Elyte89's Posts
Nairaland Forum › Elyte89's Profile › Elyte89's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 212 213 214 215 216 217 218 219 220 (of 273 pages)
Icon4s:Baba u don forget ![]() Wey b say u throw soft jibe to my broda When I stated dt my broda was in js1 when t.taiyo was in ss2@ metropolitan secondary school in isolo My broda today is 37years(Real age)...u even talk say my broda started skool late ,say na adult education my broda do,just to defend t.taiwo ![]() Sir chriskel can confirm dis argument ![]() |
bazooka1:Ur last statement have said it all Oga icon4s is use to DT,sticking out his neck for some one he barely knws Na so baba dey drag t.taiwo issue with me Him.wan dey compare things wey him read abt person with someone who once lived together with d same person Abeg who go get authentic info abt such person Since den I dont drag age issues with oga icon4s,nothing wey u fit tell baba,u just dey waste ur time .If person say uzoho na 2years old sef...I believe am ![]() |
andrew444:Yinmu...are u not part of d crews who defend obvious age cheat on dis thread ![]() |
Curtisaxel7:Chief, no even try am for dis thread trying to debunk a players age here,nothing u can say for oda forumites to belive,I av contested against several players ages on dis thread, d likes nacho and of recent T.taiyo,I grew up knowing in my area we once lived together, fully knwing what my age is presently,yet dis ppu said I was lying,like say dem sabi t.taiyo humble beginning pass me,dem talk say him original age na d 33YEARS,he is claiming ,dem no born taiye taiwo well.make him use him mouth claim 33 FOR WERE BOIZ DEY ,even a blind man will knw dis t.taiwo guy pass 33Am sure if my grandfather manage to be a super eagles player today and claim 30years,dem go believe am for dis thread So my advice to u,dont argue dis further, believe what u believe, y odas too can believe what dey want to believe... Shikena ![]() |
krattoss:U better. Hide dis ur post , If my CHAIRMAN KELLYCUTE C DIS POST, ,na problem for u oo ![]() |
Curtisaxel7:Seems u re so concerned abt d venue So where shld it b played? Ur sitting room ?.....na play o |
kellycute: ![]() Curtisaxel....u c our man here ,d main man kellycute |
Danielnino00:Dis will help rohr case,baba no kuku wan invite d guy b4,so onazi matter na case.close ![]() |
Curtisaxel7:He no thief my gf o,u no c as sir chriskel dey try defend am ,dem don startCc...Earthquake2,Sir forgiveness, Komekn,Fabyom,oasis007 et al...report to duty ![]() |
ChrisKels:It's not stale bro....u wrote an epistle abt ighalo if recent despite d fact dt he's d best we av @d moment, yet u dizzed him ,I wonder if ighalo own is not stale,oga go sit down,u no get point ![]() I no sabi y nacho poster boyz no dey like make we throw slide tackle to deir man in peace ,dem sha must retaliateStill waiting for d MY main man KELLYCUTE TO REACT ![]() |
Our strikers dis week no dull,na all of dem score Except one man ,I no mention name o,b4 Dem begin explain to us y d system no fit him style of play ![]() |
Dis same man dt predicted SARAKI PRESIDENCY IN 2019,his now shifting grounds again U don dey REMIX PROPHECY again ![]() |
Am sure if APC or PDP have a candidate in ur family for d head of d family position,u might still be defeated , |
Joebie:Dt guy is good ![]() |
Curtisaxel7:Good response ![]() |
komekn:U will tell me whether u re rohr...if I slap u ![]() If u c his name in d next list,Coman remove it ![]() |
andrew444:Who wan argue with u ,abi na u use ur aggressive mind read my statement ![]() Even if a statement says ..."gud morning "...u still fit twist am to argument ![]() |
andrew444:I disagree... Success has barely played a full 90min action with super eagles, let him play like two full matches b4 we decide to relegate him to nacho level if he doesn't perform. I believe d likes of osimhen,odey,success shld b given more chance while nacho shld b excuse for now till he pick up his form ![]() |
Years of kolo,wey boiz go dey commot saved money, put paper inside D owner go dey shake empty-filled box,thinking he has saved enough ![]() |
Sportilitica:Nope maybe when boss TheGoodjoe finally have a club and joins him @ d GoodjoeFC,nacho will pick his form and score goals |
Earthquake2:Dele Alli den ![]() |
If Zidane collect dis job.... Him YANSH GO TOO OPEN BY d time he is thru Man u and Fulham go dey drag 17th position Zidane is just an average coach,with much luck and gud man management. He's not better dan mourinho when it comes to tactics Zidane only ripped d efforts of d team building of mourinho and Carlo anceloti @ real Madrid.. He left when he knew has achieved everything he can with d team ![]() |
And u re happy trekking op! If dem born u well,make I send u message go buy beans for me make u grumble,.... I go beat ![]() |
kellycute:U c...u re already taking it personal...abi sir Andrew Don dey lecture u ? |
kellycute:Its wrong bro...I no support am,but y b say na only nacho u dey always defend ![]() |
kellycute:Nacho solicitor... E b like say ur phone dey give u alert as soon as someone disses nacho on dis thread ![]() Baba take am easy o,am sure if ur wife is in labour and someone is here dizzing nacho,u fit leave ur wife for labour room,come defend nacho ![]() Is nacho ur god? ![]() |
Joebie:I don't knw y Ppu re giving demselves unnecessary false hope on falcons, anyway me don zero my mind on dem ![]() |
Who go report me for this thread Wetin I do una ![]() Na so una allow me miss voting Am suspecting two ppu??u knw ursef, answer d query or els ![]() |
And PDP is complaining dt APC is not campaigning Anyway d former party is used to campaigning on white elephant projects or vague projects,thinking APC too shld apply same methods ![]() Pdp,....dis is what is called campaign, Apc have started campaigning by showing deir work to d ppu on y dey shld be voted in power again ![]() |
Icon4s:On a ban ke,wetin I do,who ban me ![]() |
Boss icon4s,I don't knw what's wrong with my account,I cant comment on d sport thread,so I av not been able to vote. I just want u to knw ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 212 213 214 215 216 217 218 219 220 (of 273 pages)






