ElementG's Posts
Nairaland Forum › ElementG's Profile › ElementG's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 119 pages)
Idowuogbo:ID, u dey mess up now, try to read other threads too make u no d parol wey dey ground, besides i don reconcile with dis guy, i just hope say my guy gree ooo ![]() |
wow, stud laughing on my thread Hey man, i swear i am sorry about everything and d bad approaches we've made to each other *stretches hand for a shake* ![]() |
Ogaga u av been officially chosen by the efemented mama of nland *applause from the invisible audience* |
Hey, Efe seems u got a volunteer already, so i officially announce dat: EFE AND PHAROH ARE GOING TO LAUNCH THE DANCE FLOOR FOR THE NLAND VALENTINE CELEBRATION IN D JOKES SECTION ![]() *applause from the invisible audience* ![]() |
El Guapo: ![]() @El, y u wicked like dis take am easy jor, u want make efe burn ur bar? ![]() |
see ur mouth, anyway man no dey dance alone, shey u go volunteer urself for d launching of the dance floor ![]() |
El, abeg no ta si mi jor, i even dey pity u, e be like say u no know say ID na iron chick *whispers: but she can be delicious sometimes* |
things dey rock wella, where EL na? ![]() |
ID na just play play talk jor ![]() |
Stud, i knw u are looking for someone to fight with, see man i aint got ur time, just free me ![]() |
See, Stud, u sha wan carry dis ur rep palava come here again, u don use dat one derail my thread finish, abeg commot for dis bar, no spoil am for us, at least i no even follow u talk at first See i no fit dey exchange words wit u, so go ur way, i go my way, GAME OVER!!! ![]() |
see Stud, am not forming levels, but u always fail to appreciate peoples efforts, dats u for u |
Stud, i dont av ur time pls @El, as we were saying jor |
Oh sorry El i forgot to tell u who we are going to meet there, its ur gf, i took her there in d car and came back to pick u ![]() |
Stud, y be say u just like to dey tackle me, Everyone know say i no reach ur side now, if i hit u hard back now, u will start shouting like goat dat took chloroquine, guy mind ur own ooo , na advice i just give u |
oh u meant my Jaguar, its okay guy, common hop in *opens d door for him* ![]() |
thank God, at least u go leave bar for small ![]() |
*yawns* hey el, wats up, man see ya later, i wanna go see d new eatery every one is talking about , wanna come? |
ARE U ALRIGHT ![]() |
i didnt know it really pained u oo, man i can see how red ur face is ![]() |
, derailer ![]() |
oh, i didnt know dat really got ur nerves twitching, well if u dont want me to say it, then u better start learning to keep ur tongue in check |
mtseeew, dats wat ur supposed to say since morning, and besides its not ur business cos i cant see any mod title on ur name, so please stop hating ![]() |
Stud, its a sad thing for me dat u were d first to post on this thread, cant u put ur brain to thinking at times, everything done on dis forumn is just for gingering ur life up, its not for u to sit on and start aving headache of, i am just trying to make Nland feel d presence of valentine, not for u to actually leave ur house and start rocking nland when u are supposed to be with ur loved ones, so do u get me now? ![]() |
nice one poster, i love it ![]() |
So my nairaland guys, i hope say una don dey prepare una pocket because the day of forceful expenses is fast approaching, make una start to dey budget how una go spend ur money, so lets start making our list oooooo And dat even reminds me, let us pick our nairaland valentine partner (please choose opposite sex), so let d choices start rolling in ![]() |
Studio CFR:sorry man wrong choice, if u are looking for a di ck to stick up ur a.ss, u better go to ur dad to ask for one ![]() |
Burnt rice and groundnut ![]() |
chill na? oya relax and tell me wats pumping now? ![]() |
ID, u no dey serious ![]() |
![]() |
3 RATS WERE ARGUING WHO HAD MUCH SWAG AND EFFIZY 1ST RAT:I CHOP FOOD WITH RAT POISON I NO DIE 2ND RAT:I DANCE ON TOP MOUSE TRAP NOTHING DO ME 3RD RAT:SEE THAT CAT NA ME GIVE AM BELLE ABEG WHO GET EFFIZY PASS |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 119 pages)