ElementG's Posts
Nairaland Forum › ElementG's Profile › ElementG's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 29 30 31 32 33 34 35 36 37 (of 119 pages)
*yawns* kunbee, how body na? |
*swaggers in* wats up house? ![]() |
woah chill, start telling me those who ordered and what i ate |
Idowuogbo: eldav:una two no dey serious, una don kolo finish ![]() |
El, just spill d damn thing and let me know d price ![]() my belle don dey cry |
El Guapo:just shut up and tell me d price, abi u wan run down? guy belle dey worry me, talk make i pay so i fit order another one ![]() |
u sure? i thought i paid, ok how much is it |
third leg?? girl u bad oooo |
nice one bashy, na big truth u talk for dia, kudos ![]() |
wetin dey waooohh ![]() |
u and dis ur lyrics self, na God go help u ![]() |
Idowuogbo:See ur mouth, u dey talk as if say ur own better ![]() |
El, where my drink na? ![]() |
aww, ok wat do u want ![]() |
Umn, give me d usual *champaigne* ![]() |
d sweetness wey u dash me? oya, no mind d haters, just vex and create one ![]() |
Na only ID go sabi all the lyrics, by d way ID, make a new year resolution na, CREATE A THREAD , I PROMISE U D HUNDRED PAGE OF THAT THREAD, ABEG, BIKO |
abi Taz, na lie i lie ![]() |
Idowuogbo:of course i agree, with u, life is short, and when u get involved with them, it will be shorter ![]() |
*swaggers in* El, where dis guy self, belle dey worry me now ![]() |
Idowuogbo:u are not serious ![]() |
Lysaa, u are not serious at all ![]() |
nah i wasnt really yabbing d girls, i was talking to stud, dont misunderstand me ![]() |
El, if efe use tumbler wipe ur face, wetin make ur eye shift go dat place go jump out, by d way, anything in d house, gimme a bottle of champaigne ![]() |
Abeg go hug high tension if u no get better thing talk ![]() |
wait, wait, i didnt say i like one type of woman, wat am just saying is dat theses ones u guys are showing me are far too u know, beyond any man's sexual imagination ok look at those fat chicks, those ones are already toxic to a man's health, then look at the skinny or watever u call it woman, aving intercourse with dat kind of woman is already d same thing as using rock for mast urbation, so wats d use? ABEG I NO WAN BECOME IMPOTENT, by d way sweet chicks like hmmmm , still dey Nland so wetin i dey find for this AIDS PATIENT body? ![]() |
[quote author=Efemena_xy link=topic=582295.msg7494369#msg7494369 date=1294581703]Girl!! ![]() Great set of jokes - love 'em all 'tis a nice, new and fresh start to the New Year Keep 'em rolling pls [/quote]Efe, y u force urself laugh untop d jokes. I know say u don hear am before but just because she be ur babes, u sha wan cut d girl some slack, no wahalas sha, i respect ya concern ![]() |
Studio CFR:may thunder fire dat corrupt yansh of urs, ewu mtseew ![]() |
see fish wey we dey try save from frying pan abeg where lysaa, come finish dis guy jor mtseewww ![]() |
anyhow, food sha still dey dere ![]() |
chill now, y u dey boil self, oya make we go El's bar go cool down ![]() |
EL!!! WHERE MY STOUT, by the way, y is the bar empty today, let me guess, peeps never arrive sits on d sofa beside him, so gist me, how things dey run ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 29 30 31 32 33 34 35 36 37 (of 119 pages)