ElementG's Posts
Nairaland Forum › ElementG's Profile › ElementG's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 101 102 103 104 105 106 107 108 109 (of 119 pages)
Idowuogbo:u don mad finish idowu ![]() Idowuogbo:abeg no blow dis thread with ur gramma ooo |
tanimz:na only tanimz go knw dat one, infact anybody looking for d house address of hellfire shuld contact dis chick ooo ![]() |
thanks man, ur d best ![]() |
@blacksta, which one na, u come dey wine again, abeg make stud talk for himself ooo ![]() |
tanimz, u fit frustrate person make he commit suicide honestly ![]() |
na hot water go burn dat ur mango-like mouth |
dats a bad one stud, a real bad one, i just hope Ben pities him huh stud, av u been banned b4? |
how i take do amebo oo, abeg make una free me for dis chick hand oooo, no be my fault say i be fine boy now ![]() |
abeg no wine me jor, free me oo abeg ![]() |
@stud, so when will they release him again oo abi is it forever banning |
tannimmmzzz heeeee, amebo no go kill u oooooooooo ;d ;d ;d ;d ![]() |
stud u no nice ooo, dat one enter make i no lie ![]() |
honestly i dont knw wat to say to u again, u suppose go join EFCC |
Studio CFR:wat i told u to check on my topic "Smart Gambler", the last reply there was from sledge and i think dats wat made him get banned |
sorry ooo, make i commot before u catch fire hehehe ![]() |
@stud, av u seen it |
which secret be dat one again oooo tanimz |
y are u guys fighting over my smartness ![]() |
stud if u wanna knw y sledge was banned, check d comment he posted on my topic "smart gambler", it was d last reply on d topic |
well am back, and yes it seems sledge has been banned because of d comment he posted, anyway lets move dis gist to d offtopic thread ooo |
so d fact say i be fine boy na secret again, o ga ooo, anyway girls i need to go for now, i'll be back in d next 20mins |
i get u my man, well anyway i av to go now i'll be back in d next 20 mins, see ya |
efe honestly i dont knw wat to say but do u think fine boy like me go get secret |
@stud, u be funny human being honestly but forget man, i love ur policy |
bye too @tanimz sorry i didnt stay to chat with u for long but peroxide don tire ooo, see ya later, love y'all |
am sorry guys but i need to go now, element don tire ooo, see ya later guys |
*element shyly says it* well yes maybe dats just why i gbadun u |
na so im dey be now, infact i kinda like d bosom ooo, honestly its d only place where a man can find comfort |
Idowuogbo:na nitrogen now abi?, idowu u don kolo finish honestly |
man dat american is talented ooo, only once and she was begging for more vicks which one do u categorize urself in ![]() |
idowu, i dont knw wat to say, u've just succeeded in making me speechless, anyway i hope Ben i hearing me now cos me i no dey there when idowu use her experiments blow Nland ooo |
whoever says dis jokes are stale is a castrated fish , vicks your jokes were off d hook, infact u av made my day only dat right now i av to go home to change my trousers (u knw wat i mean, dont say it oo, u knw efe is here now) ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 101 102 103 104 105 106 107 108 109 (of 119 pages)