₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,330 members, 8,449,793 topics. Date: Wednesday, 22 July 2026 at 11:01 AM

Toggle theme

ElementG's Posts

Nairaland ForumElementG's ProfileElementG's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 119 pages)

Jokes EtcRe: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by ElementG(m): 10:31am On Apr 23, 2011
Nice Oga Dani don proclaim finish lol cheesy cheesy cheesy, abeg hope say my record book clean for there cos i know say i be good boy grin grin
Jokes EtcRe: The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) by ElementG(op): 10:17am On Apr 23, 2011
see dis naughty boy
I'd like to see u brush teeth for cobra, come put bow tie for python
abi u fit use crude oil to fry plantain tongue tongue
Jokes EtcRe: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by ElementG(m): 10:16am On Apr 23, 2011
we don hia u grin grin
Jokes EtcRe: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by ElementG(m): 9:58am On Apr 23, 2011
see u too, u be mod for section, ur work no be only to mod threads, u suppose dey mod individuals too, u for don carry dis guy go hospital na, even if na girl, mod am wink wink wink, if na animal, mod am wink wink cheesy cheesy
Jokes EtcRe: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by ElementG(m): 9:45am On Apr 23, 2011
which one na, dis one wey u just dey type twice dey cough, hope say u dey okay, abi u need medical attention? undecided undecided undecided huh huh
Jokes EtcRe: The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) by ElementG(op): 9:25am On Apr 23, 2011
dani1luv:
I'd Like to see Lysaa Bleaching or Mr. Chykason Preaching shocked

I'd Like to see Guapo Do a Catwalk. .or Mr Studio Asking what is CapsLock shocked grin
Aaahh Oga Mod, o ga oo

I'd like to see Oga Dani do mtseeew for militant, wink cheesy cheesy cheesy
Inside cell, come do mtseew for presido grin grin tongue tongue tongue
Jokes EtcRe: Tenses by ElementG(m): 8:20pm On Apr 21, 2011
lol nice one cheesy cheesy cheesy
Jokes EtcRe: The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) by ElementG(op): 8:02pm On Apr 21, 2011
nice one my brother, sha run if u see them girls cos na jazz them go take pursue u cheesy cheesy cheesy
Jokes EtcRe: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by ElementG(m): 7:56pm On Apr 21, 2011
cheesy cheesy cheesy see craze guys grin grin grin
Jokes EtcRe: Lol by ElementG(m): 7:53pm On Apr 21, 2011
HAAAA cheesy cheesy cheesy cheesy Stud u bad ooo shocked shocked shocked grin grin grin ROFLMAO  grin grin grin cheesy cheesy cheesy
*sweating oh oh, breathing hard* stud u no go kill me grin grin grin ROFLMAO!!!!!!!!!!!!
Jokes EtcThe Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) by ElementG(op): 7:48pm On Apr 21, 2011
To all my peepatos, if u know u are mouthed abeg u are welcomed

Jooorr ooo, mi o le fi g string se catapult  wink cheesy cheesy cheesy

i just cant use straw to suck bre.ast cheesy wink wink wink grin grin

keep em rolling guys, bash dem girls wink wink cheesy cheesy cheesy wink wink wink

and girls, u are free too oo, bash us wella, we ready for una kiss kiss kiss kiss
Jokes EtcRe: Abeg Make Una Explain Dis One by ElementG(op): 7:43pm On Apr 21, 2011
its a jokes section, dont be retarded smiley smiley smiley
Jokes EtcAbeg Make Una Explain Dis One by ElementG(op): 8:48am On Apr 21, 2011
una go fear fear cheesy cheesy cheesy

Jokes EtcRe: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by ElementG(m): 5:34pm On Apr 20, 2011
ID girl wats up wink wink smiley smiley
Jokes EtcRe: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by ElementG(m): 5:28pm On Apr 20, 2011
@neyshed, okay oo, av heard u, anything u say cheesy cheesy cheesy
Jokes EtcRe: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by ElementG(m): 3:53pm On Apr 20, 2011
am cool bro, dis ya holy art thou manner, o ga ooo, u suppose even open holy thread for nland, we need people like you to at least run a part of the jokes section wink wink wink watcha say pastor neyshed
Jokes EtcRe: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by ElementG(m): 3:42pm On Apr 20, 2011
*packs his jaguar*
wats up guys, who's at home? cheesy cheesy
Jokes EtcRe: Jackpot Vs Badosky by ElementG(m): 8:05pm On Apr 19, 2011
nice one jacky, continue bro and u are on da way to d top or wat am i even saying, u are d top already cheesy cheesy cheesy
Jokes EtcRe: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by ElementG(m): 8:02pm On Apr 19, 2011
*drives his jaguar by* *stops* *reverses and comes down*

*walks into d SPA, all girls looking at him*

sorry girls, later, i need to be with my peeps now

hey guys was up wink wink cheesy cheesy cheesy
Jokes EtcRe: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by ElementG(m): 9:51am On Apr 18, 2011
see u, man i just dey enjoy my life as if say i no go die again, dis girls no wan free me, even right now

they are all upskirts all for me in my office, wanna talk to one of them? wink wink wink cheesy cheesy
Jokes EtcRe: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by ElementG(m): 9:31am On Apr 18, 2011
me ke? na girls dey line up for d front of my door dey beg me to check d make of their undies grin grin grin
Jokes EtcRe: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by ElementG(m): 9:13am On Apr 18, 2011
Fine u got me, i use dettol for disinfecting da teeths, at least i am still on d high side, unlike u dat Galaxy TV reported dat u use Izal for washing teeth tongue tongue tongue tongue wink wink cheesy cheesy
Jokes EtcRe: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by ElementG(m): 8:58am On Apr 18, 2011
finish ke? av only begun

I and El usually tackle each other so we used to it grin grin grin wink wink
Jokes EtcRe: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by ElementG(m): 8:50am On Apr 18, 2011
@El, see you, u don rush go wash am with acid, d thing just white but there is nothing u can do, odour must conquer cheesy cheesy cheesy cheesy
Jokes EtcRe: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by ElementG(m): 8:44am On Apr 18, 2011
wats up jacky cool cool
Jokes EtcRe: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by ElementG(m): 8:36am On Apr 18, 2011
Blood Of Christ, u need serious attention, u are actually cracking and crunching with ur , dis early morning? She dey try no be small cheesy cheesy cheesy

@El Guapo, u just dey talk dey close mouth, open am now, i dont even need to see ya teeths, d suffocating odour alone is enough to tell its level of decay grin grin grin grin (oh am proud of these teeths) tongue
Jokes EtcRe: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by ElementG(m): 8:28am On Apr 18, 2011
okay? i see am, and how is it being influential in today's activities, bone dat water my brother and go to work grin grin grin grin
Jokes EtcRe: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by ElementG(m): 8:24am On Apr 18, 2011
Gud morning brothers, wats up cool cool cool
Jokes EtcRe: Never Knew Google Was A Joker by ElementG(op): 8:21am On Apr 18, 2011
abeg u fit laugh, sha no die, am too young to go to jail grin grin grin
Jokes EtcRe: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by ElementG(m): 1:20am On Apr 17, 2011
u never still change, oh and by the way its not boy, its guy wink wink cheesy cheesy
Jokes EtcRe: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by ElementG(m): 1:16am On Apr 17, 2011
aww my sweety don repent, oya no vex kiss kiss
Jokes EtcRe: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by ElementG(m): 12:42am On Apr 17, 2011
hey taz cutie, how body na, i miss u guys no be small kiss kiss how tatafo business na?

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 119 pages)