ElementG's Posts
Nairaland Forum › ElementG's Profile › ElementG's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 119 pages)
tanimz:dont worry ![]() |
Taz, i said we will talk about it off nland, just meet me tonight, 12 sharp, no let dis El of a murderer put blood case for ya head ![]() |
remember say u too be naija babe ![]() |
Taz, dont mind us, we are just being concerned dats all ![]() |
says who? anyway its my mind dat matters ![]() |
lol ![]() |
and dats d exact reason dat i dont want to believe it ![]() |
me, dream, anyhow u say it but remember Joseph's dream did come to pass ![]() |
tanimz:SPOT!!!!, TAZ!!! wetin u dey do for there without my presence ![]() |
tanimz:never said all bites are signs of wickedness, or anger or vampirism, but u know some can be signs of hmmm ![]() |
tanimz:WAT!!!!, u gotta be kidding me ![]() |
no wahala Taz, i know u are a connected girl ![]() |
Court no go hear dat one ooo, na una two dem go throw for cell ![]() |
tanimz:i never wan carry bite wound for body ![]() |
El, y are u always violent about things, Taz u better no tell him or else u will av blood on ur neck ![]() |
huh lets see, maybe 12:00 am sharp, but hey remember i cant see u, u av to talk to me first before i can continue d chat ![]() |
better, dats even a better choice, i never wan carry new year injury ![]() |
oh ok, maybe we should talk about it off Nland then today, or lets say tonight ![]() |
i can really see dat ur not crying , oya come here for a hug *opens his arms* whispers *abeg no bite me* ![]() |
if i may ask, who is dat person? ![]() |
man ur soo emotional dis year, oya no cry u hia ![]() |
tanimz:as if say d face wey u carry now no green ![]() |
watever, *pays him d bill* sips champaigne man, dis one na correct ![]() |
y u no put the friendship terms on d champaigne, guy u wicked oooo |
most mouthed girl |
tanimz:huh Taz, i hope dat doesnt include me ![]() |
OMG!!!, Taz y did it av to be u dat will break the rule by making this thread finally a 101 i wish it was El, i would av broken dat his coconut head , if not dat it was just u, dats y i still dey cooleh ![]() |
Chei El, u don kolo finish honestly , anyway, abeg no open me ooo , but i no fit forget, where my CHAMPAGNE!!!! ![]() |
no let make i vex banish u ooo, u want make we break law, no let d thread enter 101 oooo ![]() |
Stud, try to read between d lines next time so u dont just open ur mouth to proclaim wat u cant back up i dont need to fight with ya even if it had to come to dat, Taz get eye pass ur own level ![]() Anyway, make we no go dat side, how business na? ![]() |
see dummy, talk na , u go dey claim wetin u no know ![]() |
U dey craze, who give u d money wey u take build the bar ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 119 pages)


