₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,535 members, 8,512,365 topics. Date: Tuesday, 03 November 2026 at 10:28 AM

Toggle theme

ElementG's Posts

Nairaland Forum › ElementG's Profile › ElementG's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 100 101 102 103 104 105 106 107 108 (of 119 pages)

Jokes Etc › Re: Tea Break by ElementG(m): 3:52pm On Aug 26, 2010
skyndyp:
The next move is you Stud kiss kiss kiss
hmmm, stud u better come and collect my magic so dat those girls wont disturb u, as u can see, element is untouchable
Jokes Etc › Re: Tea Break by ElementG(m): 3:28pm On Aug 26, 2010
i dey jor, and by d way who do u think hurt ur baby girl
Jokes Etc › Re: Tea Break by ElementG(m): 3:19pm On Aug 26, 2010
blacksta:
Yes loff  - Abeg come for a hug - no mind that old man called Studio he wan ruin our relationship -  grin
hmm, o ga ooo, dis one wey una come throw me commot for side make i just dey view d scene, abeg no turn me to mama lasisi for Nland oo, or sorry Papa lasisi cool cool shocked shocked shocked
Jokes Etc › Re: Tea Break by ElementG(m): 3:15pm On Aug 26, 2010
i go still dey talk am, dis site no b Nland again, na Titanicland now
Jokes Etc › Re: Tea Break by ElementG(m): 3:11pm On Aug 26, 2010
skyndyp:
How u take know na tongue
who no go knw, true love no fit hide oooo
Jokes Etc › Re: Goat With Bow Leg With Pic by ElementG(m): 3:05pm On Aug 26, 2010
yo ben wats up, i don miss u guys oooo
Jokes Etc › Re: Nut' by ElementG(m): 3:04pm On Aug 26, 2010
thanks guys, no worry if my brain don boot, i go start to dey post my classic jokes again but wait a minute, all of una don spoil my name abi, studio cfr dey call me helmet, idowuogbo too don change my name to hydroxide and , lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed undecided undecided undecided
Jokes Etc › Re: Tea Break by ElementG(m): 3:01pm On Aug 26, 2010
skyndyp:
Blackie go take a nap lipsrsealed
@skyndrop
u never change, see how u yawa blacksta
Jokes Etc › Re: Goat With Bow Leg With Pic by ElementG(m): 2:54pm On Aug 26, 2010
yeah i get it, we all av our policies and man as i will always say, i respect u
Jokes Etc › Re: Letter From Grandma by ElementG(m): 2:52pm On Aug 26, 2010
@ poster
now dat really made me laugh, nice one grin grin grin
Jokes Etc › Re: Goat With Bow Leg With Pic by ElementG(m): 2:41pm On Aug 26, 2010
stud, na u talk am oooo, as for me i knw say skyndrop no like like me ooo, even she fit testify herself, abi skyndrop shey our two dey do lovylovy
Jokes Etc › Re: Nut' by ElementG(m): 2:38pm On Aug 26, 2010
i guess i missed alot, chai malaria no good oooooo, i swear, infact, if no be say d bible said "Thou shall not kill", i for don renovate africa from mosquito sinceeeeee!!!! grin grin grin and do u want to knw how dat is possible?
Jokes Etc › Re: Goat With Bow Leg With Pic by ElementG(m): 2:27pm On Aug 26, 2010
skyndyp:
Reminds me of a guy i used to know cheesy
hmmm skydrop, which guy might dat be wink wink wink grin grin grin
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by ElementG(m): 2:22pm On Aug 26, 2010
wow i cant believe am actually back on Nland, i was gone for days dat seemed like milleniums without u guys
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by ElementG(m): 10:17pm On Aug 23, 2010
vicks u still dey online for dis time of d day
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by ElementG(m): 10:15pm On Aug 23, 2010
vicks u still dey online for dis time of d day
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by ElementG(m): 11:42am On Aug 23, 2010
i guess am back fully now, so hope i didnt miss much
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by ElementG(m): 8:27pm On Aug 22, 2010
[quote author=Efemena_xy link=topic=498991.msg6619999#msg6619999 date=1282504973]Really Element?? abi u be UFO??

lemme break it down:

24 injections in 2 days = 1 injection every 2 hours

50 drips in 2 days = slightly over 1 drip per hour

48 packets of capsules = 1 packet of capsule every hour - abi?

So, as we chat shouldn't you be rigged up to some drips, seriously under sedation from your packet of capsules and have an injection sticking outta ya bum??

hmmm??[/quote]efe u no go ever change, see how u analyse my condition as if say u dey share biscuit for pikin

tanimz:
You must be mistaken, I'm not a mosquito.E be like say you need more injections, drops and capsules. undecided undecided
honestly tanimz, gud thing no dey ever commot for ur mouth, e be like say u want make element erase for Nland
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by ElementG(m): 8:18pm On Aug 22, 2010
tanimz:
You fell in love with a mosquito? sad
wow tanimz, how did u knw i fell in love with a mosquito, dats really sweet of u to realise d fact dat i luv u  grin grin grin grin
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by ElementG(m): 8:13pm On Aug 22, 2010
tanimz:
All because a mosquito bit you. tongue tongue grin grin grin
nope lets just say because i kind of fell in love embarassed embarassed embarassed
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by ElementG(m): 8:10pm On Aug 22, 2010
hehehe, vicks why d fainting, at least my name aint element for nothing grin grin grin
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by ElementG(m): 8:07pm On Aug 22, 2010
so i guess am back now from d hospital, u wont believe i collected 24 injections, 50 drips and 48 pack of capsules to finish all in two days shocked shocked shocked shocked shocked
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by ElementG(m): 5:59pm On Aug 22, 2010
thanx guys, thanks alot for caring for me anyway see ya all later kiss kiss kiss cry cry cry embarassed embarassed wink wink cheesy cheesy
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by ElementG(m): 5:51pm On Aug 22, 2010
guys i need to go now, am kinda feeling sick nowadays, i guess element is aving malaria  embarassed embarassed embarassed but dont worry sha wink wink wink, i will be back grin grin grin
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by ElementG(m): 5:43pm On Aug 22, 2010
@efe me too no understand how dat kind thing happen but forget ooo, tanimz hot for yabbing no be small
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by ElementG(m): 5:34pm On Aug 22, 2010
tanimz:
I resemble ya wife? Mtchew. angry angryMust you always ruin a good conversation?
hmmm tanimz, d chick dat yabbed me out of Nland, how ur life nw? and hope am not ruining anything ooo grin grin grin
Jokes Etc › Re: ? by ElementG(m): 5:24pm On Aug 22, 2010
sorry for not replying earlier, i just got tied down with lots of works, so wats up jack and rose *talking about efe and vicks wink wink wink*
Jokes Etc › Re: ? by ElementG(m): 3:09pm On Aug 22, 2010
i guess am back, i really missed Nland oooo, so how far my people cheesy cheesy cheesy
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by ElementG(m): 8:32pm On Aug 18, 2010
Vic2k3:
@carbon di oxide which chapter u dey now?
i no even grab myself at all, infact as i dey now, my brain don jam, infact d thing don hard lock
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by ElementG(m): 8:31pm On Aug 18, 2010
tanimz:
You are breaking my heart oo. . . cry cry cry
awww, oya no vex baby mi wink wink wink kiss kiss kiss
Jokes Etc › Re: The Secrets We Adults Keep by ElementG(op): 8:30pm On Aug 18, 2010
TANNIIMMZZZ, URRGGHHHH, GOSH, SHII.TT, DA.MMNNNN angry angry angry angry
Jokes Etc › Re: As A Newbie Let's See Ma Stuffs by ElementG(m): 8:28pm On Aug 18, 2010
I no knw ooo, if d thing no dey affect u, y u come dey reply again ooo

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 100 101 102 103 104 105 106 107 108 (of 119 pages)