|
Christianity Etc › Re: Man Blows Himself Up In Protest Over Indonesia's Ban On Sex Outside Of Marriage by eliyke(m): 5:48pm On Dec 07, 2022 |
|
Politics › Re: Peter Obi Arrives Taraba for Labour Party Presidential Campaign by eliyke(m): 1:32pm On Dec 07, 2022*. Modified: 2:26pm On Dec 07, 2022 |
Crying go start nw
|
Crime › Re: Pandemonium In Ajah Lagos, As Policemen Reportedly Shot Man Dead by eliyke(m): 1:29pm On Dec 07, 2022 |
Una kill d boy finish come still dey shot again to scare potential trouble,una well soo?
|
Politics › Re: Peter Obi In Taraba State National Stadium Today by eliyke(m): 12:26pm On Dec 07, 2022 |
|
Health › Re: Man swallows toothbrush, rescued by FMC Doctors in Abeokuta by eliyke(m): 9:32pm On Dec 04, 2022 |
Haaaa,una sure say no b suicide dey d man mind,hw u go swollow brush wen no b spaghetti
|
Politics › Re: President Buhari Charges New ECOWAS Management To Complete Ongoing Reforms by eliyke(m): 9:29pm On Dec 04, 2022 |
|
Politics › Re: School Days Picture Of Governor Baba Umara Zulum by eliyke(m): 3:30pm On Dec 04, 2022 |
Dem dey release there own bt Dem no fit tell there oga(Balu blublu)to release e own,who una dey deceive?
|
Politics › Re: Your Failure Responsible For Nationwide Hardship - Governors Hit Back At FG by eliyke(m): 7:39pm On Dec 03, 2022 |
I talk am,secret go start to dey leak nw, buhari has nothing to loose nw,e don do e two term,e no dey find vote so if party won scatter mk e scatter,bt truly irrespective of party or tribe some governors are useless especially dat abia
|
Politics › Re: Tinubu, Ayade In London, Strategizing Ahead Of 2023 by eliyke(m): 7:30pm On Dec 03, 2022 |
Echoban: Ganduje is workaholic but he won't go for any Political stunt outside Kano state. I doubt he would , because of that dollar babari ga stunt, it's easier to use it to campaign against him just like they played it live in Edo. But still I love his work rate in Kano.. you are right sir,not like d mumu wey quote me |
Politics › Re: Tinubu, Ayade In London, Strategizing Ahead Of 2023 by eliyke(m): 5:28pm On Dec 03, 2022 |
This gaduje no get wrk again 4 e state, just dey follow ancestor upadan.bt I still prefer dis man as vice dan dat shettima be wey no dey laugh
|
Politics › Re: Buhari: Rural Development Is Stunted Because State Govs Pocket LG Allocations by eliyke(m): 4:59pm On Dec 01, 2022 |
Baba go start to dey talk truth now,e no dey find vote 4rm anybody,nice1 sha
|
Christianity Etc › Re: Rev Fr. Mbaka Arrives At St Andrew’s Abbey, Monastery, Los Angeles (Pix, Video) by eliyke(m): 3:14pm On Dec 01, 2022 |
BATified2023: N they want us to vote Peter obi right?
Mbaka only told us d truth n he was suspended despite being Igbo n also a Christian? So what do u think will happen to a non Igbo that criticize him? What do u think will happen to a Muslim that criticizes obi?
The same thing they did for mbaka is what they want to do for soludo but that one na Odogwu on him own urchin obi news dey always give u erection
|
Crime › Re: Onyeaghalachi Stephen Nwagwugwu: NDLEA Arrests Wanted Abia Drug Kingpin by eliyke(m): 1:23pm On Nov 29, 2022 |
Candidlady:

Men that look like they haven't eaten in years are tagged drug kingpins 
Men sha If they are not busy trying to rape/molest/harass daughter of Eve
They'd be busy pushing drugs
Or looking for who to kill to help with their ritual activities
Everything associated with them na wickedness
duk yaro mazamugaye ne kuma azzalumai u don type ur jargons as usual,men go don show u shege,u jst dey use nairaland to console ursef
|
Politics › Re: Victoria Chintex Assassinated In Kaduna by eliyke(m): 1:10pm On Nov 29, 2022 |
Dem don start,na Dere structure b dat,politics 4 naija dey dirty too much,no through leader will want to waste it's citizens life jst to attain a particular post,borno governor dey brag say apc go win everywere 4 e state,dat kind person fit go any length,abi no b Dere Dem attack athiku convoy
|
Sports › Re: Argentina Vs Mexico FIFA World Cup Qatar 2022 (2 - 0) On 26th Nov 2022 by eliyke(m): 8:37pm On Nov 26, 2022 |
samwash: My broda "wisdom is profitable to direct" no mind am e copy am,I c am 4 Facebook yesterday |
Romance › Re: I Won 20k From Baby (bet9ja Virtual) Today But I Am Not Happy by eliyke(m): 5:35pm On Nov 26, 2022 |
Make sure u go play near this kind bet9ja shop
|
Politics › Re: Our National Chairman Was Misquoted: APC Is Not Against BVAS, IReV - Morka by eliyke(m): 7:37pm On Nov 24, 2022 |
lhordspy: Lol e surprise u sef abi, senior urchin
|
Politics › Re: Our National Chairman Was Misquoted: APC Is Not Against BVAS, IReV - Morka by eliyke(m): 7:37pm On Nov 24, 2022 |
E get wetin dis government never deny,even if u provide video as evidence
|
Business › Re: Beatrice Nkechi Ejere's Burial: Cubana Hotel Manager Buries Mother In Style by eliyke(m): 3:24pm On Nov 24, 2022 |
I think say cbn don ban spraying of naira notes,abi na only to paint our naira notes Dem sabi
|
Politics › Re: Atiku In Kwara by eliyke(m): 1:03pm On Nov 24, 2022 |
|
Romance › Re: Xmas: No Relationship Starts In November, Protect Your Wallet - Lady Tells Men by eliyke(m): 10:06am On Nov 23, 2022 |
Lolz,dis one na married woman surely,she don spoil market 4 d futureisfemale nd co
|
Sports › Re: Qatar World Cup: Saudi Arabia Declares Public Holiday After Argentina Win by eliyke(m): 5:53pm On Nov 22, 2022 |
Dem worth am abeg,with d amount of white paper wey Dem tear 2day
|
Nairaland General › Re: Help Me Identify This Snake. by eliyke(m): 8:57pm On Nov 18, 2022 |
U won know d specie b4 u throway am?dis op sef
|
Politics › Re: Tinubu: First Lady, Aisha Buhari, Shows Off Her Jagaban Logo (Photo) by eliyke(m): 8:17pm On Nov 17, 2022 |
ORIAYO70: If Buhari is bad, that does not mean Tinubu will be incapacitated
Party is quite different from individual
Individual is different from party of truth tinubu is a great leader bt am afraid of d people around him,nd he is old,he can't be everywere |
Politics › Re: Tinubu: First Lady, Aisha Buhari, Shows Off Her Jagaban Logo (Photo) by eliyke(m): 1:03pm On Nov 17, 2022 |
After na she go come write two pages of apologies, election don reach she rememba say naija na her country,our Dubai landlady....
|
Celebrities › Re: Tony Umez And Wife Patsy Ogochukwu Celebrate 23rd Wedding Anniversary (Photos) by eliyke(m): 7:55pm On Nov 16, 2022 |
Dis innocent man
|
Politics › Re: Nasarawa State Empowers 50 Women With 2 Goats Each by eliyke(m): 7:51pm On Nov 16, 2022 |
Very funny,bt u can start ur farm with a male nd a female if u are wise nd productive
|
Sports › Re: Chelsea Appoints Paul Winstanley As Director Of Global Talent And Transfers by eliyke(m): 3:54pm On Nov 15, 2022 |
Another brighton.....
|
Sports › Re: Sport Star Jailed 10months For Transphobic Comment (pics) by eliyke(m): 6:54pm On Nov 14, 2022 |
Dis post now go go front page,e b lyk say righteousness nd one of our mod na chosen mopol
|
Family › Re: I Made A Widow Smiled Last Night. by eliyke(m): 4:30pm On Nov 11, 2022 |
U try,dis post go still hit fp, almost all her post,abi u dey gv our mod bobo nd cheese balls?
|
Sports › Re: Odion Ighalo's Beloved Mom Prays As Footballer Son Set To Depart For His Base by eliyke(m): 2:09pm On Nov 11, 2022 |
Na y me nd my siblings no dey use our mama play, even wen papa leave us run,mama stand gidigba,wrk 4 site sef just to send us to sch |