ElementG's Posts
Nairaland Forum › ElementG's Profile › ElementG's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 119 pages)
@Alalabi, u just dey bash dey go, man i think u deserve a rank on dat LEVEL UP!!! MY BROS ![]() |
sup house? guess i didnt miss out today ![]() |
una no get drinks like CM here |
u fit use shovel chop garri abi u wan use rake chop noodles. u no go wan be use trowel comb pubic hair |
he's gay so what? i dont get it man ![]() |
Idowuogbo: |
you self no go wan use hanger do abortion abi u wan go treat headache for dentist hand ![]() |
the ones i bought for u dat val day abi? ![]() |
na me dey ride okada, see dis small girl, u ever heard of the Jaguar XKR ![]() |
*cruises by in his jaguar* hmm, una market matter never end abi? |
See my baby girl chi. She just dey fine dey go. Chai, i dey miss no be small |
Una bad no be small. Me self no fit talk. Eyin tun bad gan |
man dis thread is even older than i am |
abeg no dey form for us jor ![]() |
dis one wey u open eye like fish wey them throw inside groundnut oil, hope say u dey okay ![]() |
lolzz, when no be say i don lose brain juice, i remember wella just dat i cant really capture d moment ![]() |
Idowuogbo:lai lai, u self don experience d stress wey u dey go through before u fit make d third leg salute ![]() |
nice one my guy |
see dis naughty girl, wetin be difference between d one wey u dey watch and mojo, oh maybe cos its animation abi, abeg free me, animation or human body, im still dey turn man on ![]() |
na u i go use am draw na? when no be say u wan use nepa poll pick teeth ![]() |
i dey oo my brother |
Warrido house? ![]() |
wait a minute, Dani na woman? God come catch u I'd like to see you at a bend down market abi u wan use bra draw well for water abi u fit milk yourself like cow come use drink cornflakes breakfast Madam Dani no go wan come use cucumber masturb.ate ![]() |
@Efe, u never still forget dat silly incident, u be naughty person ooo, me self no remember say dat thing happen to me , by d way, why u wan learn hausa, u wan start to dey twist tongue abi, i pity u, u will just run out of saliva ![]() |
kolo ke, i even still dey expect some from ya side ![]() |
see dis naughty girl, u better tie ya wrapper wella before d guy breaks ur 32 (abi u don even grow am finish) besides i dont live beside a garage, i live beside waters that can cool my head of so i dont get to witness dis market scene of yours every day of ma life ![]() |
ah na fight? u self no go wan use omi ata do face wash, ![]() abi u fit use aboniki clean yansh ![]() or u don use snail jelly brush teeth abi u don use acid wash mouth or Oga Dani don clean finish wey im go come use bulldozer scrape pubic hair ![]() |
*packs jaguar by d side and watches d scene* |
u self no go wan baff untop transformer abi u fit shower for high tension, u no go wan use calculator calculate your sper.m count abi u don use eja kika do oja take carry load u fit use ata gigun take do tiro u self no go wan come use chinese balm mastur.bate ![]() |
jackpot:dis one wey ya mouth just dey dance like goat wey dem give chloroquine, im go just shock u say u go log in one day, nland no go know u ![]() @ID, forget ke, man no dey forget special moments of im life, abi u no know? ![]() |
Tank God, nland queen don arrive wats up my ndidiamaka |
Danny u wan kill me u self no go wan use menstruation chop rice, abi u fit use boiling ring boil ocean, abi u wan use your rod take draw generator, u self no go wan use acid tamba abi u fit use coffin sell ice cream Oga Dani mumu fit use sper.m do bama chop bread ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 119 pages)