ElementG's Posts
Nairaland Forum › ElementG's Profile › ElementG's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 119 pages)
Nice joke KDK, i love it ![]() |
El Guapo:hmm, most mouthed ![]() |
Studio CFR:Stud, av said it b4 and am saying it again, u are not my type and u are not my levels, forget it, we cant rhyme together My rep is just too far from urs ![]() |
mtseeew, blind fish ![]() |
Oh man, i cant believe u are happy taking my leftovers, soo much for how hot u are , Ode ![]() |
how things my man ![]() |
Studio CFR:one minute or one day, peeps still appreciate me, u got no policy, u are a shame to masculinity, Stud u need to gain urself again man, u are losing brain juice, besides ur star is timing out ![]() |
@Stud, when i dey greet people, i call ya name, besides r u even worthy to be proud of, abeg shift jor make i see better people ![]() |
@shakara, i no get words to exchange with ya, u too don go chop d ebo wey stud dey chop, dont worry u will get used to it, u will just experience touching brain madness atimes, but sha no carry ur disease reach my side ![]() |
kunbee, how things jor, no mind dat chipmonk dat is proving racoon ![]() how ya body jor ![]() |
*walks by, hesitatingly stops* hmm, make i even cross by greet my peeps hey people ![]() |
@chibabes, dont worry i'll be back tomorrow, see ya for tonight ![]() |
![]() |
u dey ask me? ![]() |
chei, bones, wetin u dey do? , bad boy ![]() *quickly covers chi's bare chests* |
See Stud, go and seek life elsewhere, i got no time for ya tonight ![]() |
omg!!!!!!!!!!!!! lmao, poster dis is soo funny ;d ;d ;d ;d ;d ;d ;d |
i dont need to know u stud, ur basic life is soo ununique ![]() |
*hiccups*hey no way, i cant be drunk, besides u got some milk? *hiccups* |
[quote author=chi-baby link=topic=580436.msg7608765#msg7608765 date=1296068317]Behave how? Ohh cuz ov da oda day ryt? I waz drunk and u knw dat [/quote]*hiccups* , drunk? wait a minute, am i drunk now? *hiccups* |
@Chi-babes, , behave jor ![]() @ID, y be say na dis kind time u come enter ![]() |
take eyes away from where? *grabs her busts from behind* ![]() |
for where? when no be say na jazz, me no fit chop food wey porcupine cook, i never wan start to dey shi t spikes? ![]() |
u don kolo finish , see dis chipmunk wey dey prove racoon, abeg i no wan chop dat ya concoction , i never wan get constipation |
who asked the kangaroo wat she was eating now , do u want to downgrade me or wat and besides, wat proof do u av to make me believe u cooked it yourself ![]() |
eeyaah, the baboon didnt get stressed out, av u eaten ![]() |
oh u can say dat again, by d way skunk, how was ur own day *smelly?* ![]() |
my day has been good jor, bush fowl ![]() |
hey chi-babes, wats up ![]() |
hehehe, no mind stud, im just dey talk im own ![]() |
which one be d pkanyan wey dem dey yarn for here ![]() |
OMG!!!!!!!!! EL!!! i swear i will finish u, see as this girl just carry body down and u self jump untop am, u no even respect d fact say she be first timer for ur bar, guy dis one no be gud start oooo ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 119 pages)
[/quote]