ElementG's Posts
Nairaland Forum › ElementG's Profile › ElementG's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 99 100 101 102 103 104 105 106 107 (of 119 pages)
aww, d two luv birds have finally seen each other, hey efe, vicks talk say u go market go buy efo yesterday |
[quote author=Okija_juju link=topic=504202.msg6649023#msg6649023 date=1282902336]You be winch?! How you use knw say purge dey hold me?! ![]() Nsogbu uwa!! lol[/quote]wetin u chop, abi efe don give u her special **** chop |
blackie give good comment for once naa ![]() |
OMG!!! efe dat joke was sweeettttt!!! ![]() |
Oh GOD, now dat is wat i call a miserable condition, chai see suffering, efe keep dis jokes coming, i lov'em ![]() |
Holy SHIIT, now dat was some kinda joke, i love it but OJ who's the male and female parrot |
@sledge if u no want make i commot ur rotten teeth for u since u no get money wey u go use go see dentist, abeg close am oooo |
tanimz:kk, but dont worry tanimz, i will make it up to u okay? i need to go now see ya, miss ya |
which one na, pig, tadpole, fowl, lizard, tanimz take am easy now, and vicks forget dat ur scientific insult na baba ooo |
tanimz:just chill it out nw, dis is not d tanimz i knw ooo, oya be strong, i'll be back tomorrow, u knw element's not feeling completely well so he needs to rest, see ya |
abeg no wyne me jor, anyway i av to go now, more of my jokes will come later man, see ya ![]() |
tanimz:oya tanimz am sorry now , but i need to go now, i'll see ya later |
Labour Pains A married couple went to he hospital to have their baby delivered. Upon their arrival, the doctor said he had invented a new machine that would transfer a portion of the mother's labour pain to the father. He asked if they were willing to try it out. They were both very much in favour of it. The doctor set the pain transfer dial to 10% for starters, explaining that even 10% was probably more pain than the father had ever experienced before. But as the labour progressed, the husband felt fine and asked the doctor to go ahead and bump it up a notch. The doctor then adjusted the machine to 20% pain transfer. The husband was still feeling fine. The doctor checked the husband's blood pressure and was amazed at how well he was doing. At this point they decided to try for 50%. The husband continued to feel quite well. Since it was obviously helping out his wife considerably, the husband encouraged the doctor to transfer ALL the pain to him. The wife delivered a healthy baby with virtually no pain. She and her husband were ecstatic. When they got home, the mailman was lying dead on their porch. |
@tanimz am breaking ur heart? common dont even near dat side oooo |
dont mind me cynthy, its just dat dis malaria of a thing is making me lose my touch, dont worry i will soon be back with d bomb |
anyway tanimz, i no get ur time today, i av to go now cos i need to rest, blackie see ya later ok and tanimz bye only if u will accept oooo |
@tanimz wetin u want make i talk again oooo TANIMZZZZ!!! |
@ben-10 it kinda looks like someone on Nland, can u figure dat out |
@tanimz oya no vex ![]() |
There was this guy at a bar, just looking at his drink. He stays like that for half of an hour. Then, this big trouble-making truck driver steps next to him, takes the drink from the guy, and just drinks it all down. The poor man starts crying. The truck driver says, "Come on man, I was just joking. Here, I'll buy you another drink. I just can't stand to see a man cry." "No, it's not that. This day is the worst of my life. First, I fall asleep, and I go late to my office. My boss, outrageous, fires me. When I leave the building, to my car, I found out it was stolen. The police said that they can do nothing. I get a cab to return home, and when I leave it, I remember I left my wallet and credit cards there. The cab driver just drives away." "I go home, and when I get there, I find my wife in bed with the gardener. I leave home, and come to this bar. And just when I was thinking about putting an end to my life, you show up and drink my poison." |
tanimz abeg make we no start today oooo, i just dey recover oooo |
stud hope say u don use ur ear hear dat one ooo, big bros don talk say him go lock ur thread sledge406:dis one wey ur mouth dey rap, it be like say u don chop cow liver oooo ![]() |
blacksta:i support dat idea blackie, it be like say dis chick don dey fall our hands oooo ![]() |
stud u dey hear sledge now, if i spank am now, people go talk say i dey bully am ![]() |
tanimz:tanimz, dat one no be nice complement na, take am easy oooo ![]() |
stud which one be dat one now, at least i don tell u people say i no get malaria again lol, no dey wyne me jor ![]() |
@tanimz d mosquitoes now (no be dem u dey call my lovers) |
[quote author=Ben-10 link=topic=503734.msg6644598#msg6644598 date=1282836082]Studio don paste another joke. Weldone! on your quest for best poster of the year?. [/quote]na true ooo, abeg make i start to dey post too, e be like say i don dey lack for back bad bad oooo |
tanimz:na true, i don forget say u get husby, anyway i don vex eradicate all my lovers for d area ![]() |
chai tanimz, u no like me at all, anyway am fine, and as for my lover (which i believe is u) is ok, and my malaria too has gone so i guess i dont need to be on drip again |
hey tanimz how ur life naa |
@skyndrop awww, is it because i havent approached u, well all i knw is dat he who is in me is greater dan he who is in stud Hehehehehe ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 99 100 101 102 103 104 105 106 107 (of 119 pages)



