done forget, how you dey sha you don chop bellyfull abi? |
just found the documents he posted some time ago. https://www.nairaland.com/nigeria?topic=43749.msg958086#msg958086 |
if you sabi maths you fit enter bank, in short you fit enter bank job with any degree for naija as far as you sabi the test and sabi talk wella ![]() Political Science: Public Service and Clerical, culture and media |
print the online statement out then and send it to them |
This is just a picture on a billboard ![]() @gdi the conspiracy theathre ad is cool |
the cheque you posted about the profit you made in 4 weeks is a bit somehow. the price increased by about 18% Remember the saying: if you feel education is costly, try ignorance.education is not costly to me it's free thanks to google and all those nigerian papers onlinewhat are the chance of me losing money if i invest in the top 10 nigerian banks . period of one year ![]() |
Hows ur side in europe? |
Sorry to hear that, Next time get actual confirmation of people coming or instead of suggesting the dates/venue get others to do it (that is if you didnt do that) On the other hand, you might want to consider MSN meeting/virtual meeting considering the fact that there are others who want to participate but are not in the same state/country. |
you na never vamoose from here? you dey disturb my lesson o!! ![]() |
It's inevitable ![]() |
Tel your boss he is losing customer! he should use the cafe since it is in the same compound, he can make a separate office in the cafe |
you finish your degree you didnt come back, now you're doing masters after that you'll probably be doing HSMP year after year na so you na no go come back ![]() If i dont enter finsih them no go remove me ![]() |
Abeg you have entered UK, let us too enter now imani na only you want enjoy the place? ![]() |
its over! |
kai what a boring match this shouldnt be the opening for wembleyimagine chelsea lose on penalties again ![]() |
Boooooooring game! ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 397 398 399 400 401 402 403 404 405 (of 414 pages)








this shouldnt be the opening for wembley