Donbachi's Posts
Nairaland Forum › Donbachi's Profile › Donbachi's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 93 94 95 96 97 98 99 100 101 (of 792 pages)
Which makes ur parents......the porn movie producers and directors. E balance for una. |
With degrees from dis university...if u use am get work for nigeria.u go dey on propation for 10years b4 confirmation. |
Op,behave. B4 u go experience thriller nightmare and have them dance moon walk ontop ur head in ur dream tonight. |
Just to pepper dem. |
Change ur shoe polish. |
Let ur conscience decide. |
As u choose to text with ur 4naira instead of calling,even when u have over 50k recharge. So they chose to save their own 4naira. |
Just as some guys na sexual explorers..naso some girls na sexual exploiters. E go well. |
Make i cuddle my wife,type my next comments on following threads. |
Married for the benjamins |
Politicians wey done chop the people akara. |
Been nice is an impression shown to others Been kind is an expression given to others. |
Dismiss...."suspend" Abba kyari wey dem suspend...still dey work with him boys. |
Two people dat disobeyed GOD's commandment on "Thou shall not commit fornication" GOD no kill dem..just ordinary "I no do again".dem wan kill dem sef. Na madness dey worry dem. |
Too big for such. #Ladies appetite #Kingofqueens |
I met her by june dat year and she told me her birthday will be by july...while,november is her original birth month. Sent her 40k to celebrate it.cos i went for nysc..saw her documents dat same year dat blew her cover. |
Unless na boyfriend/girlfriend paper u wan go tear. |
And aslo carry a mugshot |
Insecure |
I never knew ipob/ESN is dis powerful to bring down and destroy a man like abba kyari. Wow!...just knowing. |
Garden of eden...with its good life,serene environment,no suffer and beautiful ambiance. Eve ditched it for sex. So, Even if she asks you for sex on a daily.she will still complain of her bad condition of living.give her good life,she will still ask you for sex. Women no know wetin dem want. |
They dont eat snake....na e dem no carry am come nairaland.where snake eaters plenty. Wats the need of dem been on a social media platform. |
Leave me and my take.....e go worst pass takehome. |
Eyes like dat of a serpent and u still expect the pvssy to be dat of human. Dive na...na atlantic ocean u for dive enter. Greatest diver of his time. |
Words of pete edochie still fresh for him head. He proposed standing. |
Handiwork of village people...no right thinking human will do such. |
On how dem go do their younger brother(abba kyari) |
People wey dey get steady cut,plenty. |
Wen i denied been a nigerian for my dream.in front of sudanese....na e i know sey,truely truely.nigeria no dey my mind again. |
Meeting wey den no hold for nigeria b4 travelling...na for belgium dem go hold am..."strategic meeting". Unserious govt. |
Make una see my armpit oo. some of chop lizard during the first civil war.peace is the only option. |
When elders watches and laughs,when the younger insults another elder...it wont take long.one of those elders will someday be insulted also. Jonathan was insulted,called goat,burial coffin carried for him.even when alive,pastors called him a failure and buhari,tinubu,soyinka,bakare,el rufai and co.staged "occupy nigeria". After 2023...another elder will be shamed and insulted.e fit be ur own father. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 93 94 95 96 97 98 99 100 101 (of 792 pages)