ElementG's Posts
Nairaland Forum › ElementG's Profile › ElementG's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 119 pages)
@kunbee, mobile ke, me i no wan get anything to do with dem. See them now, those kind people fit use bobbi suffocate man for midnite, and i never ready to die ![]() |
@lysaa, follow follow ke, no be stud teach me how to make am now, by d way i just dey whine so never start to dey criticise jor ![]() |
man, those chicks are highly endowed ![]() |
listen to urself. u made a joke out of ur child's painful state, so who doesnt knw d worth of kids now. no wonder cases of children killing parents is rising rapidly |
Studio CFR:stud u be rude boy, chei u no even pity her at all ![]() |
because he is known to do it ![]() |
nice joke poster. i love it |
d chick dey prove her worth. i dey feel u oo lysaa |
u can say dat again taz. no worries girl, i get gist 4 u |
bashy dont mint taz, shes just moody today. *taps her ass* so how things taz. i hear say na u be d new nland bully |
see as d place full. anyway me i don ja to YIM |
Kinda accepted? abeg no start new year like dis na? ![]() |
@Efe, na u sabi, abeg free me jor, by d way, dis one wey u don dey frequent for nland, wats up now? abi ur work don promote u to a state of comfortability make u no dey work like horse again ![]() |
o ga oo, see malice of life ![]() |
@chi babes, eyah, oya no vex i, i no know say i hit u for nerve ooo |
o ga oo, i just dey wonder when lysaa and stud go even gree for each other ![]() |
Idowuogbo:yepa, see disgrace, chi babes no vex u hia, things dont just work out as they seem to be at times okay? ![]() |
@El, okay tnx for d message, and by d way Efe, y u wan blow d guy brains out? ![]() |
so u still believe in all those fairy craps, chei *shakes head* girls wont just never change ![]() |
*swaggers in* sits down and enjoys d view |
Everyone wait, wait ,wait. Who is running the house and who are d customers cos am kinda confused. I dont wanna end up giving Taz my money thinking she's d staff and then she go carry am run away ![]() |
run ke, i know Stud, d guy just dey bone u, he knows he's better ![]() |
OMG!!! |
chei see full house |
Chei!!! stud, say something now, dont let her get away with it ![]() |
comes in *belches* El, i dont think am feeling too good, wetin u put for dat yesterday champaigne, u sure say dat thing never expire ![]() |
stud i think i pretty much agree with Kunbee ![]() |
stud, which one be ya own na? ![]() |
@El, nope i am just helping my huh ba, sorry girl, as they say prevention is better dan cure ![]() @Taz, ok u know wat, just be patient, we will sort dis out tonight |
@Taz, i say no worry, u wan chop me? ![]() oh thanks, never knew she was from there |
[quote author=chi-baby link=topic=538180.msg7483414#msg7483414 date=1294428211]Where u hear dat 4rm? [/quote]abeg no form for me jor ![]() |
Taz, will u just listen to me for once please ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 119 pages)