ElementG's Posts
Nairaland Forum › ElementG's Profile › ElementG's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 119 pages)
hmmm, ![]() |
guy, element no dey form, d guy is just endowed ![]() |
Lol, u eh, u don dey dodge me abi, let me guess, ur champaigne supply don finish, abeg get before tonight ooo, i no wan hear anything ![]() |
na u sabi ![]() |
i think dat will be better for me, at least i wont give u a reason to unleash dat badowski act of urs on my new year head ![]() |
*shakes head in dissapointment* i wont talk taz, i wont talk ![]() |
![]() |
me no get dat one ooo, u fit ask d babes for nland na? i build confirmly from head to toe ![]() |
wetin i do na? ![]() |
ok try again sweerie ![]() |
U gotta be kidding me, ok wait |
i dey wait ooo ![]() |
Taz IM me now ![]() |
nothing really, was just asking? so at least i'd av a reason for coming online |
by d way, Taz, u dey YIM now? |
EL, thank God u are back, abeg gimme my drink ![]() |
hmm, u got a point, but its not all the time u say d truth ![]() |
@ben, ok sha, i understand, mod work no be easy thing, well things dey run wella for my side @taz, na u know d person wey u kill wey dey make u dey hide identity up and down ![]() |
i no know na, never start do dey boil jor, na afternoon we dey ![]() by d way, why u no dey facebook self ![]() |
So ben, u still dey alive tanimz:come my house na? , d place sweet die |
We thank the Lord too ooo, by the way wetin carry dis ur scarce lovely face come El bar ![]() |
i dey ooo, how business for ya side? ![]() |
and the prodigal daughter herself has arrived, Taz how body na? ![]() |
na even true self, dis one wey our nland babes they plan on how to reduce their body fats and , make we self dey find how to do our own too, ![]() |
Studio CFR:hmmm, wise words from d main man himself, wats up guy? how body? ![]() |
el u don kolo finish. nice 1 man ![]() |
ok lets try again |
woah waoh woah, taz, i swear i no even see ur IM's |
WHERE EL NA!!!! I SWEAR I GO BURN DIS PLACE ![]() |
and BTW taz, dont accept my friend invite, i got my reasons ![]() |
i never see am ooo , re-IM me |
ok wait, make i knack go there ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 119 pages)