ElementG's Posts
Nairaland Forum › ElementG's Profile › ElementG's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 102 103 104 105 106 107 108 109 110 (of 119 pages)
idowu, my name no be monoxide again, na dioxide now abi?? |
kk ooooo ![]() |
vicks u don kolo finish honestly ![]() |
tanimz u are just crazy, so u don carry me round d world finish before u come talk truth ![]() |
tanimz:nothing just dat ur husby dey try ooo, well dats ur personal life, dont let me go into it @idowu, hey how far babes, how ur life |
vicks don kill me oooooo shey dem no go sack me, dis one wey i dey laugh like mad man for office, peeps go thinks say i don craze |
u made mention dat u are married and u have 3 kids, dat means ur not pretty young but man u really talk like one young naija chick |
u are just very funny u knw?? |
Ben i knw say u no go believe me but shey na until when i begin piss for body u go believe ![]() |
ok u knw wat tanimz, lets just put dis our yabbing issue atside and talk about other things, later we will come back to it |
when i kick ur butt out |
abeg vicks, about 54 of my ribs don dey shake, no kill me for here oooo ![]() |
wow, i made u mad, k i think i will start wit dat part in kicking ur butt out |
shes even a girl, ha no wonder u guys are on d same terms, of course i should be wrong when women keep a secret in common dat they are not just ready to admit dat they keep it |
how did u knw dat, i didnt even knw it was ,i just said it, well i guess ur pretty smart |
@tanimz dont worry, i will gladly grant ur wish ok ![]() |
annawhite:y do u say dat, is it dat av an experience of it or dat u av a secret dat ur keeping too, dis thread is open to ur secrets, share em wit us and lets see y u think i dont knw anything about women |
am not a ghanian, and y are u asking ![]() |
when i kick ur butt out and i promise u dat it will be very very soon ![]() |
nope, me giveup? never, but its just dat ur a pain in d a.ss if i keep on taking ur meaningless sayings |
tanimz:common y are u trying to hide it again |
i love dat vicks, keep em coming ![]() |
[quote author=Ben-10 link=topic=496447.msg6594834#msg6594834 date=1282148591]little by little, she's exposing the secrets she earlier refused. women? [/quote]i talk am now, women, them be like garri, when u pour small, u go think say u fit finish am but when water enter and d thing swell, na then u go knw say ur own don spoil |
tanimz:dont worry, d age of element will still come ![]() |
which kind girl u be self ![]() |
Pharoh:yeah cos the people here are all lovely people (especially tanimz- the yab killer) ![]() |
ok ooo i don hear u, infact i salute u chai, it get some girls wey be say u no fit argue wit (alata girls) |
ok ok, dats it tanimz, i give up for now cos if i dont and i start blasting u, people will say i am bullying u |
kk, let me just mind my business, hey tanimz, i guess u dont av any secrets after all |
eeeeyyaaah, so bobbi don less already, i no knw say u be low self esteem ooo ![]() |
oh yeah, y u wicked like dis, d bible says "remove d tootpick from ur eye before u remove d nepa poll in ur fellow's eye" ![]() |
tanimz:i no dey fear, just dat i no be partner snatcher like u ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 102 103 104 105 106 107 108 109 110 (of 119 pages)
