ElementG's Posts
Nairaland Forum › ElementG's Profile › ElementG's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 119 pages)
like u better pass us ![]() |
xynerise:WOAH, DATS RUDE, 2 POINTS, 2 POINTS ![]() Idowuogbo:DAMMMMNNN!!!! I LIKE DAT, DATS A 2POINTER, 2POINTS, 2POINTS ![]() |
El Guapo:see you, u self admit say u senior me |
dats my girl, an entertainer for life ![]() |
Idowuogbo: ![]() |
@xynerise, see u, u don forget dat day u hang dat guy dey claim say u leave am make im dry ![]() @Guapo, because dem just release u prematurely now, make we no hia word again abi ![]() |
wetin enter ur eye wey u dey spread am ![]() |
was walking on d street one day and heard an argument and d girl was like joor o i cant use spaghetti to draw well water and d guy replied se u fit use indomie commit suicide by hanging |
bibs:wait a minute ![]() |
guy u bad oo no be small ![]() |
leave her make she dey form big babe for here, who knows wetin she dey even wear self now ![]() |
jokingmary: ![]() |
see boring love, which one be d shakespeare lyrics wey una dey use for each other no gbadun me, abeg shake and prove out some love, all dis lyrics dey bore my soul and spirit, mtseeew, ![]() ID abeg teach them how we do our own dat time, man nland dey shake dey feel our impact ![]() |
dani1luv:Ha Oga Modess, how u take know say i sick, how can u say dat, av i ever shot sick sp.erm in u before ![]() |
okay guy ![]() |
U can say dat again my guy, chei my head dey swell, i wan bloowwwwwwwwwwwww ![]() |
na y im no good make man dey lie be dat but dont worry JM, as my saying goes, aspire to acquire what you admire and desire, if you perspire, do not retire but refire cheer up my brother |
na beginner laugh u still dey laugh, u never see anything, too bad d jokes section is lacking behind now, u go fear when we first start, just keep urself updated, u might meet killing rib cracking i mean rib smashing jokes, peace out ![]() |
Jor see dis pomo guys, u fit use labalaba do aircraft abi u wan be go fish inside wash hand basin. Una girls no go wan try using poster colour do tiro |
see them, mugus ![]() |
guy y dont u move to d religion section, no offense bro but just follow da rules ![]() |
watever, like u guys really even have people attending ![]() |
ah me, d only cankerterous sodium compound of nland no wahala sha *gently follows d exit way* |
*and d finest boy quietly walks into d reception* what is happening here under my nose ![]() |
jackpot:huh its element, but still papa yet, my head dey swell ooo ![]() |
and d lost wanderer has appeared again, wats up xyn, how body? abi u don dey use kerosene do body lotion ![]() |
d two jolly brothers don meet again ![]() |
now i believe my dear, trully warri blood flows in ya veins ![]() |
man guy u are joorly talented |
@baby.me my baby girl, y u dey vex na? abi u want make i throw u one joke? ![]() |
gud morning my joorers. joor oo, i no fit use shoe brush wash teeth oo and i no go wan use acid do mouth wash ![]() |
darling, its been long dat av been saying it and i will say it again, u should get glasses, your eyes are going bad ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 119 pages)

