DopeJemi's Posts
Nairaland Forum › DopeJemi's Profile › DopeJemi's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 365 366 367 368 369 370 371 372 373 (of 386 pages)
Philips haz said it all abeg Its a 70:30 thing |
ezer: J philips. You are clueless, from the youtube video u posted, the eye witness said the fifth guy is the cultist not the innocent boys. They obviously went wit d guy jst to ginger the debtor to pay up.takin a cultist 2 settle d debt, where haz it ended dem, hu z alive n hu z dead, hu waz beaten n hu escaped, Bad company, so 4 of dem cudnt handle 1 boy on deir own. I still stand on wat I said, dey brot it upon demselves |
@ philips, I'm really happy dat we r on d same page. I'm gLad dat sum1 haz cin reasons 4rm wah av bin sayin @ d rest of u, if u wanna quote me, dnt insult me cuz mah idea n opinion z nat d same wiv urs doeznt mean I'm heartless, n it doeznt mean I'm wrong n u r ryt |
Let's stop being ignorant n face facts, stop actin as if d villagers r d onLy 1s guilty here 4rm wat I can deduct,both parties were guilty, lemme start wiv d boiz 1st of all. 4 mingling wiv a cultist Goin 2 d boy's house wiv d idea of voiLence Goin 2 d boy's house wiv an illegal weapon(gun) I mean waz it necessary Nw dey went 2 d boiz house wiv a gun n d boy started shouting thieves, d villagers came awt n d cult guy stupidly brot awt d gun n shot it in d air n ran away. Nw if u were in d villagers shoez, wah wud u av thought, dat dey were thieves of course, n dey even had an evidence 4rm d gun dey saw, tell me where in 9ja people gv thieves d benefit of d doubt 2 explain demselves, nowhere. Na d boiz do demselves. D aluu peeps still av a say in dis. Dey r nat d first peeps dat hve killed innocent people, u guyz shud stop makin a big deal awta wah dey did, cuz dey did wah any oda community in d country wud av done. Nau d cultist wey dem carry go settle debt dey alive dey waka, na dem kan die. Parents shud learn 4rm dis. C d reason y we shud nt kip bad companies. We shudn't point our fingers at only 1 direction. Dis thing cud av happened anywhere in d country |
First of all, dey went der wiv a Gun, what 4? What do u xpect d peopLe 2 fink? R u guyz trynna tell me nau dat no ph student waz present in d babaric act if u guyz r so mad abt d stuff, y nt protest or go 2 channels, cuz as far as I'm concerned, tawking abt it here won't Lead 2 d arrest of d kilLers Wah annoys me z dat sum u guyz tawk abt it so much,everyday Like u care a 100percent If u guyz r so upset, y nt join d students n protest Like I said b4, its Left 4 our Creator(God) 2 handLe. Its hard 2 4get, dat I knw, buh dnt y'all fink dat tawkin abt it everyday will proLong d pain. D parents shud pray 4 God 2 strenghten dem cuz dahz wah dey nid, strenght. Dey've cried 4 justice, God haz heard dem, d peopLe have dem, n justice will sureLy prevaiL. d parents just av 2 overcome |
jeezybuck: Akpos own don finish for this nairalandhehehehehehehehehe ![]() Im ministry dey move ![]() |
Djhaydon: [i][/i]gae,,,U tried ooofanx bro ![]() |
larride: ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Jojo Armani: I ve read dis joke more dan twice from diff posters nd diff topic, am tired of reading same tin.u try, mk I open thread mk dem curse me like ajibeL abi. I no do |
akpos in CLass D teacher asked akpos 2 count 4rm 0 to 10 Akos:0 1 2 3 4 6 7 8 9 10 Teacher: where z 5 Akpos: yesterday, I heard on d news dat 5 died in a car accident *d teacher had a miscarriage* ![]() ![]() ![]() :p:p:p |
c oh! Bin's topic made front page oh, Ehen! B4 I 4get y I came, its a natural thang |
SHARK 4 RIVER? |
Ehisod: Guy you should just sit on your lousy typing hands and stop typing trash if you cannot read between the lines of my post.I can't remember quotin u or reading ur comment ![]() |
cupid4ig: [b][/b][color=#990000][/color]u are just a big foolguy u knw wah u'll do 4 me nau Simply go 2 a river or any flood close 2 u n drown urself plz No tym 4 ur stupeedity nau Av gat berra people 2 argue wiv, nat a lowlife, so u can die nau Plz dnt quote me again Abeg!!! |
Emphasis: Can we please narrow our complaints and bitterness to the Perpetrators. This Killing was masterminded by A VIGILANTE GROUP in Aluu and not Aluu as a community.guy, na God go bless u 4 me, u've said it all |
Na 4 aluu head una wan tk get mouth, y una no go north go protest 4 boko haram |
amobii: What if your relative were among those boys,would you make same comment, I mean not compulsory to read or comment on this, there are other topic u can comment on,so keep uur st.u.pid comment to yur brain.if ur relative stayed in aluu, wud u say a word, nonsense!!! Tawkin as if u holy pass dem. I no go tawk again, continue 2 carry d aluu 4 head lik government work, no go think of ur own problem, dey here dey rant, if e pain u well well, go n lead d protest nau, idiota |
Ehisod: You are very stupid and selfish see the rubbish you are putting up here so unsympathetic have experienced the food shortage yet. This attitude you have of myself is what has brought us so low in the first place. RUBBISH.if e pain u well well, simply kill urself n join dem n stop sayin rubbish all in d name of quotin me, c u tawkin as if u wud av done sumfin if u were at d scene, mah ask u sef, if u had gone der, den u asked wah happened n d aluu people told u d boiz were thieves, shey u wud stop dem 4rm beatin d boyz, den later u nau hear dat d boyz were innocent, will u be hear condenming d aluu peeps, fink deep, if d aluu people were 2 go 2 court wiv a lawyer, dey will still av reasons, dey had d impression dat d boyz were thieves dahz y dey did wah dey did, u r tawkin asif d aluu peeps will just c sum1 on d road n start beatin n burning dem, d way una dey paint d aluu black n carry A̶̲̥̅̊♏ 4 head na dey vex me, r dey d first set of peeps dat haz done such a thing, go 2 jos n c hau innocent peeps r killed n burnt, y u no go protest 4 jos n kano, u no go fit cough |
Ehisod: You are very stupid and selfish see the rubbish you are putting up here so unsympathetic have experienced the food shortage yet. This attitude you have of myself is what has brought us so low in the first place. RUBBISH.if e pain u well well, simply kill urself n join dem n stop sayin rubbish all in d name of quotin me, c u tawkin as if u wud av done sumfin if u were at d scene, mah ask u sef, if u had gone der, den u asked wah happened n d aluu people told u d boiz were thieves, shey u wud stop dem 4rm beatin d boyz, den later u nau hear dat d boyz were innocent, will u be hear condenming d aluu peeps, fink deep, if d aluu people were 2 go 2 court wiv a lawyer, dey will still av reasons, dey had d impression dat d boyz were thieves dahz y dey did wah dey did, u r tawkin asif d aluu peeps will just c sum1 on d road n start beatin n burning dem, d way una dey paint d aluu black n carry A̶̲̥̅̊♏ 4 head na dey vex me, r dey d first set of peeps dat haz done such a thing, go 2 jos n c hau innocent peeps r killed n burnt, y u no go protest 4 jos n kano, u no go fit cough |
Nonnytex: U'r a hrtless fellow,may God 4give u .nonsenceits nonsense nat nonsence, ode! U wey get heart, y u no join d uniport students protest, u dey here dey tawk, 1 thing u no go do, go fight dem na, idiota |
collins Jn: The Fact Still Remains Dat, The Two of Us, Can NEVER Be dsame. There Is No Big Deal Coming Over Here To Ơ̴̴̴̴̴̴͡.̮Ơ̴͡ Who Can Argue d Most. Buh One Thing I Leave For U,Itz Easy For U To Talk Poo, Cause U Are Not Directly involved. And Least I Forget, If I were @ d scene, and Realized Dose guys wud Be Lynched, I All seek Help.easier said dan done mah broda |
olu4life: Do u think there would be justice if everyone kept quiet and ignored that it happens? Dont u know the rage on social medias have helped a long way in justice to some issues? Citing Mubi killings for example,we all went silent on the issue simply because no video was shown and 100% certain that their killings were worse than Aluu. Now,its better for a matter to be overflogged so as to let people undestand the gravit of what is being done than ignore as if nothing happend. ShikenaI like d way u tawked 2 me, very mature, buh u gettin me wrong, I didn't say dey shud 4get abt it, I'm complainin abt us dah tawks abt it. Every second lik we've made a contribution 2 d arrest of d people, tawkin abt it everyday won't solve anyfin, all I hear z aluu aluu, its disturbing |
collins Jn: OMG !!!!!! Can't Believe U Can Be Dis Heartless. Probably becos U Are not Directly Involved. We Are Talking Of FOUR Souls Here. Get a Life Brov. **long Hiss**if u like mk ur hiss long like river mississippi e no concern me, wait 1st oh, lemme ask u a question, If u were at d venue of d scene n u saw dem beating dose boyz, wud u av stopped dem? Wudnt u av joined dem Like 2face said, *nobody holy pass eh, look into mah eyez n say u holy pass me* it haz happened, it haz happened, let God n d army do deir work |
olu4life: Now thats what we are saying,bros u get Aluu kinda thought,so wicked and heartless. So u expect everyone to bone the issue ehn?! Let me first ask,if it was ur brother they killed,what will u be presently doing? Going back to office and forget the whole issue?! Smhwhat will u do, lemme jes tell u, u r causing mur harm 2 urself by prolonging d issue, na 2day e dey happen? Many of mah family memberz av bin killed by militants, u c me 4 T.V? No, I'm nt sayin d family memberz shud jes 4get it lik nuffin happened, d deed haz bin done, if God wanted 2 stop it He would av stopped it, He allowed it 4 a reason. My probLem z d way u guyz r tawkin abt d aLuu everyday, tawkin abt it won't bring bk d boiz or wud it? |
Jojo Armani: @dope and Booqee is just a joke. Dis joke pain una, or abi u guys come from Aluu? #Justasking#I knw, d way people dey carry dis aLuu 4 head dey vex me , 4 d past 3daiz if nt 4 sef, alL I hear z aLuu aLuu aLuu, its annoyin n disturbin I mean, y bLaming d whoLe community, Dat means if una come warri, na 4eva una go tawk abt warri D boiz don die, d killerz don run, e neva finish ![]() |
Nau dis z d famine Jesus tawked abt in d bibLe, e cLear |
booqee: pls get out of my head!hehehehehehehe, Emmm! Maybe we share d same mind n heart or maybe we were meant 2 be 2geda ![]() Jes saying |
I tk God beg u, no dey tawk abt aLuu again abeg, na ur broda dem kilL, na dem first kilL person? ![]() |
[/color]=#000099]Its Like u guyz r jes seein humans beaten n burnt 4 d first tym, na mk una carry A̶̲̥̅̊ ♏ 4 head lyk government work, cum 2 warri n c it [/color] |
Y r u peopLe so ignorant, waz it d whoLe of aluu community dat killed d boiz, so because sum group of peopLe murdered sum students nau, d whoLe of aLuu community z responsibLe I get angry wen peopLe tawk abt dis ALuu ish, Like dey were d first peopLe dah av kiLLed So if akpos goez 2 aLuu nau, dey'll kill him because Y r u peopLe so ignorant, waz it d whoLe of aluu community dat killed d boiz, so because sum group of peopLe murdered sum students nau, d whoLe of aLuu community z responsibLeI get angry wen peopLe tawk abt dis ALuu ish, Like dey were d first peopLe dah av kiLLed So if akpos goez 2 aLuu nau, dey'll kill him because Y r u peopLe so ignorant, waz it d whoLe of aluu community dat killed d boiz, so because sum group of peopLe murdered sum students nau, d whoLe of aLuu community z responsibLeI get angry wen peopLe tawk abt dis ALuu ish, Like dey were d first peopLe dah av kiLLed So if akpos goez 2 aLuu nau, dey'll kill him because ![]() |
Aluu dis, Aluu dat, mtcheww! Izit nat enof, I'm begining 2 get irritated |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 365 366 367 368 369 370 371 372 373 (of 386 pages)



