₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,376 members, 8,450,025 topics. Date: Wednesday, 22 July 2026 at 05:11 PM

Toggle theme

ElementG's Posts

Nairaland ForumElementG's ProfileElementG's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 119 pages)

Jokes EtcRe: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by ElementG(m): 4:26pm On Jan 17, 2011
tanimz:
^^ Bobo Shokoyo, I dey jare. So wa pa? cool

When you go gist me the gist na? undecided
u never even forget dis anonymous gist of mine, anyway i never know ooo

*yawns tiredly* i swear if i catch EL, na cutlass i go take cut im head angry angry angry
Jokes EtcRe: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by ElementG(m): 4:25pm On Jan 17, 2011
Studio CFR:
Why e be sey na so so dirty money full your wallet?


U pick money for ground?
na u sabi, i no get ur time at all  undecided undecided undecided
Jokes EtcRe: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by ElementG(m): 4:23pm On Jan 17, 2011
*replies tiredly* hey taz, how body?

where dis EL, na, u wan make i die for here? sad sad sad angry angry angry angry
Jokes EtcRe: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by ElementG(m): 4:17pm On Jan 17, 2011
*yawns tiredly and sits down* El, man i don tire *brings out his wallet and pays him* man gimme d usual stuff
Jokes EtcRe: Son Of A Bitch by ElementG(m): 12:32pm On Jan 17, 2011
nice one EL, man i dey feel u dis year, u r booming hot cool cool cool
Jokes EtcRe: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by ElementG(m): 8:38am On Jan 16, 2011
id sofo and gbefila no go injure u
Jokes EtcRe: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by ElementG(m): 12:36am On Jan 16, 2011
*swaggers in*
Jokes EtcRe: The Taste Test by ElementG(op): 10:41pm On Jan 15, 2011
Ur welcome
Jokes EtcRe: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by ElementG(m): 3:11pm On Jan 15, 2011
o ga oo. see as d bar empty, no sign of el self
Jokes EtcRe: The Taste Test by ElementG(op): 1:23pm On Jan 15, 2011
man dis una e-friendship tight oooo
Jokes EtcRe: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by ElementG(m): 12:19pm On Jan 14, 2011
i never still see d person wey go talk say im watch dat thing finish, i sure say those men go don sleep like half and a quarter of yesterday then come drink one gallon of coffee join untop am grin grin grin
Jokes EtcRe: Lil Johnie Again! by ElementG(m): 10:01am On Jan 14, 2011
rotflmao nice 1 poster. dat got me laughing
Jokes EtcRe: Atiku: A New English Word by ElementG(m): 9:56am On Jan 14, 2011
nice one poster. i love it
Jokes EtcRe: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by ElementG(m): 9:54am On Jan 14, 2011
d primaries long die. i never thought it will be 1 overnite rubbish. No tell me say u watch am finish huh huh
Jokes EtcRe: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by ElementG(m): 9:27am On Jan 14, 2011
hey El, how things na? no mind ID, she just dey tired na why, i no say ID no be dat kind girl

anyway, expect me later tonite, i need to come cool down wit dat drink of mine

*brings out wallet and drops money on d table* dats for yesterday wink wink wink
Jokes EtcRe: The Taste Test by ElementG(op): 9:25am On Jan 14, 2011
Thank God say i no remember myself giving out fliers for people to come and do aproko lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed undecided undecided
Jokes EtcRe: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by ElementG(m): 1:33am On Jan 14, 2011
u av to im me 1st. remember i cant see u
Jokes EtcRe: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by ElementG(m): 1:26am On Jan 14, 2011
ok let me go nw
Jokes EtcRe: Funny Pictures by ElementG(m): 1:25am On Jan 14, 2011
hmmm, wats happening here
Jokes EtcRe: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by ElementG(m): 1:23am On Jan 14, 2011
gudnite wonderful jokers
Jokes EtcRe: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by ElementG(m): 8:45pm On Jan 13, 2011
tanimz:
Shior. undecided
na God fit save u undecided undecided undecided
Jokes EtcRe: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by ElementG(m): 8:37pm On Jan 13, 2011
cartoon network better pass those human 3d animations wey dey prove say dem get sense, anyway 12 midnite as usual, u'll meet me on, i promise
wink wink cheesy cheesy cheesy
Jokes EtcRe: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by ElementG(m): 8:33pm On Jan 13, 2011
El Guapo:
Element must U spit on one of ma best customers b/4 showing your aversion 4 politics? Anyway other Stations on ma Dish are jxt showing 18 rated films,abi u wan make i corrupt Tz?
hmm, dats true, taz na small pickin, make we no go corrupt am, sorry make u no go corrupt am grin grin grin
Jokes EtcRe: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by ElementG(m): 8:32pm On Jan 13, 2011
ID, u dey watch dat stupid election of a thing for ya place? lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed
Jokes EtcRe: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by ElementG(m): 8:29pm On Jan 13, 2011
Taz, e be like say u self dey current cheesy cheesy cool cool
Jokes EtcRe: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by ElementG(m): 8:25pm On Jan 13, 2011
El, *spits out champaigne* dont tell me u like dat stupid election of a thing
Jokes EtcRe: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by ElementG(m): 8:24pm On Jan 13, 2011
oh mtseew, those useless old maggots wey no get work to do angry angry angry
Jokes EtcRe: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by ElementG(m): 8:21pm On Jan 13, 2011
which voting be dat ooo shocked shocked undecided undecided huh huh huh
Jokes EtcRe: A Little Boy N Co. by ElementG(m): 8:11pm On Jan 13, 2011
nice jokes collection
err woman, i love it cheesy cheesy
Jokes EtcRe: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by ElementG(m): 8:08pm On Jan 13, 2011
things dey run wella *sips champaigne* man dis ur bar just dey rock dey go

i must comment, its one of da best in nland
Jokes EtcRe: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by ElementG(m): 8:06pm On Jan 13, 2011
u still dey vex abi sad sad sad, no wahala

anyway, El, *brings out his wallet and pays him* dats for yesterday, okay bring me my usual wink wink
Jokes EtcRe: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by ElementG(m): 8:01pm On Jan 13, 2011
oh yeah dats true i remember, no mind me jor, i log in come sleep go cheesy cheesy cheesy

oya no vex u hia kiss kiss kiss kiss

i promise ya tonite wink wink wink

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 119 pages)