Erico2k2's Posts
Nairaland Forum › Erico2k2's Profile › Erico2k2's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 716 717 718 719 720 721 722 723 724 (of 990 pages)
3strikes:Smart 4 where, no Bcause tree near tree make us think say monkey smart ![]() |
lastpage:Nah lie leave that guy face me plz, that guy 3strike is now on the fence I use to be,chey you wan embarrass yourself,abi you want me to post you face here too,that will be mortuary punch,I swear that would be rest in peace nor go sleep dey rake with erico2k2,slippers get size |
3strikes:Nah Dem Dem nah, dem 2 kpammmm,say see who dem dey hide 4 him bck, and Mrs LP no worry I get more for you not even on same topic,unless U erase your laptop .Dey run your mouth Oh very soon dem go draw U money wey you chop,nah 2 burst where U dey remain Eravwe ikebi |
3strikes:No mind dis smally Him think say me an him nah mate, me WARRI PIKIN,dis guy never see anything U nor see say E blood don cold small,I get more gboozaaaa.I dey come, make E run E mouth again |
Demainman1:Lie ke, U see say Dem Deny am ![]() |
lastpage:U still dey Lie, chey nah you say as a small girl of 10 years you HAWK for rd, British ke? Talking about poverty ,it was you who said you was poor check bellow plz
|
lastpage:and all these people who gave U honest advice nko, U use thier brains too or no B U write this one too2 ![]()
|
3strikes:nah D matta broda we all wey enter jand na baki we trow enter, one way or the other we arange ourselves U dey feel me , no need to brag about it, nobody carry kpali enter the ground nah here we all hustle any which way take upgrade. |
3strikes:U B my witness, nah 3 days now i dey warn the guy to leave me alone, E nor gree,If E run E mouth again, the next gbozaaa nag knock out. ![]() E no know who E dey deal with.Me I nor dey find trouble but if my trouble land nah yawa. |
3strikes:Guy U never see anything, leave this baba AGBA, wey no wan respect himself,I tell am say I go fall E hand here E think say I dey |
lastpage:ahahahahaha My belle ohhh, ![]() So u are telling me u could not form another user name to lie that lie? and your age how does one verify ones age on here, at least you never deny say nah you write am SO ITS YOU.FRAUD since 2009,Oh You want me to use my BRAIN for you abi? the one Im not suppose to have. u dey learn, just wait. |
lastpage:U want another bullet?I get plenty, where you lied and lied to people ![]() |
paininyourass:No nah warri/PH, no worry dey show yourself,U think say I be one of dem dem,anyway make i free U.I need fall person hand here |
lastpage:YOu have to bring my father into it ![]() ok let me remind you CC 3strikes
|
3strikes:D guy nah gra gra E dey make online,I don warn am, If E nor respect himself here ![]() |
lastpage:ahaha this oga madam, the witches in your village don handover you case give another village witch, better do fasting and praying Mr fraud,plz what fraud, I like to know make I see if I waka pass money wey I supose kpake,I have never ever Built for anybody rather than myself on NL.Nah only cars and one or two fones I don sell for Nairaland, so plz tell us how I take be fraud PS, whats ur STAND? cos last time U told me ur child is few years younger than me in Uni in the UK and also You and ur wifey have up to 4 passport as if E epp anybody here,,I also heard you B Man-O_war plus lecturer and also Militarily man, wow U be multi skilled human |
lastpage:My STAND you Mr or Mrs last page is FAKE everything about you is fake.sugarcoating shyte here wont help U.I have warned U b4, u dnt listen,Im one person on here nobody has any shyte upon,I can boast of it.I dont owe anyone here and no one owes me but what I wont stand to see is misrepresentation like U and your likes are doing. As for everyone else on here, My stand is, laugh out at the most funny jokes amongst who every dis the most. |
paininyourass:See dis mumu, nigerdelta my foot, where in nigerdelta are you fro,? just so you know Im a Nigerdeltan so stop all this your yeye forming and falling hand wey yu dey show here so,all this your initial gra gra no reach na efurun round about dem go tie U flug if we meet one on one 9ja delta my foot, nor be warri dem born me, or U think say I be lagos boy or nah London dem born me,I laugh in Urhobo,dey fall ur hand there, nor face the people wey U n dem get matta |
lastpage:Oga Madam,Y U dey mention brabus wen talking to me? what has he got to do with my matter and yours, or you think I also work for brabus 2 ![]() chey You nor wan keep quiet ok make a fire first bullet sit back |
obiremy:Nice way to go, I hoping to see where one day we can make everything we need, then we shall be balling |
paininyourass:Why nor write my full name erico2k2 ![]() Me I nor buy I nor sell, I dnt know how you are going to sit my backside down with tears, U are very free to go fruu all of my post from 2007 till date, nothing do me,I have the one and only moniker, unlike others here who hide under multiple names to scam unsuspecting members of the public, and nor start Ohh cos if nah 2 yab,, U nor reach |
In other news, has anyone heard of stuff like this B4 http://www.ecobuildingpulse.com/products/five-innovative-building-materials-shaping-the-future-of-architecture_s |
At this point nah to list this thread in the JOKE section nah Sure pass. ![]() |
segcymoor:Wow that sounds real good, I will be following,I dey do press up to deck my build ![]() |
destruction11:Welcome to the best page on NL, a place u can be anything you want on line ![]() |
NL1960:Nor B small thing, some people lie fit drill Bore hole. Some get Estate @ banana estate ![]() |
Once again, I welcome all the new users to this page ![]() |
And for all you who just registered 16/07/2016 you are all welcome. ![]() |
twoMcfemad:Bro the real innocent people here are those who lost money, check, most of these fighters have no relationship with building a house here.They just create multiple user names to insult others,.Plus some people are actually scamming others. If you was around say 2006-7,this was how people where warned of Inspired ,some people thought he was being witch hunted, but we know what happened after. A learner, fine Make mistakes fine, we all do SCAMMER NahhhhhhhhWhen U create 2 diff user names and try to engage same customer for same purpose that's is SCAM in my book. PS: those who live in glass house do not throw stones. |
mavverick:be careful the Mrs side is very Harsh ![]() |
3strikes:Na true, but make we leave his Inocent child and family out of this,Im sure they guy has loads of holes you can pick ![]() |
3strikes:Oga in all honesty I know the guy might be a pain but spare his family out of this, at least deal with the man,I do not think its fair bringing his kid or gf/wifey into this, thats another level,but keep up the heat though ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 716 717 718 719 720 721 722 723 724 (of 990 pages)

