Dmelkowking50's Posts
Nairaland Forum › Dmelkowking50's Profile › Dmelkowking50's Posts
1 2 (of 2 pages)
who has seen this movie DEATH AT A FUNERAL go watch am if u neva do...u go Laf tire |
pansophist:guy why e dey pain u... |
Backinfront:ah tell u say I dey find girls to date for Naija? mycheeew ... clear road joor make I see beta people .. |
safarigirl:And you won't agree to be his gf... Naija girls wey broke like Hell... I get my own oyibo Sef..make I invite her to Naija and kiss her ..#5000$ is my last gift from her... Bleep yall broke Naija girls forming shakara |
Ghana dey Sharp.. I been dey capecoast / takoradi for 2 years .. love the wakyi and d fanti ladies... |
see the numu good for nothing bitch... that means if he was still alive you wont even write this crap for ur FB.. and you will still block him and won't call him forever again ... just lakatchu |
she get front Buh not booty...
I will prefer my Naija big booty's to her .. |
MhizzAJ:AND WHAT IF HE NEVER COMES ?? |
Hahaha its funny seeing d girls get upset.. Buh it's a bit true girls.. all we men want is love Buh d girls want money ... I have realised dat if u can't give a girl what she wants materially at her request she will never be serious with u until u hustle come make am... u see her coming to u ... Buh girls no fit buy u 100 naira recharge nd say manage without u asking self ... even in marriage Wen money finishes see trouble .. Now I have a job and skill I see the girls coming around and na so I dey chop clean mouth .... and I will continue doing so cos na wetin dem do me Wen I been dey broke.. dem go suffer |
Ladies Abeg hold on to that guy who is broke now Buh aving sweet plans for life.. Also pls ladies get to know dat guy wooing u before u label him good for nothing guy ... after Una don talk nd u access him den make ur decison... Most times girls r impatient... they quit to early .. |
whenever sex is discussed d girls behave like its d guyz who r obsessed with it... in marriage women offer support in d home both financially nd oda wise.. Buh Wen d husband can't perform well in oza room d lady will complain and wanna quit.. now answer me ... who is more obsessed with sex? no be d women .. |
I got a girl who looks young but as the day goes I got to know she's older than me.. can that ruin her love for me.? should I tell her or be quiet... matured minds only ...no insults pls |
guys take dis advice.. Don't take a girl dat dosent like you out... if she likes you she won't bring her village members to the date .. |
Naija girls dey fall hands o... dat moment u see a good looking girl... after she don do hard to get u come get her... u will realize she's just one empty feeding bottle... nothing for brain nd noting to offer... |
wat I do is to dash.. don't lend cos most girls no get head na kpash dem dey use pay back... just give little Buh dont lend money to her .. |
Most girls for nairaland will still fight cos of some panties ... see dem pretending nd cursing d ones entertaining us for YouTube .... |
let's say the truth here... Charlie boy is right you know... buhari went out for more Dan 90 days wetin come happen... abuse of power cos he thinks he is above d law... why should the police do what they did to him at his demostration... python dance wey kill hundreds nnpc don chop millions the news pappers don tell us Buh wetin d govt dey do about it... bail is free... enter cell na ... you will lose 10k and be beaten plus unhealthy police cells that stinks and humiliating tinz d police go do u.. yet pmb won fight corruption by tearing down d economy nd left d main factors .. see where we dey ... things r harder as d days go? this pmb leadership is shame.... Even if you make buhari president of USA he is going to destroy their economy cos he can't handle anything .... |
those boobs are falling heroes ...a minute silence to all falling heroes.. ur years of service will never be forgotten |
see our Naija girls wey sabi snub nd blast us ...Abegi make we marry S.A women na wey no dey snub or yab us anyhow... |
Av seen a very pretty girl snore.. its uncontrollable nd involuntary... |
come cut my own na... dem r out dangling..
|
make buhari collect money from the money recoverd tru whistle blowers |
Oya ..let us go out on a date and the lady pays and we can go home to our respective places... this time guys won't Av guts to ask for anything from d girls... HYFR |
please define an ugly man for me? cos all I know is no man is ugly as long as he's got enough cash in his pocket .... |
If a lady is good at BJ's ... I don't care if she's a virgin or not... |
see kids o.... them never even chop wella? |
My man go ahead and marry her ....treat her well.... who Naija money sucking ladies eep? |
Na dis kind of ladies they DM rich dudes on instagram and Twitter begging dem for one night stands ... |
Every person has someone dey die for.. even d hard to her girls... Dis is true... |
d guy must be her relative for her to be able to do dis... |
d guy must be her relative for her to be avle to do dis... |
if this be true... dont u think ur girl wont like u sharing dis to d world? na u be d only guy for dis world wey don get BJ before? wen u get a Really sweet crazy girl u complain...if u get churchy girl wey no woń do u still complain.. GROW UP IN A HURRY BRO! |
1 2 (of 2 pages)
those boobs are falling heroes ...